Politics › Re: What Exactly Have Nigeria Ever Invented by ExpensiveG: 7:15pm On Jul 17, 2017 |
Amarabae: 1. Nkwobi
2. Suya
3. Moi-Moi
4. Shoki
5. Tribalism
etc 
|
Politics › Re: What Exactly Have Nigeria Ever Invented by ExpensiveG: 7:11pm On Jul 17, 2017 |
Dey guy above me, must be a good DEFENDER,
him dey always defend em ZOO
SARRKI we can do better with dis our bad government 
SMH
|
Romance › Re: This Lady Dm'd A Man 7 Months Ago And He Became The Man Of Her Dreams! by ExpensiveG: 7:09pm On Jul 17, 2017 |
Na play, play love come start ooo
you see, na dey gal first talk to dey guy oo. 
**Make I wait for guys wey go tell me der TESTIMONY after dis topic 
|
Celebrities › Re: Iyanya Wishes Ubi Franklin's Son, Jayden A Happy Birthday by ExpensiveG: 7:03pm On Jul 17, 2017 |
Nice one...
Guys no dey hold beef for long
|
Romance › Re: Warning To Nairaland Ladies From Bungees by ExpensiveG: 7:00pm On Jul 17, 2017 |
Dem no go hear,
irritating #spits
|
Travel › Re: Private Jet Looking Like A Hotel That Costs N27 Million From Lagos To Abuja by ExpensiveG: 6:56pm On Jul 17, 2017 |
free2ryhme: Dangote and otedola no dey look for trouble . Dem dey different....
life is too short.... have fun |
Politics › Re: List Your Best 5 Social Media Platforms You Visit Daily by ExpensiveG: 6:52pm On Jul 17, 2017 |
NAIRALAND
and
WATSAPP
Facebook don tire me~ fake life everywhere
|
Romance › Re: Which Is Most Colorful? by ExpensiveG: 6:47pm On Jul 17, 2017 |
Na trouble you start
All of dem fine oooo
but
IGBO own fine pass 
|
Education › Re: Nigerians And The Wrong Use Of "Well Done" Greeting by ExpensiveG: 6:43pm On Jul 17, 2017 |
|
Travel › Re: Private Jet Looking Like A Hotel That Costs N27 Million From Lagos To Abuja by ExpensiveG: 6:38pm On Jul 17, 2017 |
free2ryhme: Person wey get that kind money no dey come post for nairaland
Abi u don see otedola dangote and co dey hustle for nairaland post  Guy forget dat tin ooo
Nairaland na wer I dey come catch fun and to look for trouble

|
Politics › Re: 'buhari Did Not Lie To Us About His Health ,let’s Pray For Him'- Tinubu by ExpensiveG: 6:32pm On Jul 17, 2017 |
Na Buhari be dis     ??
Him don change ooo..

. |
Travel › Re: Private Jet Looking Like A Hotel That Costs N27 Million From Lagos To Abuja by ExpensiveG: 6:28pm On Jul 17, 2017 |
free2ryhme: Talk true how much u pay for d bus ticker dis one wey u dey shine your teeth I no fit remember em, na my manager book dey flight for me....
But I no say I spend more than 75million for dat trip
 
|
Travel › Re: Private Jet Looking Like A Hotel That Costs N27 Million From Lagos To Abuja by ExpensiveG: 6:18pm On Jul 17, 2017 |
Jokkarm2: I HAVE ANSWER TO THIS , I WILL ENTER ARIK ECONOMY FOR THAT MATER, MANAGE FOR ONE HOUR HIGHEST THEN GO LOOK FOR LE MERIDIAN HOTEL, PAY LIKE 60K PER NIGHT STAY ONE WEEK, EAT ALL I NEED TO EAT, CHOP BETTER GIRLS FROM UNILAG, FIND THEM SOMETHING THEN ENTER ARIK BACK TO LAGOS.
PUT THE BALANCE IN MY FIRST BANK ACCOUNT. CASE FINISH. chai see enjoyment ;
I don read dey comment pass 20times,
 
|
Travel › Re: Private Jet Looking Like A Hotel That Costs N27 Million From Lagos To Abuja by ExpensiveG: 6:14pm On Jul 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Korede Bello And Chidinma Love Up In New Photo, Lil Kesh & Fans Reacts (photos) by ExpensiveG: 6:10pm On Jul 17, 2017 |
Nice pic
I love girls on glasses
I just like dey stuff .... 
|
Travel › Re: Private Jet Looking Like A Hotel That Costs N27 Million From Lagos To Abuja by ExpensiveG: 6:00pm On Jul 17, 2017 |
free2ryhme: How much u pay for the bus ticket  Bros you no see dey price wey dey OP write... wetin dey worry you
Na jet I enter, no be bus...
wetin you chop dis evening, I hope say e no dey worry you 
|
Politics › Re: Niger Delta Warlords List Demands, Vow To Declare Republic September 1 by ExpensiveG: 5:53pm On Jul 17, 2017 |
fumiswtpusy: Is there any sensible person that will do bussiness with a yoruba person.
I am a yoruba girl and I know what I am saying.yorubas Pretends a lot. There women are cheat and prostitute. Their men are thieves and fraudsters. Most of us yoruba women have pussy always wet atleast 15 hours a day including me fumi. Dirty and smelly. Betrayals. Juju worshipers. Cowardice. Slavish mentality,always wanting to Suck the foolanis man anus. I could do on and on but let me stop here. My only saviour is that my mun is south SOUTH and that made me not to have their character like liaring. I pity any man or woman getting married to we afonjas. A word is enough for the wise. They call me the first neat and truthful yoruba girl Haba even though I no be Yoruba, dis one too much... why you come dey generalize
Dat person wey do you dis thing, e no go better for em ;(
****My AFONJAs make una pity her   she fit be yaba left patient

|
Romance › Re: My Girl Friend Is Hot I Swear by ExpensiveG: 4:54pm On Jul 17, 2017 |
wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow
Dis gal look familiar ooooo  
I sabi her from somewhere, dis world na small world.... 
e no concern me |
Education › Re: 15 Strange And Scarry Facts About Death You Probably Didn't Know by ExpensiveG: 4:49pm On Jul 17, 2017 |
DEATH~
dey word wey I hate for dictionary be dis... it separate you from your love ones 
*********walks out.........
|
Travel › Re: Private Jet Looking Like A Hotel That Costs N27 Million From Lagos To Abuja by ExpensiveG: 4:45pm On Jul 17, 2017 |
Op you just make me remember last year wen I enter inside this jet go Abuja, before I go close my eyes open em I don see myself for airport 
*****MONEY is GOOD*******
.
|
Politics › Re: Governor Of Osun State, Aregbesola Actually Use It's People - Drinosblog by ExpensiveG: 12:34pm On Jul 17, 2017 |
I was hia..........


|
Romance › Re: Photos: Girl Gets New Car From Her Brother Who Was Tired Of Seeing Her Driving o by ExpensiveG: 12:12pm On Jul 17, 2017 |
ennyhola: Baba surprise your fellow nairaland brother joorz... nothing is too small in this regime If talk say you be gal, I for send you 30billion for your akant...
Na sister I dey find, no be brother 
|
Romance › Re: 13 Ways To Correct Your Wife Without Hurting Her Feelings by ExpensiveG: 12:09pm On Jul 17, 2017 |
Op you are right.......
 I see all dis qualities in my DAD
I don notice say my MAMA train all of us well because of dey kind husband wey she marry. My Papa no fit quarrel my Mama in front of us his children, our respect for her increase bcuz we no wan get wahala with Man we no dey use him wife Joke...
..
Na PATIENCE , ENDURANCE, UNDERSTANDING and TOLERANCE dey strength marriage...
*****I love my WIFE and I no go even try compare her with anybody (i dey mad). Dey day I go shout for her in public, make I dance naked 
|
Romance › Re: Photos: Girl Gets New Car From Her Brother Who Was Tired Of Seeing Her Driving o by ExpensiveG: 11:57am On Jul 17, 2017 |
Waooooo
Brotherly love is just dey best......
 
how I wish say I get Sister, I for surprise her 
|
Celebrities › Re: Munachi Abi Celebrates Her Dog’s Pregnancy With A Puppy Shower by ExpensiveG: 11:11am On Jul 17, 2017 |
Dlordsamurai: Is she a singer? for the fact that she released a song with only 11 views on youtube in 10years does not make her a singer.  Haba ..........
|
Celebrities › Re: Munachi Abi Celebrates Her Dog’s Pregnancy With A Puppy Shower by ExpensiveG: 11:09am On Jul 17, 2017 |
Wetin be dis one

mtcheew |
Car Talk › Re: Twitter User Shows Off G-wagon He Bought At Age 24 by ExpensiveG: 11:04am On Jul 17, 2017 |
madridguy: Chai, ordinary bicycle I don't have 
Well, I will continue reciting Yaa Hayyu Ya Qayyum till you pave way for me too.
Happy for you bro. God bless your hustle more more. Abeg join me for your prayers..
even wheelbarrow I no fit buy 
. 
|
Car Talk › Re: 10 Interesting Facts About Honda You Should Know. by ExpensiveG: 11:00am On Jul 17, 2017 |
Chai 
My dream car, I must buy 2020

|
Travel › Re: 12 Facts About Air Travel You Should Know by ExpensiveG: 10:55am On Jul 17, 2017 |
Ok......
Op you try, wen we dey ready to enter Plane we go come back to dis topic... Thank you
***If you know say you never enter, no forget to remember dis topic if you don dey ready to enter
|
Celebrities › Re: Hush Huppi Walk Through Dubai Shopping Mall With Expensive Bags Of Outfit Worth by ExpensiveG: 10:47am On Jul 17, 2017 |
I think say him dey HOSPITAL
mtcheeew
ATTENTION SEEKER
|
Politics › Re: We’ll Shock The Southwest When The Time Comes – Arewa Youths by ExpensiveG: 10:42am On Jul 17, 2017 |
expensiveguyman: Huh? ok oh, it's a fight btw the master nd their slave. we from the other side of the country will sit far and watch how the battle unfold. I just dey watch from 3D
e no concern me
  |
Politics › Re: We’ll Shock The Southwest When The Time Comes – Arewa Youths by ExpensiveG: 10:40am On Jul 17, 2017 |
|