Celebrities › Re: Nigerian Celebrities Storm AMAA Awards 2017 by ExpensiveG: 12:00am On Jul 16, 2017 |
HyconMojo: Why my TTT dey wear slippers to such an event? wetin him for wear 
 
|
Celebrities › Re: Nigerian Celebrities Storm AMAA Awards 2017 by ExpensiveG: 11:55pm On Jul 15, 2017 |
|
Celebrities › Re: Nigerian Celebrities Storm AMAA Awards 2017 by ExpensiveG: 11:34pm On Jul 15, 2017 |
**OLU JACOB~ respect Sir 
you no dey miss to win award.. You be LEGEND oo..
**NSE~You look gorgeous 
I dey like to watch your movie, especially THE VISIT.. Nice one
**RAMSEY~ Fine boy
since wen I small dis guy still fine till now... Chai
**BIMBO~ Nice outfit
Professor Johnbull be dey only program wey I like to watch, you try well well for inside 
**STEPHANIE~ Lovely outfit
Fine gal, I remember dos days we dey watch your movie with SAINT OBI..
**KEMEN~ my guy
I don miss your dancing steps for Big Brother house, especially dat TOWEL DANCE 
#SALUTE
|
Celebrities › Re: Lady Who Suffered Child Obesity Writes Letter To Seyi Law Over His Daughter by ExpensiveG: 11:30pm On Jul 15, 2017 |
|
Politics › Re: Anambra Election: Obiano Disgraced By IPOB At Onitsha (video, Pics) by ExpensiveG: 11:26pm On Jul 15, 2017 |
We shall overcome ooooo
We shall overcome someday eeeeeh
Deep in our hearts
We all believe
We shall overcome someday ......
Up Biafra.... |
Celebrities › Re: Omotola Jalade Ekeinde Speaks At The World Justice Forum by ExpensiveG: 11:23pm On Jul 15, 2017 |
Fine Actress 
****Only dat film wey she act dey vex some of us. She for leave dat part for gal wey dey single.. Haba she no try at all
e no concern me
|
Romance › Re: Your First Pure Love Was Disvirgined By Another Guy by ExpensiveG: 11:18pm On Jul 15, 2017 |
|
Politics › Re: IPOB Member Buried In Rocket Casket (graphic Photos) by ExpensiveG: 11:15pm On Jul 15, 2017 |
doughziay: And this is what illiteracy has done to Mankind. . How dis thing turn to ILLITERACY
person no fit do new concept for naija without bad belle people like you..
If na Oyibo man do dis Jet casket, you go dey shout up and down like duck fowl wey fall inside hot oil bcuz of dey new design wey dey Oyibo do...
mtcheeeeew
|
Politics › Re: IPOB Member Buried In Rocket Casket (graphic Photos) by ExpensiveG: 11:11pm On Jul 15, 2017 |
Nice concept
IGBO and CREATIVITY
R.I.P Nwa Biafra 
IrepBIAFRA
.
|
Celebrities › Re: FG To Stop Production Of Nigerian Music And Video Abroad by ExpensiveG: 11:05pm On Jul 15, 2017 |
, |
Romance › Re: Ladies What Will You Do To Her If She's Your Daughter? by ExpensiveG: 10:20pm On Jul 15, 2017 |
Everybody wen beat em daughter  
I won't do her anything,
I go buy her ICE CREAM, gist with her, den I go tell her bed time stories.
No be because of money wey person fit steal from me or e mistakenly fall from my wallet, I no go fit beat dey thief...
She is my daughter and I have to treat her like EGG. Next time I no go keep dey money careless, to avoid stories dat touches dey heart...
.
|
Romance › Re: The Reason Why Seun "Loves" Tonto Dikeh by ExpensiveG: 10:12pm On Jul 15, 2017 |
|
Crime › Re: Wicked Daughter Made Her Mother Homeless For 20 Solid Years by ExpensiveG: 7:01pm On Jul 15, 2017 |
Some have LOVE but have no MOTHER
Some have MOTHER but have no LOVE
We have MOTHER and we have LOVE
glory be to God ..
Amen
************FACTS****** Dey love wey I get for my MAMA ennnnh e too much. Dat is why I no dey take another person MAMA joke. I dey respect MOTHERS, e no easy to pass through dat stage..
|
Crime › Re: Wicked Daughter Made Her Mother Homeless For 20 Solid Years by ExpensiveG: 6:55pm On Jul 15, 2017 |
kocvalour: hmmm..
evils that WOMEN DO Lives with them
.
|
Family › Re: Obituary Of Family Of 6 Killed By Generator Fume In Port Harcourt by ExpensiveG: 5:31pm On Jul 15, 2017 |
moses93: u dey mind am? dumb a$$hole.  |
Romance › Re: Would You Ask Your Spouse To Return N10m Gift From An Ex-lover? by ExpensiveG: 3:48pm On Jul 15, 2017 |
Yes .....
I'll
|
Romance › Re: It Was A Privilege Chilling With Military Top Shots Today (photos) by ExpensiveG: 3:45pm On Jul 15, 2017 |
Some of us don dine with COMMANDANT, CHIEF of ARMY STAFF, RSM, ..... etc
we no make noise...  
Na wo dis one don turn achievement ... 
Enjoy...
|
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo Comes For Seyilaw Again ...she Replied Again by ExpensiveG: 2:14pm On Jul 15, 2017 |
Make dem leave dis pikin alone oo
I just dey pity for dis PIKIN, she no go get rest of mind because of say she fat.
Dey just dey use different animals describe her  ..
|
Politics › Re: Aisha Buhari Celebrates Dolapo Osinbajo On Her 50th Birthday by ExpensiveG: 2:05pm On Jul 15, 2017 |
TheAngry1: You are just a waste of sperms Ode
Na you I quote
why e come dey pain you.
If I be waste of sperm, you be EXPIRED MAGGOT... all dis foolish zoologians   |
Crime › Re: Yahoo Boy Sentenced To Three Years For Defrauding American Of $3650 by ExpensiveG: 1:48pm On Jul 15, 2017 |
I MAJOR GENERAL of NCAN 042
I command,
All NCAN members to stay calm.......
Don't report any news today is Saturday.
|
Celebrities › Re: Toke Makinwa's Outfit To Her Sister's Wedding (Photos) by ExpensiveG: 1:45pm On Jul 15, 2017 |
[quote author=Papiikush post=58482086][/quote] Haba Bros person no fit joke with you again......
upon say I no sabi her. Na woman matter dey make you beat me your 5&6 .
I no good ooo 
|
Politics › Re: Jonathan Made Mistakes, But Buhari Is A Mistake – Reno Omokri by ExpensiveG: 1:32pm On Jul 15, 2017 |
, |
Celebrities › Re: Toke Makinwa's Outfit To Her Sister's Wedding (Photos) by ExpensiveG: 1:31pm On Jul 15, 2017 |
Papiikush: I hope gets married again and stop trying too hard to be relevant. 
|
Celebrities › Re: Gay Rights Activist Bisi Alimi Poses With His Son At The 2017 Gay Pride In U.K by ExpensiveG: 1:23pm On Jul 15, 2017 |
*** "Because being proud of your child is the best gift you can give them. I love you my boy. To your mum, she will always be yours and mine superhero. ~Na so 
cute son....... no go dey like your Papa
#Ihategays |
|
Nairaland General › Re: What Is The Most Corrupt Profession In Nigeria? by ExpensiveG: 1:12pm On Jul 15, 2017 |
POLITICIANS.......
e.g Buhari
even though e no dey among dey list |
Celebrities › Re: Fan Calls Out Lynxxx For Singing A Secular Song After Claiming To Have Repented by ExpensiveG: 1:08pm On Jul 15, 2017 |
Papiikush: Airtel. Spent more than a minute in the comment box though. Na so Etisalat slow reach?  |
Celebrities › Re: Fan Calls Out Lynxxx For Singing A Secular Song After Claiming To Have Repented by ExpensiveG: 11:34am On Jul 15, 2017 |
|
Celebrities › Re: Fan Calls Out Lynxxx For Singing A Secular Song After Claiming To Have Repented by ExpensiveG: 11:26am On Jul 15, 2017 |
|
Celebrities › Re: Davido Babay Mama Sophia Looking Adorable In New Hairstyle & Makeup (pics, Vid) by ExpensiveG: 11:22am On Jul 15, 2017 |
OKorowanta: Even though I'm only Kidding over what I said, bros you think single mothers don't need husbands? They are just like any single lady out there and shouldn't be victimized after one. Some happen mistakenly and they must move on if the man wants out. I know say you dey joke na.....
but this one no be single mom
|
Crime › Re: Baber Electrocuted Near His Shop(graphic Pics) by ExpensiveG: 10:53am On Jul 15, 2017 |
So sad....... 
********To all of us wey WIRE don shock us and we survive. It was God's favor and mercy.
R.I.P  
|
Romance › Re: Ladies: If He Hasn't Bought You A Gift After 3months Of Dating Do This... by ExpensiveG: 10:46am On Jul 15, 2017 |
Funky123: Mr wow wow wow,i thought u said u need to go and marry on a post yesterday,when it comes to money now u con change ur mind abi.....Continue ooo your head dey der .....
|