₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,147 members, 8,448,853 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 11:14 PM

Toggle theme

ExpensiveG's Posts

Nairaland ForumExpensiveG's ProfileExpensiveG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)

PoliticsRe: Bright Ephraim Inyang Graduates With First Class From Coventry University UK by ExpensiveG: 10:41pm On Jul 19, 2017
Safiaa:
Everybody's blessing is different. It's not about when you finish, its about how you finish.
Thanks alot......


PoliticsRe: Bright Ephraim Inyang Graduates With First Class From Coventry University UK by ExpensiveG: 10:40pm On Jul 19, 2017
Adeyinka12:
till when ?
bro if I get little cash I will leave naija
Guy no kill me with laugh, if I just check out how Naija economy be, na to use one bottle cool my temper.....



If you see dey kind dream wey I dey dream every night grin


PoliticsRe: Bright Ephraim Inyang Graduates With First Class From Coventry University UK by ExpensiveG: 10:34pm On Jul 19, 2017
Adeyinka12:
this country tire me die
grin
Bro, e go better.... . no worry ..
PoliticsRe: Bright Ephraim Inyang Graduates With First Class From Coventry University UK by ExpensiveG: 10:33pm On Jul 19, 2017
ItchingPreek:
Somalia nko? Abi ppl wey Dey there no be human being? Wetin make dem talk?

Focus more on the good things Gods given you bro and overlook the less he denied you.

Sure this bloodsucking politicians only think of themselves but bro, if you check ppl Wey et even beg for ordinary food to chop you go thank baba God for the "much" he's done for you
Guy na true talk....


if I see my situation, look another person own. I dey wish say make I just turn to FAIRY der distribute food, money, clothes, house etc like how dem dey do for inside cartoon


PoliticsRe: Bright Ephraim Inyang Graduates With First Class From Coventry University UK by ExpensiveG: 10:29pm On Jul 19, 2017
mrsfavour:
God is watching them.
.No worry very soon we go fly comot


grin
CelebritiesRe: Korede Bello Visits Rahma Indimi, Hangs Out With Her Kids by ExpensiveG: 10:27pm On Jul 19, 2017
raebox:
Just one plot

But why is the girl eating goat food.
If I give you dey food you no go chop

gringrin

CelebritiesRe: Temi Otedola Hires Airplane To Fly "Happy Birthday Mr Eazi" Banner by ExpensiveG: 9:57pm On Jul 19, 2017
madridguy:
Love is beautiful when there is money.
Guy, you ve said it all



if talk say money dey, we for dey do em every year for our MAMA



grin

Nairaland GeneralRe: Couple Going Home From Work Die In Fatal Accident In Ekiti State. Graphic Photos by ExpensiveG: 9:51pm On Jul 19, 2017
DEATH whyhuh??


sadsad



R.I.P

PoliticsRe: Bright Ephraim Inyang Graduates With First Class From Coventry University UK by ExpensiveG: 9:37pm On Jul 19, 2017
21years shockedshocked


While some of us don pass 25years, we still dey write JAMB more than five times, if we manage pass em university no go give us admission cry

Some of us don pass 25years, we still dey university, 4years course don turn to 7years course bcuz of strike.

Some of us don pass 25years, we still dey wait for NYSC. To go university wahala, to graduate wahala, to go service wahala, to get your certificate wahala, to get job _________________ sad


***************PRAYER************
Baba God, abeg next time if you wan bring me come dis world and you mistakenly put me for Naija, abeg no put me for poor family. I no wan suffer like dis again...

Amen
Christianity EtcRe: Informing Your Pastor Before Your Fiancee Is It Ok? by ExpensiveG: 9:35pm On Jul 19, 2017
sammykess:
Just like a university, when you are there, you must play by the rules, some churches are against it
Haba guy reason dis thing na....


for dis generation, person no get FREEDOM to friend church gal wey him like, until him tell em Pastor...


Wetin dey Pastor go do, if dey guy tell em say him wan friend dis galhuh

Christianity EtcRe: Informing Your Pastor Before Your Fiancee Is It Ok? by ExpensiveG: 9:31pm On Jul 19, 2017
sammykess:
^^^^some churches go as far as suspending the person
Suspend ke huhhuh

For wetin shockedshocked

Dem chop craze be dat. If na me dem suspend, na to waka go find another church or I go just kuku ma stay house worship my own God. Abi dey gum my legs for dey church..... shooo shockedshocked.




Christianity EtcRe: Informing Your Pastor Before Your Fiancee Is It Ok? by ExpensiveG: 9:25pm On Jul 19, 2017
E no concern me....... undecided
'All dis rules and regulations for church relationship dey weak me.....


My Pastor does not like dis, My Pastor would be mad at me shocked

No be dey Pastor you go marry.... No forget

Music/RadioRe: Does Music Affect Your Mood? by ExpensiveG: 9:21pm On Jul 19, 2017
TEKNO ~

I just like dat guy songs, his lyrics dey funny me but he has a nice beat..... Dey guy is Talented....


2KAY ~
who no like better thing make I see.. anytime I play dis song, I go just lauf like person wey drink rat urine..

2BABA~

Dey guy na legend oooo


PHYNO~

his songs dey move me wen I wan take one bottle. Dey guy dey try ....


.
RomanceRe: Would U Consider Being Gay/lesbian Just For A Day To Earn 30 Million Bucks? by ExpensiveG: 8:57pm On Jul 19, 2017
optional1:
oboi nah weytin nah..
Which way undecided
gringrin
I just dey hail ooooo
RomanceRe: Pls, Why Do Some Girls Think High Of Themselves Especially Beauriful Ones?????? by ExpensiveG: 8:56pm On Jul 19, 2017
Wizklynd23:
hunger dey catch and u come dey laugh like some1 wey don eat one catton of glucose biscuit and a crack of coke along
gringrin
HealthRe: Nairalander Donates Blood To Celebrate His Birthday by ExpensiveG: 6:14pm On Jul 19, 2017
seguno2:
Are you a thief like our politicians who reap the money of the people instead of working for them?
You want follow drink? Did you follow to donate blood?
Abeg swerve.
Thanks to the OP o jare for sharing this inspirational act.
Happy birthday and LLNP.
Olodo


how e take concern you, abi na tou be dey OP...

even dey Op reply me well....


Aproko... mtcheew

RomanceRe: Pls, Why Do Some Girls Think High Of Themselves Especially Beauriful Ones?????? by ExpensiveG: 6:11pm On Jul 19, 2017
Wizklynd23:
come my housa do wetin??
To come chop
hunger dey catch me

gringrin
RomanceRe: Would U Consider Being Gay/lesbian Just For A Day To Earn 30 Million Bucks? by ExpensiveG: 6:06pm On Jul 19, 2017
optional1:
i too like money as omo igbo


but







but

the money make sense oh


but







lesbian Nooooooooooooooooooo why cucumber go enter where better strong mr john thomas suppose enter, come even put thick akamu inside...


Cucumber no fit do this things nah..



I no do..


Except you say make i video them as they dey do am..
Nawooooooo


gringrin

wetin person no go hear....

RomanceRe: Pls, Why Do Some Girls Think High Of Themselves Especially Beauriful Ones?????? by ExpensiveG: 6:00pm On Jul 19, 2017
Wizklynd23:
ehh see this guy oo...
Guy wetin happenhuh
gringrin
make I come ur house tongue
HealthRe: Nairalander Donates Blood To Celebrate His Birthday by ExpensiveG: 5:49pm On Jul 19, 2017
[quote author=MOSICATED5 post=58623500][/quote]grin
HealthRe: Nairalander Donates Blood To Celebrate His Birthday by ExpensiveG: 5:49pm On Jul 19, 2017
[quote author=MOSICATED5 post=58623500][/quote]grin
CelebritiesRe: Check Out Photo Of Davido's Lavish New Mansion In Lekki by ExpensiveG: 5:46pm On Jul 19, 2017
Woooooow Wooooow Woooooow

Nice concept....




RomanceRe: Would U Consider Being Gay/lesbian Just For A Day To Earn 30 Million Bucks? by ExpensiveG: 5:40pm On Jul 19, 2017
NO,



capital letter N + O = NO


BusinessRe: Diamond Bank Apapa Fire Incident: Bank Management Releases Official Statement by ExpensiveG: 5:18pm On Jul 19, 2017
On behalf of all of wey dey bank with DIAMOND BANK, we no dey vex but we hope say our money no go shortage (na joke oooo shocked)



Una sorry


EducationRe: 7 Really Interesting Nigerian Wedding Customs You Probably Did Not Know by ExpensiveG: 5:13pm On Jul 19, 2017
NO.5 gringrin
dis one sweet pass oooo
PoliticsRe: What Are Your Favourite Quotes From The Game Of Thrones by ExpensiveG: 5:10pm On Jul 19, 2017
obaaderemi:
Wa sere! How did you find that out?
My guy grin


nothing wey Google no get

grin

FamilyRe: Court Dissolves Marriage Of Woman Who Collects N500 From Husband Before Sex by ExpensiveG: 4:53pm On Jul 19, 2017
Everybody wan turn TAX COLLECTOR....




She wan collect her own. Body no be firewood grin




"PAY AS YOU SEX"

.
RomanceRe: Pls, Why Do Some Girls Think High Of Themselves Especially Beauriful Ones?????? by ExpensiveG: 4:46pm On Jul 19, 2017
Dat is dey LAW OF WOMAN NATURE wink


go check physics textbook you go see em....

Op na dis thing dey worry youhuhhuh you get time ooo shocked

grin
RomanceRe: The¤Song¤Game by ExpensiveG: 4:42pm On Jul 19, 2017
No LOVE by Nicki
CrimeRe: Christian Father Stabs Daughter 17 To Death, Because Of Her Muslim Boyfriend by ExpensiveG: 4:33pm On Jul 19, 2017
So sad......

" "forget about her, let her go to hell, it's not worth another shekel to even chase after her. she's garbage. we need to weep her,throw her away like a dog and see how she does. she's already gone ,I'm sick of her.""

God will punish dis Man, sad He is HEARTLESS


Wen your daughters fall in love, pray for them to meet dey right person, No matter dey religion or dey tribe...

PoliticsRe: What Are Your Favourite Quotes From The Game Of Thrones by ExpensiveG: 4:27pm On Jul 19, 2017
obaaderemi:
'He is no king the man who has to say "I am the king."'(Tywin Lannister Season 3)
grin

PoliticsRe: What Are Your Favourite Quotes From The Game Of Thrones by ExpensiveG: 4:18pm On Jul 19, 2017
THERE ARE NO MEN like ME,

THERE'S ONLY ME

grin ~Jamie

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)