Health › Re: Nairalander Donates Blood To Celebrate His Birthday by ExpensiveG: 4:11pm On Jul 19, 2017 |
Happy birthday Bro......
Abeg I go follow drink dat Maltina and Milk 
dat combination sweet well well 

|
Career › Re: 14 Money Mistakes: How Many Are You Guilty Of by ExpensiveG: 4:08pm On Jul 19, 2017 |
Me and MONEY no relate at all.... 
I no sabi save,
if money enter my hand, e no dey waste time, e don finish  Dey worst part of it be say, if I dey close to person and dey person just tell me say " Guy, I dey hungry " Oya no worry come make we go comot dat hunger.
****I just get dis feeling say, e better make I spend dat money now with people wey no get, than for dey money to fall from my wallet or what if I come die and people wey dey close to no enjoy dey money wey I get.
**************MONEY is good but it can make two friends separate, (Borrower's CLUB)****** 
|
Education › Re: Graduating Students Celebrates After Final Examination. by ExpensiveG: 3:54pm On Jul 19, 2017 |
E no easy for person to finish from Naija University.
********PLUS*****
Dey strikes, dey hunger for hostel, dey hardship wen e comes to pay school fees, dey handouts and textbooks money,...
dey level wen eye don red for school no money for pocket na to go dey sell recharge cards (no gain), sell pure water, groundnuts etc for hostel just to survive.
some of us come turn MECHANICS and ENGINEERS for school, we go dey find laptops or phones wey spoil to repair just to survive.
some of us come turn BUILDERS, we go dey look for any site, to go work for, even though na to carry blocks make we survive.
_______________
CONGRATS , I pray dat as una don comot , e no go hard una to find work.
|
Romance › Re: Need Mature Guys In Here..... by ExpensiveG: 3:14pm On Jul 19, 2017 |
Sometimes we just have to move on with our lives no matter how ADDICTED you are towards dat person.
why not give him a breathing space
****Show him how important you are, don't call him always, find something to keep you busy, hang out with friends... He will surely miss you, if he doesn't, just forget about it, dey LOVE don comot from em body.
If you like date a guy for more than six years, if him don tire with dey relationship, no force/kill yourself because of dat guy.
There are so many guys out der, who want to buy dey whole SUYA for your friends just to have your number...
|
Crime › Re: Mother Assaults & Injures Her Kids In Lagos (Photos) by ExpensiveG: 3:02pm On Jul 19, 2017 |
ashjay001: Unfortunately, most dont hate! Instead, they seek acceptance from d beast n inturn, visit same treatment upon their own kids!? The circle never ends! Their mom probably grew up under d same conditions. I agree with you

|
Politics › Re: My Questions On Biafra by ExpensiveG: 2:58pm On Jul 19, 2017*. Modified: 3:26pm On Jul 19, 2017 |
I always think bcuz
A positive person anticipates happiness, health and success, and believes he or she can overcome any obstacle and difficulty.
*****IrepBIAFRA
|
Travel › Re: Sad Images From Nigerian Railway Corporation Eastern District by ExpensiveG: 2:57pm On Jul 19, 2017 |
Dis government don tire person

|
Romance › Re: What Is Your Biggest Fear In Relationship ? by ExpensiveG: 2:48pm On Jul 19, 2017 |
Lies......... 
|
Politics › Re: Governor El-rufai's Gift To Chinese Investors That Visited Him Today In Kaduna by ExpensiveG: 1:29pm On Jul 19, 2017 |
Which kind gift be dis
sorry I forget say na inside ZOO we dey. 
Nice SCULPTURE 
|
NYSC › Re: 10 Important Things All 2017 Batch A Stream II Should Make Available Now by ExpensiveG: 12:58pm On Jul 19, 2017 |
autonomous22: Wait for batchB stream1.... Haba guy
fear God ooo, you want make HBP worry me

|
Celebrities › Re: ''you Can Serve Jesus And Still Be A Slay Queen''- Tonto Dike The New Born Again by ExpensiveG: 12:55pm On Jul 19, 2017 |
Hotshawarma: Any woman can slay at a particular time it depends on each person definition of who a "slay queen is"...to me an intelligent and successful lady can be called a slay queen.....because she slayed failures and became successful ....don't get me wrong I am not trying to defend tonto dike or saying whether tonto dike is a slay queen or not or whatever, besides I am not even her fan sef... Don't get me wrong Bro, I just talk wetin dey inside Bible
I agree with you, but you know say dey way people don take spoil dey word SLAY QUEENS, come make dey word tire person.
Alryt |
Culture › Re: Emir Of Kano, Wife, Children, Aliko Dangote Attend Polo Event In London Photos) by ExpensiveG: 12:35pm On Jul 19, 2017 |
|
Celebrities › Re: ''you Can Serve Jesus And Still Be A Slay Queen''- Tonto Dike The New Born Again by ExpensiveG: 12:24pm On Jul 19, 2017 |
***** "Give to CAESAR what belongs to CAESAR, and give to GOD what belongs to GOD."
I think say na wetin Bible talk.....
anyway SLAY dey her body..  
|
Crime › Re: Mother Assaults & Injures Her Kids In Lagos (Photos) by ExpensiveG: 12:18pm On Jul 19, 2017 |
She is HEARTLESS
na dis type of children dey grow up to hate der MAMA wen dem see dey scares wey dey der body. No matter wetin dis children do, dis punishment is too much. ;(
It's easy for a girl to be a MOTHER but it is difficult to be called a MOTHER.
MOTHERHOOD means~ Tolerance, Love, Care, Understanding, Patience, Leadership and PRAYERS.... 
|
Romance › Re: Blonde Glamour Model With Huge Boobs Changes Her Skin From White To Black Using by ExpensiveG: 12:09pm On Jul 19, 2017 |
Jesu !!!!!!!!!!!! 
She for no change her color from white to black..... e no fit her.
Chai....See boobs 
|
Sports › Re: Mikel Obi Shares A Kiss With His Baby Mama Has She Arrives Back In China (Pics) by ExpensiveG: 12:04pm On Jul 19, 2017 |
decatalyst: Haters will say its Photoshop  Who are dey haters  

|
NYSC › Re: 10 Important Things All 2017 Batch A Stream II Should Make Available Now by ExpensiveG: 12:01pm On Jul 19, 2017 |
Na wo  
I don tire to dey wait for dis thing.
Chai I no know wer I keep my MEDICAL CERTIFICATE, dey stress to do new one na die ooo 
wetin person go do
|
Crime › Re: We Went Into Kidnapping To Raise Money For Dubai Trip – Suspects by ExpensiveG: 11:56am On Jul 19, 2017 |
NCAN~ no stress urself to check for der names..... 
we are at ur service
*******************************************
The suspects are 30-year-old ABRAHAM JATTO from Edo State
29-year-old IDOWU MAFE from Ogun State.
|
Jokes Etc › Re: If You Ever Used This! Your Childhood Was Awesome (photo) by ExpensiveG: 11:48am On Jul 19, 2017 |
Hadampson: It's possible.. i no argue with you  |
Romance › Re: Thank God I Married My Friend Of 11yrs (Picture) by ExpensiveG: 11:45am On Jul 19, 2017 |
Congrats OP..... HML
but dey gal fine pass dey guy.
|
Jokes Etc › Re: If You Ever Used This! Your Childhood Was Awesome (photo) by ExpensiveG: 11:28am On Jul 19, 2017 |
I no use em but I old pass you

|
Politics › Re: Nnamdi Kanu Prays At Nri Forest In Anambra (Photo, Video) by ExpensiveG: 11:18am On Jul 19, 2017 |
The guy above me 
my friend from dey ZOO 
***********NRI FOREST******** KANU your prayers are answered......
#IrepBIAFRA
|
Politics › Re: Cabal To Bring President Buhari Back To Nigeria On July 27th - Sahara Reporters by ExpensiveG: 11:11am On Jul 19, 2017 |
PointZerom:
You don call Allah tire na God you dey call now, very soon you'll be calling the gods. buhahahaha.........   no kill me with laugh.....
A president who travel to his ZOO for VACATION is dat one a PRESIDENT
|
Crime › Re: Two Nigerians Arrested In India For Lottery Scam by ExpensiveG: 1:47am On Jul 18, 2017 |
whitebeard: there is no point arguing with a typical ignorant Igbo Individual, who is consumed by hate and manipulation. At least if KANU says no more Biafra u will stop agitating for it, smh..!! Bross issokay, the next generation will educate your lazy and ignorant generation. A foolish ZOOLOGIAN, who is consumed by Buhari's selfishness .
BIAFRA no start today, if we no achieve em now, we go achieve em tomorrow. We are, e not giving up. WE SHALL OVERCOME someday.
Thanks Bro e don do, my HARDWORKING, TALENTED, KNOWLEDGEABLE and WISE generation will educate yours
#IstandwithBIAFRA
|
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo: "My Mother Cursed Seyi Law Over Placenta & Throw Away Comments" by ExpensiveG: 1:31am On Jul 18, 2017 |
ZirdoRoray: This is one of the reasons white are ahead of us, we cannot patiently sit our ass down and try to understand each other so we can move forward instead, we quick to insult people out of aggression especially for people who are different and weird. Despite the controversial nature of Kemi, I must say she is damn intelligence. I'm a medical personnel and I have been following this issue from the beginning and I must say that Kemi is right about that child. Seyi law needs to cool down his pride and act fast in other to save that child from the debilitating effects of diabetes. Believe me diabetes is deadlier than HIV. It is pity we blacks' sense of judgement is easily clouded with emotional reaction/retardiation. We cannot ignore the messenger and concentrate on the message. I hope the seyi laws don't regret this as kemi is showing genuine for that child but it is just that, it came out the wrong. You NLs can say all you want but Kemi is almost always right about things she says. It is just the way she says them. Peace!! Oooo 
Even though she's intelligent, der are so many ways for her to tackle this issue.. She's not matured.
Haba na!!! e don too much, abeg. If dey family talk say dey Pikin dey ok, wetin come concern her. Make she allow dat baby rest, e no good. Abi she don turn Doctor or she don join Guidance and Cancelling dept.
**My People talk say "IF PERSON CALL YOUR NAME TOO MUCH, YOU GO BITE YOUR TONGUE ~ dat pikin go don try, na everyday we dey hear her name with different ANIMALS wey dem dey take use describe her.
|
Celebrities › Re: Nigerian-British Actor, John Boyega Covers GQ Magazine's Latest Issue by ExpensiveG: 1:21am On Jul 18, 2017 |
Ezigboune: The last picture thou  Wetin happen to em
cos I no see anything wey dey make you shout
|
Crime › Re: Two Nigerians Arrested In India For Lottery Scam by ExpensiveG: 1:14am On Jul 18, 2017 |
whitebeard: majority of the crimes outside the country are committed by your brothers claiming to be Nigerians, u complaining about Nigerian corruption[s], have u visited Ukraine before have to checked Romania government,[/s] there are country whose scale of corruption is worse than Nigeria's own, u picture Nigerian corruption as the worse in the world, u dont know shite about other corrupt countries, even the US that everyone think is high and mighty is corrupt. [s] Dont think Biafra is corruption proof, Igbo's practice tribalism against other tribes and nepotism against their tribes men. Pls stop calling our country Nigeria a zoo, pls stop it, it's an insult to people that have died and are sacrificing and are also willing to sacrifice for our country, pls stop insulting Nigeria[/s]. 1)HAVE I VISITED UKRAINE ~ NO
Wer dey money wey person go fit us chop, talk more of to visit another country. Even Ghana wey no far from me, I never even set my eyes inside.
2) THERE ARE COUNTRY WHOSE SCALE OF CORRUPTION IS WORSE THAN NIGERIA'S OWN, ~ Oh really Why compare Nigeria with dey bad eggs, abi you no see country whose scale of corruption are better than Nigeria's own . we don want to be like dos country dat are suffering and der don't know what to do. We want REFERENDUM is dat too much to ask
3) IGBO'S PRACTICE TRIBALISM AGAINST OTHER TRIBES AND NEPOTISM AGAINST THEIR TRIBES MEN. ~ You're not serious
Shebi na only Igbo der practices TRIBALISM, I no blame you just because of say we wan comot from dis ZOO. Wen AREWA youths talk, you no see tribalism inside der speech. 4) PlS STOP CALLING OUR COUNTRY NIGERIA A ZOO~ chai  
See me, see gbese. Country wey ASHIA BUHARI use her own mouth call em ZOO. Abi you no read dey PRAYERS of dey weaker ANIMALS  .. Don't worry dey LION KING will soon be back .
5)INSULT ~ Hmmm
Insult ke All dos people wey sacrifice for Naija no fit vex just bcuz of dey name ZOO, dem dey regret say dem for no fight for dis useless country .. come go ask my Great great great great grandfather, him go tell you...
NIGERIA=ZOO
#IrepBIAFRA |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo: "My Mother Cursed Seyi Law Over Placenta & Throw Away Comments" by ExpensiveG: 12:44am On Jul 18, 2017 |
E don do
just leave dis gal alone, for crying out loud...
what's wrong with you 
can someone please tell her to keep quiet 
|
Romance › Re: Is Reception After Church Wedding Mandatory? by ExpensiveG: 12:38am On Jul 18, 2017 |
Haba Op, which kind question be dis
It's MANDATORY ooo  by fire, by force
*********Check dis out***** How person go suffer finish stay for church wedding, siddon more than 3hrs for inside church, den time for RECEPTION wey person go shake body, watch dancing steps (the BRIDE and GROOM who dance pass ), chop dat sweet JOLLOF RICE ( ) item 7.
wedding rice get wan magic like dat, wey dey draw us attend people wedding. 
So any wedding wey no get RECEPTION no just invite me.
 
|
|
Crime › Re: Two Nigerians Arrested In India For Lottery Scam by ExpensiveG: 12:13am On Jul 18, 2017 |
whitebeard:
[s]biafrans pls this is your thread, pls leave Nigerian matters to Nigerians, it our country, not yours, we are trying to fix our country and u guys keep breeding anger, hate and violence, we did not tell FG to marginalize you, we did not ask u to start civil war, no pls look at what a biafran did to our nation's coat of arms, see there are people who haven't given up on Nigeria despite how bad its government is, we know the right battle to fight, no beating around the bush, waiting for a saviour, biafrans pls mind biafran matters and stay off Nigerian matters.
And the Igbo's that dont want Biafra pls I know quite well that it's the ignorant ones that are agitating for Biafra and tarnishing Nigerians image pls help us educate them.
Instead of those above criminals to say they are biafrans they claim Nigerians, u people have no pride whatsoever.
Biafrans are just like yeast, they look tough and big, but they are very very soft, biafrans are just like bamboo stick. tough on the outside and empty on the inside, pls stop insulting our nation.[/s] . Sharrrrrap, wat do you know
|
Travel › Re: Private Jet Looking Like A Hotel That Costs N27 Million From Lagos To Abuja by ExpensiveG: 8:24pm On Jul 17, 2017 |
Klington: Okay, nah you sit near me for inside bus that day .. As we reach kogi, you buy one gala, the guy carry ur #450 change disappear . U cry 4rm dia reach Abuja  hahaha, you no well 
no be me... I no fit siddon inside bus... I dey mad..
|