Politics › Re: Dogara On Anti-graft War: We Are Dealing With Leaves And Fruits But Not Root by ExpensiveG: 10:39am On Jul 14, 2017*. Modified: 11:03am On Jul 14, 2017 |
LEAVES and FRUITS  but not ROOT
I think say if person no want dat particular tree inside em compound, him go uproot em. He will deal with the root... 
CORRUPTION is like a TREE ~ NIGERIA is a FOREST |
Celebrities › Re: Yul Edochie For Anambra State Governor 2017 (Photo) by ExpensiveG: 10:36am On Jul 14, 2017 |
pyyxxaro: He must be dreaming 
Ur papa never contest finish, na u won contest
*issorai* . You think say we be HAUSA people wey Papa go contest, stay for power till em old die, em pikin go take over dey position bcuz of say na der Family property.. you no well 
Make him contest if em win ~Fine
No be only old people go dey rule us...
|
Celebrities › Re: Yul Edochie For Anambra State Governor 2017 (Photo) by ExpensiveG: 10:32am On Jul 14, 2017 |
Nice one......
*We prefer young people not like BUHARI's age wey go carry our money go for treatment
|
Celebrities › Re: Sista Afia: I Sleep With Men I Find Attractive, Don't Need Emotional Attachment by ExpensiveG: 10:01am On Jul 14, 2017 |
Yhelay: I no know what to say....make I siddon read wetin people go talk Shift make I join you

waiting for dey guy below me |
Travel › Re: “horning” In Lagos by ExpensiveG: 9:58am On Jul 14, 2017 |
If you Horn anyhow for white man country dem go arrest you but for Naija you fit ..... 
Horn wen you wan buy something
Horn wen you wan ask gal out for road
Horn wen you wan insult Trailer/car/okada/keke wey annoy you
Horn wen car wey dey in front of you for traffic light no wan move
Horn wen everybody dey Horn 
|
Politics › Re: Change Must Begin From The North by ExpensiveG: 9:50am On Jul 14, 2017 |
If you like tell dem, dem no go CHANGE.. Those guys wey get filter inside der ears mtcheeew
*My people talk say; A MONKEY IS ALWAYS A MONKEY
BIAFRA our dream COUNTRY...
IrepBIAFRA
|
Education › Re: Your Favourite Primary School Rhyme / Song by ExpensiveG: 9:43am On Jul 14, 2017 |
Holiday is coming
Holiday is coming
No more morning bell (gbiling gbiling)
No more teachers beat (pa pa)
Goodbye teachers
Goodbye scholars
we are going home
Holiday is coming oooo
Holiday is coming oooo
 |
Celebrities › Re: Davido,Tekno And Mr Eazi In The Kitchen Checkout Who Is The Best Cook(pics,vid) by ExpensiveG: 9:34am On Jul 14, 2017 |
Dat food just dey hungry me to chop 
No matter wetin I still like dis guys
#TEAM TEKNO
#TEAM DAVIDO
#TEAM EAZI 
|
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Turns A Preacher - Gives A Lengthy Sermon On Praise To God by ExpensiveG: 9:08am On Jul 14, 2017 |
StarBukola: and u that graduated from the university of yenyen sorry o  No mind dat duck fowl... person no fit make mistake yeye |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Turns A Preacher - Gives A Lengthy Sermon On Praise To God by ExpensiveG: 9:07am On Jul 14, 2017 |
Dlordsamurai: DID You graduate from primary school? Goat person no dey make mistake.... gerrout |
Art, Graphics & Video › Re: Ben Enwonwu's 100th Posthumous Birthday Is Today by ExpensiveG: 8:25am On Jul 14, 2017 |
HAPPY BIRTHDAY Sir.........
Nwa BIAFRA 
'#Salute
|
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Turns A Preacher - Gives A Lengthy Sermon On Praise To God by ExpensiveG: 8:16am On Jul 14, 2017*. Modified: 9:07am On Jul 14, 2017 |
Nice one.............
I can't judge her cos em also a SINNER |
Celebrities › Re: Regina Daniels Buys Iphone7+ For Her Mother, Rita Daniels by ExpensiveG: 7:54am On Jul 14, 2017 |
tobillionaire: this girl yaff joined bad gang, following men DAT is way older 
|
Celebrities › Re: Who Rock It Pass by ExpensiveG: 7:47am On Jul 14, 2017 |
TEKNO. 
|
Celebrities › Re: Hurt Bae's Kourtney Jorge Poses Nude For Gold Glitter Shoot by ExpensiveG: 7:44am On Jul 14, 2017 |
Ever8054: I almost trow up...very disgusting!!! 
|
Romance › Re: How Do You Date An Illiterate by ExpensiveG: 7:40am On Jul 14, 2017 |
****Who is an ILLITERATE
If you are a shame of her, NO date her....
whether she be illiterate and her future dey bright I no mind to date her. Not everyone has dey opportunity to go school.
CHARACTER matters a lot to me den any other thing..
***Remember say, some of our MAMA no go school wen our PAPA marry dem, but now some dey University with us...
|
Politics › Re: Andrew Otutu Obaseki Dies At 93 by ExpensiveG: 7:32am On Jul 14, 2017 |
R.I.P Sir
You did a great job..... #SALUTE 
|
Romance › Re: Can You Marry An Addict? by ExpensiveG: 10:06pm On Jul 13, 2017 |
If dey addict get nice character I fit marry em....
Sometimes people change a little...
|
Politics › Re: Nigeria`s Unity Cannot Be Compromised – Kukah by ExpensiveG: 10:01pm On Jul 13, 2017 |
|
Politics › Re: Nigeria`s Unity Cannot Be Compromised – Kukah by ExpensiveG: 10:00pm On Jul 13, 2017 |
sarrki:

We are united in love
Don't allow Mazi to brainwash you United in which LOVE 
Oga SARRKI wer is BUHARI dat has brainwashed dat you fish brain 
|
Culture › Re: Facts About The Origin Of The Igbos by ExpensiveG: 9:53pm On Jul 13, 2017 |
IGBO KWEENU.........YA !
IGBO KWEENU.............YA !
IGBO KWEZUONU..........ISE !
|
Politics › Re: Nigeria`s Unity Cannot Be Compromised – Kukah by ExpensiveG: 9:47pm On Jul 13, 2017 |
sarrki: Thank You Man Of God
Online miscreants will call him all sorts of name I will call him a ZOOLOGIAN
make I follow THANK dey Man of God to receive my own blessings 
sarrki a friend from another country wey we dey call em ZOO
|
Politics › Re: Nigeria`s Unity Cannot Be Compromised – Kukah by ExpensiveG: 9:26pm On Jul 13, 2017*. Modified: 9:42pm On Jul 13, 2017 |
~ "we are not Nigeria and Nigeria will not continue to remain."
Even though I be CATHOLIC, I disagree with my BISHOP..... Ogini 
Enough is Enough. we don tire for dis useless government. Everyday na so so bad news we der hear for dis ZOO.
*****I CANNOT SPIT MY SALIVA AND LEAK IT BACK. *** irepBIAFRA

|
|
Romance › Re: Pre-Wedding Photos Of A Couple On Power Bike by ExpensiveG: 9:19pm On Jul 13, 2017 |
|
Politics › Re: Seni Saraki Graduates From London School Of Economics. Saraki & Wife Attend by ExpensiveG: 9:18pm On Jul 13, 2017 |
igho003: boss watin u talk so he dey extremely touching bt u no go understand how I dey feel dey type dix tin No worry e go better |
Celebrities › Re: Opinion: Wizkid Plagiarized Seal's Song "Kiss From A Rose" In His Latest Song by ExpensiveG: 7:50pm On Jul 13, 2017 |
ikp120: Naaaah, fry Wizkid for stealing. 
|
Romance › Re: Pre-Wedding Photos Of A Couple On Power Bike by ExpensiveG: 7:40pm On Jul 13, 2017 |
Funky123: Na only ambulance dey shout wow nw ........Go nd marry o but remember to invite me cos i like owambe  |
TV/Movies › Re: Where Can I Download Korean Season Film by ExpensiveG: 7:28pm On Jul 13, 2017 |
Drama Fire or Drama Fever
|
Celebrities › Re: Efe Pictured Looking Dope At Kia Service Center by ExpensiveG: 7:25pm On Jul 13, 2017 |
EFE my guy.... you fresh scarrra for dis pix ooo 
Na only dis guy dey release video, plenty people go watch em, come reacts like ACID immediately 
nothing do you. carry go
|
Romance › Re: Pre-Wedding Photos Of A Couple On Power Bike by ExpensiveG: 7:20pm On Jul 13, 2017 |
Funky123: This post has turn u to an Ambulance Ambulance ke.... you no well  
dey concept too fine... make I rush go marry before concept go finish |
Romance › Re: Are Nigerian Men Causing Us To Bleach? by ExpensiveG: 7:15pm On Jul 13, 2017 |
Only a foolish woman go bleach because of man. Sometimes women dey bleach bcuz of themselves 
wen person bleach em skin, e dey get wan kind terrible bad odour if dey person sweat too much... TUFIAKWA #spits
I love dark skin girls 
|