₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,108 members, 8,448,703 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 05:36 PM

Toggle theme

ExpensiveG's Posts

Nairaland ForumExpensiveG's ProfileExpensiveG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 17 pages)

FamilyRe: Kenyan Man Presents A Range Rover To His Wife Inside Traffic (Photos) by ExpensiveG: 4:33pm On Jul 14, 2017
gentlemanism1:
U see watin i dey talk? U don see my pix before wey u say me and d guy resemble? I dey suspect u
You don turn police officer be dat, how you take know say I be suspect...

Na only wizard dey sabi em follower

CelebritiesRe: Nigerians Blasts A Twitter User Who Said Tekno Is Broke For Giving Out Only N5m by ExpensiveG: 4:22pm On Jul 14, 2017
,
FamilyRe: Kenyan Man Presents A Range Rover To His Wife Inside Traffic (Photos) by ExpensiveG: 4:19pm On Jul 14, 2017
gentlemanism1:
How u take know say na my brother? I don dey suspect u o. Na everytin u know? Abi u be wizard?
Bro, No make m vex disappear come slap you.. grin

You and dey guy resemble, na wetin make you carry dey matter for your head
TravelRe: 4 Interesting Facts About Nigeria You Probably Didn’t Know by ExpensiveG: 4:14pm On Jul 14, 2017
Pidgin2:
We can attract researchers and also tourism, try go school na
You wey don go school which RESEARCHERS and TOURISTS wey dey BUTTERFLIES don catch since 1960..


olodo na today der discover em.

Butterfly don turn better thing wey person go dey brag about.... shooo shockedshocked

CelebritiesRe: Bbnaija Host, Ebuka Obi Uchendu Marks Birthday by ExpensiveG: 4:10pm On Jul 14, 2017
,
FamilyRe: Kenyan Man Presents A Range Rover To His Wife Inside Traffic (Photos) by ExpensiveG: 4:07pm On Jul 14, 2017
gentlemanism1:
Who u dey tell say make he no forget? As if u be there PA, u know everytin
Why you come dey react huh

abi na your brother........

grin
PoliticsRe: Nigeria Is A Relationship That Hurts - Biafran Activist On Al Jazeera by ExpensiveG: 3:58pm On Jul 14, 2017
,
TravelRe: 5 Tech Accessories Young Travellers Should Have by ExpensiveG: 3:54pm On Jul 14, 2017
BroZuma:
I always carry extra because of "bros make I use your cable"...
Haha grin

na we dey ask for cable wen we forget our own for house.. you know say wen person wan travel him must forget one thing for house wey dey very important grin


Thanks ooo for your kind heart..


*More cables to for your pockets
TravelRe: 5 Tech Accessories Young Travellers Should Have by ExpensiveG: 3:40pm On Jul 14, 2017
BroZuma:
Nice...no forget USB cord ooo
USB cord na dey main thing, oooo



you fit carry Power Bank but if you forget cord e dey useless



CrimeRe: Aborted Baby Flushed In A Gutter In Enugu Female Hostel (Graphic Photos) by ExpensiveG: 3:31pm On Jul 14, 2017
See as my body dey shake..... awww sadsad



Pikin wey some of us dey find, na person do dis kind thing... Chai shocked



cry
Tufiakwa

RomanceRe: Man Share Photo Of Underwear A Lady Who Came To Collect Movies Left In His House by ExpensiveG:
Benjom:
Aargh! It's even a black one. You need to go swim in River Osun to escape the lady's heinous plan o.
grin

Him get to deep himself 14times before e no go work....


CelebritiesRe: A Beautiful Lady That Proudly Sells Banana For A Living (see Photos) by ExpensiveG: 3:08pm On Jul 14, 2017
She fine oooo....

If talk say her parents get money she for be MEDICAL DOCTOR now...


May GOD bless her hustle ..... e go better cheesy
Nairaland GeneralRe: See The Snake I Killed This Morning (photos) by ExpensiveG: 2:59pm On Jul 14, 2017
Op why you come kill dis innocent snake sad
you know whether dis snake be Orphan or em get Family for house wey dey wait for em to bring food make dem chop.
cry cry

you come kill em bcuz of say you want make LALASTICLALA but em for front page, e no good.


#SAY NO TO KILLING OF INNOCENT ANIMALS grin

CelebritiesRe: R.M.D Pictured With Mercy Johnson And Her Cute Lookalike Baby by ExpensiveG: 2:56pm On Jul 14, 2017
Lovely




see fine baby cheesy
CelebritiesRe: Emmanuel Adebayor Confirm His Relationship With Genevieve, Call Her "Baby" by ExpensiveG: 2:42pm On Jul 14, 2017
Which one come be BABY call me or huh



na wo


before I go come reacts like ACIDcheesy

PoliticsRe: 5 Super Mushshak Aircrafts Acquired From Pakistan By Nigeria Air Force Arrive by ExpensiveG: 2:38pm On Jul 14, 2017
Na for wer dem wan use dey planehuhhuh





CelebritiesRe: E-money At Transcorp Hilton Hotel Abuja This Morning (photos) by ExpensiveG: 2:35pm On Jul 14, 2017
newyorks:
its an understatement to say. how much is ur whole wardrobe to that shoesmileysmiley
My wardrobe no even reach 20K

na Okrika clothes full inside oo..grin

CelebritiesRe: E-money At Transcorp Hilton Hotel Abuja This Morning (photos) by ExpensiveG: 1:54pm On Jul 14, 2017
IamAirforce1:
Did you see the Versace shoe
I been wan faint ooo but I stand close to gutter grin

dat shoe fit buy my whole wardrobe grin
CelebritiesRe: E-money At Transcorp Hilton Hotel Abuja This Morning (photos) by ExpensiveG: 1:53pm On Jul 14, 2017
IamAirforce1:
Keep balling King young money

You're made for life and theirs no stopping you now my dear mentor, Not in this life or the life to come.

It is too late to fail, Amen.
Mentor Mentor oooooooo shocked grin



I just dey look you with one eye gringrin

it's really to late to fail

CelebritiesRe: E-money At Transcorp Hilton Hotel Abuja This Morning (photos) by ExpensiveG: 1:50pm On Jul 14, 2017
Dis guy dressing dey kill me cheesy


How I wish say I get brother wey dey like E-money cry


RomanceRe: How Do You Date An Illiterate by ExpensiveG: 1:35pm On Jul 14, 2017
Romerocollins:
Thank you so much my brother, next we say our gvt is bad where as our problem is within us, just because some are privileged to go to school does not mean others are inferior and when we understand this, we can move forward in this Nigeria
wlcm bro grin
CrimeRe: Nigerian Rearrested With Heroin In India While On Bail For Narcotics Offences by ExpensiveG: 1:24pm On Jul 14, 2017




NCAN ~ AGU EMMANUEL, OKEY


ndigbo



Reporting live from O42


IrepBIAFRA

Car TalkRe: 10 Most Amazing Movable Bridges In The World by ExpensiveG: 1:08pm On Jul 14, 2017
Wow wow


See CONCEPTshocked


Archi students come see design shockedshocked
Nice one grin
PhonesRe: The Real Reason Why You Put Your Phone On Airplane “flight” Mode In the Plane by ExpensiveG: 1:05pm On Jul 14, 2017
I no follow for dis topic as I never enter Plane before cry

*make I read comments
AutosRe: Check Out This Automobile House Spotted In China by ExpensiveG: 12:55pm On Jul 14, 2017
Waooooooooooooooooooooooooooooooooooooo shockedshocked



dis is wonderful grin

Even though I no fit watch dey video because of dey small MB wey I get, I know say China no dey carry last for technology grin

TravelRe: 4 Interesting Facts About Nigeria You Probably Didn’t Know by ExpensiveG: 12:49pm On Jul 14, 2017
Wetin we wan use BUTTERFLY do huh


Upon say we get large number of butterflies, I never see person wey go play with any of them.


if na oyibo man, you go see as him and butterfly go dey play.


*Fly Fly Fly the BUTTERFLY __________ grin
FamilyRe: Kenyan Man Presents A Range Rover To His Wife Inside Traffic (Photos) by ExpensiveG: 12:43pm On Jul 14, 2017
No forget say she build THOR company together
na her reward of Labour....


Nice one.... grin



RomanceRe: Happy Friday! by ExpensiveG: 11:07am On Jul 14, 2017
tongue
CelebritiesRe: This Facebook post is so Hilarious (Photo) by ExpensiveG: 11:06am On Jul 14, 2017
***FAINTs



gringrin
Technology MarketRe: Man Gets Stuck In An ATM In US, Slips ‘Help Me’ Notes Through Receipt Slot by ExpensiveG: 10:43am On Jul 14, 2017
Waoooo...
shocked

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 17 pages)