FactorChic's Posts
Nairaland Forum › FactorChic's Profile › FactorChic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
ewooooo 18-34 wetin him still dey do single? u sure he's not just using u? kai, d age difference is just too much, dang he fit born u sef kai |
what's so special about dreads? if its neat. then its whatever! |
I know some ignorant othersucksers will be like WHY CAN'T YOU MARRY HIM/HER, ARE THEY NOT CREATED BY GOD I will put it like this, HELL TO THE MOTHER**** NO lol |
LOL, internet love dats one thing aboit internet, its fake, person wey u just dey chat with, na wetin he tell u, u go believe I've never done it, never will, I think say na desperate ppl dey go online for men, seriously its just BS straight up |
LOL, PUHLEASE!!! when it comes to handling rejection, na men worst pass make I no even go into details |
seriously, u dodn't have to ask for what to do u caught him in ur ROOM dats just disrespectful ![]() to hell with him |
One word, BEAUTIFUL ![]() dat poem was really nice good job ![]() |
stressful? u see dats one thing me I no dey like about nigerians o abeg go into details b4 u put up ur post haba she stressful, which kain thing be dat? make u dey explain better abeg! anyways, just tell her it can't work anymore, abi if u get money make u buy am white rose, dat stands for friendship, den she go know say u no love am again cos d rose no be red but na too much wahala be dat just tell her, opari!!! |
brehehehehe, d person wey write dis post go wowo be dat ![]() if the girl is d kind dat doesn't care about looks, she go like am monkey no fine, him mama like am character is all dat matters its all about d attitude! but who wan carry mobutu lookalike for house? ![]() |
Even naija guys too dey open mouth now and be like I AM GAY! God punish all of una and d lesbians too gay, lesbians thay are all disgusting imagine a guy having sex with another guy, and vice versa they should be wipped off d face of d earth! yes they do exist in nigeria, all over d world too! ![]() |
dats just BS straight up! God gave us our relatives, thank God we can choose our friends! True friendship is like sound health; the value of it is seldom known until it be lost if a girl ditches her friend for a lover, then she's not a true friend and d guy she claims she loves can end up dumping her, who will she cry to? her friends!!! but she ditched dem already, but good friends will always take her back! he'll knows I won't ditch my friends for some guy! ![]() |
awwwww, that was so sweet and u know, sometimes its good to tell some people how much you care about them, u'll realise how relieved u will be when u do so that poem was beautiful, too bad she's getting married NICE POEM! ![]() |
You see one thing about ppl o, when dem want something so bad, dem no go think of d result, after getting what u want, na den u go con dey feel bad u slept with that guy unprotected, so if na HIV u carry now, u go call ur lover for phone darling pls forgive me, I am so sorry for what I did, I am HIV positive, will dat change d way u feel about me, will u still marry? like what d hell is that!!! ![]() seriously, u need a nice butt whipping ohh well, he said he's still in love with u abeg make we get real, na 21 century we dey, do u actually believe that? well, he may still love u but girl, in d future when he cheats on u and u find out, don't get mad cos dats what he will say too u did it in d past and the baby, u aborted it ![]() May his soul continue to hunt u! ![]() don't say amen dat was just WRONG! I hope u receive ur punishment for that! ![]() |
LOl, I think I got d wrong post ![]() |
software:which yeye money? sebi na d money una give we go collect una wey dey collect money from d ladies nko? lol, I apologise for that earlier, but seriously, its just totally wrong, dating a girl for 2yrs without giving her anything! |
2 years like DAMN someone say STINGY!!!! I mean, on ur first date he should be able to get u something 2yrs, within those 2 years u celebrated ur birthday, valentine, easter, christmas and new year and he didn't get u anything please, u don't want to get married to someone like that HE'S STINGY!!! abeg sit down and have a conversation with him even the poor guys try to get their girls something, WOW dats crazy 2yrs damn, and u waited that long, Hell knows I won't ![]() |
All d men wey dey talk here make una SHARAP!!! ![]() see as dem dey open mouth, naija gurls this, naija gurls that RUBBISH poor men why d girls no go complain, na so one come here dey post one topic like that "what use is my girlfriend if I cant sleep with her" and he claims to have spent money on her I sure say d money he dey spend na Buka him dey spend am, con dey expect d girl to sleep with him c'mon LAdies deserve more respect, nothing wrong with a buka, but all d time, haba and if d girl no wan sleep with u, u go dey open mouth like goat wey dem roast make una sharap!!! ![]() and what's with the on and off relationship, stuffs like that don't work make una end am now b4 its too late! |
LMAO ![]() the title pf this post is good enough to make one laugh "MY BOYFRIEND BUYS ME BUKA FOOD" LMAO dats funny is he like d poor kinda guy or he's just stingy? he buys it all d time, atleast he should act "classy" once in a while nothing wrong with buka food, I'm craving it right now but c'mon, he should take u out sometimes, like a fancy restaurant, dats more romantic BUKA!!!! haba and he dey do am all d time he must be stingy! |
NONSENSE!!!!!! ![]() she does not know what she wants! so she dumped the guy, i bet she made up those excuses for dumping him I'm sure she dated him just because she wanted to be with someone, not because she likes him wait did she dump the second guy now? lol, she thinks d short guy is still in love with her? if I'm the guy, I WILL NEVER TAKE HER BACK! what, if he takes her back nowm sne she sees someone else, a tall one, with a job, then she will dump him again I'm sorry to say, but she stupid! let her make up her damn mind, and not worry about anything rubbish! ![]() |
abeg next time, explain well why did he go to the hotel with her? hmm, if the lady hot pass u, and she be him admirer, dey begin pack ur load small small some men dey fall easily o most men actually! |
HELL YEAH ![]() I mean, dats if u're sure he doesn't have a bad breath lol |
I could forget a place, forget a game, forget a date, I could even forget myself, but forgetting you, forget it! I was asked to choose between you and my life, I choosed my life, but you walked away not knowing you're my life. |
abeg no waste your time with this rubbish Dump his insecured ass! ![]() what's a relationship without trust? abi u send person make dem dey watch him abroad too? u know wetin he dey do there? pls dump his ass and move on! he even had the guts to tell you he sent agencies whatever DUMP HIM! ![]() |
I think you've mad your decision already and if u've not why u dey bring up dis post? That's what you get from dating 2 ppl at a time!!! ![]() those ladies deserve a better man, now u wan get married, do u really think it will work? abeg waka comot! make two of them dump u!!! if u want to get married, try one partner only, not two ppl at a time My Point, U're not ready to get married, period!!! ![]() |
FRAUD!!!! 419 ![]() |
na nonsense be dis the men go admit am, no romantic book dey make naija girls hard to get naija girls have always been like that, hard to get una dey look for easy ones eh cheap ones wey una no go respect its just like you working for money, if you work for ur money u go learn how to spend it, and if u just dey get money anyhow, without sweat, u go just do am anyhow girls wey una get easily, y'all be honest now, do u treat the easy girls right? |
Seriously, were u even asking that question? ![]() abeg if dem dey call christians make u just take cloth cover face, u hear me?! HELL FIRE! dats all I have to say! nonsense |
That's old its now WWE and not WWF anymore anyways, when it was WWF my favorite was The Undertaker but not that its WWE, my favorite John Cena, I think he's the greatest wrestler right now. |





