FactorChic's Posts
Nairaland Forum › FactorChic's Profile › FactorChic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 16 pages)
![]() |
lol, u need a job |
hmm*blushing*, he was a studentn teacher then, just few yrs older than I was, gosh! he had d cutests eye balls, LOL, yeah I told him how I felt but it was too late cos I told him, t hen 2 weeks later I left d country, he felt d same way too, so that made me feel good , we're still friends, we still keep in touch ![]() |
na both of una dey waste time, I think she likes what u do in bed, and d other guy dey give am goood money, u get 2 choices, keep sleeping with her, get caught by d other guy wey fit kill u or not, or make u leave am go find someone else, u dey sleep with person, she say she no fit leave d other g uy, u con tak say u no fit eat, u never see better food be dat |
;Dorisirisi ![]() |
arshy:MAY GOD BLESS YOU FOR THAT COMMENT! |
Protection , or because it sounds so cool to be with d baddest guy in d street uhhh spooky ![]() |
I'm sorry, UR FRIEND TURNED GIRL? what d heck does that mean? , she u sed to be a guy, now she's a girl? ![]() |
penfold:LMAO, u be bad egg, I tell u, hahaha una too funny abeg ![]() |
miky:LMAO , hahaha mehn u con put the youtube link here again, chei u no do am good at all, hahahaha LMAO ![]() |
lame post! |
see fake christians o ![]() so una no dey read bible? Jesus said, If a man slaps you on the right ear, TURN THE OTHER CHEEK" LMAO, abeg person wey slap me go know say God no get tribal mark, na Slappage I go giva am back, slappage! like dis one, make una click dis link see d kain dirty slap dem give dat guy http://youtube.com/watch?v=UbWiANSsuQE na SLAPPAGE be dat! LOL |
uhmm NO! agewise, girls are smarter than d guys, if u want to know what I mean, contact me I go help u do research b4 una begin attack me, a 21 yr old lady and a 25 yr old guy to me be d same age, cos dem go think alike, again, go do research to know what I'm talking about, |
Guys are not worth it abeg, it's his loss, PLS move on and forget about him |
enough of dis bull fuk abeg, a guy telling u he still loves his girl who is HIV positive, gimme a break!!!!, DON'T! abi who tell u say condom dey 100% effective? |
I'm not saying she'll "RUN" after you, if she's d kind that u see all d time, there's a chance u'll get what u want, don't just push it too far, but if she's d one u met at soem place, start up a nice onversating like I said, no relationship BS on d first day, phew! |
I'm not saying she'll "RUN" after you, if she's d kind that u see all d time, there's a chance u'll get what u want, don't just push it too far, but if she's d one u met at soem place, start up a nice onversating like I said, no relationship BS on d first day, phew! |
I know what u mean, dat's just how it is lately, especially around black people Black women want to get married and raise a family. I look at the situation and feel like crap. They call themselves "MEN" but they can’t cover women and even worse women now have to go elsewhere to look for love. What a slap in the face, ur greatest treasure, ur prize, ur Queens have no Kings willing to be Kings and be responsible for the race. Men have to realize to rebuild and to progress it means finding that queen and building with her. I know it is like 10 to 1 out here and black males want to procrastinate and “shop around” or just play around as long as they can being selfish. The consequences of our lack of forethought and concern for the big picture have us in this state of influx and crisis. They cheat on the good women we have trying to entertain “sides” when God has blessed us with a gracious “entrée.”, Stringing women along for years with no intention of marrying them, Being insecure and afraid to deal with and build with successful woman, it's a shame! |
LOL, not trying to brag or anything, I'm 5'9, see guys wanna do me, daddy's wanna do me, homos wanna do me too! ha! , I've met lots of people that are crazy about me o , I no dey form o, and who I have right now, we be same height and one of d reasons him like me na because of my height, so me I don't know about guys not crazy about tall ladies, cos I've not met one |
u meet wan wey wan suck all ur money for bank account, and u meet another one wey better, no disturbance, did u even have to ask? abi e get something wey d other girl dey give u wey u no wan leave am, as yoruba people dey talk oun ti o fe je, soun ni ko je o gbon? abeg wake up! abi na when she turn u to church rat u go realise say she no be d one for u? |
Uche2nna:OH MY GOD!!!! , u dey crack me up, gucci handkerchief, LMAO ![]() |
LMAOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO ![]() ghahahahahaha, u dey go recite lines u heard from a movie, LM AO if na me be d girl, I go yab u, spit on ur face then walk away, lol No I won't do that, but I will definitely laugh at u ![]() I be female o, but I fit teach u how to toast, ![]() You don't meet a girl for d first time and then ask her out, I think it's wrong! See, d way u go look d girl (not lustfully), let her know say u like am, just walk up to her, comment on her hair or her show or something she's wearing, then walk away, I tell u d girl go wan chase after u sef, she will want to know more about u, from t here u go start, a little conversation, nothing that has to do with relationship, make her feel co mfortable, infact na she go give u her number, and u know d rest don't just walk up to a girl and start quoting bible verses from teh Songs of Solomon, thinking she go like u abeg, |
there are arab christians? ![]() |
That is so lame, see I always say, when I get married, the first year and half, NO KID!, yeah, cos everything might be great when u guys are not living together, but the first year of marriage u begin to see d other side of him that's u've not seen b4, then u want to get out of that marriage b4 it's too late but u can't cos u guys have kids already, it's hard to separate, guy wey tell me say I must get belle b4 him marry me na thunder go fire am! I don't think any lady should agree with such a guy because she no wan lose am, |
I don't see why guys make such a big issue about a lady's age, it's like 'out there' now, a lady enver tells her age , lol just kiddingHave u been TRUTHFUL to her tru d whole 2/3 yrs y'all have been together? answer that honestly, if not, u know d rest, and it's just a number, u still have feelings fro her cos if u don't, u won't even waste ur time putting up dis post, u'll just forget about d whole thing, |
omena555:LMFAO I feel u girl, dat's very funny, but na true talk o, lol, and d guy will even fall in love more and more, lol![]() if guy slap me, I no need to slap am back, I go just waka comot face, next day una go hear say d guy get accident, cos I go pour pepsi inside his gas tank, nonsense and ingredient, LOL who am I kidding, person slap me, I go give am quadruple back! ![]() |
You don't have to ask, Faze Independent has my vote! ![]() |
The Fresh Prince of Bel Air Cosby Show, or whatever it's called Girlfriends Living Single Soul Food My Wife & Kids Friends About A Girl , infact d list too long |
, we're still friends, we still keep in touch
, or because it sounds so cool to be with d baddest guy in d street uhhh spooky
