FactorChic's Posts
Nairaland Forum › FactorChic's Profile › FactorChic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 16 pages)
I've seen several matches here in Detroit, the only thing fake about Wrestling is, they already know who will win or not, it is scripted, but all the fights, the sledge hammers, ladders and everything, REAL!!!! Get a ticket, too bad Wrestle Mania 24 is sold out, The fights are all real |
THE SAME DAY? and he called u back, he's just trying to find a way to suck up to u, if u accept him friendship, he might be up to something else, pls BORROW LEG MAKE U RUN FOR UR LIFE O, forget him abeg!!! |
Bolarge:LOL, all because of Cigarette, Life no easy o, na SLAPPAGE be dat, d slap land for him cheek, my guy land for ground, lmao ![]() |
na stone age we dey? abeg dis ignorance needs to stop, 21st freaking century!!!! |
which kain post be dis, all guys do rthat, so don't ask yeye questions! |
NAHH no pregnancy ooo, you need to know if the marriage will really work out or not, cos most people na when dem marry, dem go begin misbehave, d partner go just dey irritate you, and if d marriage seems like it's not gonna work out, it will be easier for u to move on when u don't have kids, but d fist year una don born 100 pikin already, u won't want to get out of such terrible marriage , hence- long life bitterness |
Forget her, opari!!! |
emmeno:TELL ME ABOUT IT! Same ol' BS! She don get belle for someone else, what else? wetin u need advice for? MOVE D FUK ON! ![]() |
LMAO DIS dAVID GUY FUNNY ABEG, LMAO ![]() @POSTER, JUST DO WHAT'S RIGHT |
It depends, it the guy is 27 and he has a steady job, with good pay, why not? but u're 27 and u still dey waka street with bathroom slippers, Don't even think of it, it's still better on d Lady's side, even d husband might nmot want her to work, na most Africans dey see am as a bad thign when a lady is in her mid twenties and she's not married, if u never find d right person, u go kill urself? guy wey don reach 38 and he never marry, he must be gay! lol ![]() |
mip:GOD? in 2 months relationship?ABEG!!! What do u know about the person withing 2 months? u con put God there, they don't go together abeg!!!! |
WOW!!!! Did someone say 6 month? how can u date someone for 6 month and then decide to marry, some ppl still dey date for 2 yrs sef dem no know anything about eachother I guess I'm d only one with a different opinion, 4yrs is not long AT ALL!!!!! Those that get married after 6 months of dating, most of them end up with problems, you get married then u start seeing the side of ur partner that u don't see b4, it's like dat 'spirit' just changed d whole thing, u will start noticing something irritating about ur partner abeg 4 yrs is not long o, it gives u more time to study who u want to be with, for goodness sakes MARRIAGE IS SUPPOSED TO BE A LONG TERM/LIFE TIME INVESTMENT! You wan rush inot something then 2 months after u get a divorce, all dmoney u spend on d wedding, take time to study ur partner o, 4yrs is not long abeg! |
You will notice most people are closer to their friends than d boyfriend or girlfriend, cos they know what they both share together in dat friendship, ok maie I go to the point You already know she had a guy as a best friend, yeah jealousy is natural, bbut there's nothing u can do about it, one thing u can do is be close to d guy as well, make him a good friend of urs, and true ur girlfriend, I don't know if u know how long both of dem have been friends, u don't want to ruin along term friendship all because of ur jealousy, so talk to ur girlfriend |
querida:u are right o, make u dey waka for street, some stranger con slap ur booty, na dis kain slappage I go give am, he go know say Jesus no get tribal mark http://youtube.com/watch?v=UbWiANSsuQE |
You didn't have to ask, just forget the relationship already! |
That's so wrong, I won't be happy with u if I was d girl, c'mon u posted her personal life online, u think it all stays here on Nairaland, who knows what might happen, someone might just read d story and know who exactly u're talking about, well I'm glad she has forgiven u, I would too, I just won't tell u anything personal anymore, maybe na CNN u go put am again |
NA WA O, GUY NO LIKE GIRLS WEY DEY WEAR NOISY SHOES, GO BUY EAR PLGU NOW ABI MAKE U GO MARRY PERSN WEY DEY WEAR FLIP FLOPS, VERY SIMPLE! |
WELL, I DON'T KNOW WHO OR WHAT D FUK CATALINA IS, COS I'VE NOT HEARD OF IT B4, BUT FROM D RESPONSES HERE, I THINK THE SOAP IS JUST POITNLESS LIKE 'PASSIONS' WITH D SO CALLED SUSPENSE, GUY POINT GUN IN FRONT OF UR HEAD TODAY AND WHEN HE SHOOTS, NA UR LEG D GUN GO HIT, WHAT D FUK?! PASIIONS IS A STUPID SOAP, AND I THINK D SAME THING GOES FOR DIS SO CALLED CATALINA WHATEVER, I'M GLAD I CAN'T WATCH IT HERE |
abeg, what is this whole Catalina thing about? I've never heard of it |
barikisu:LOL true talk ![]() |
This post is pointless! If u don't like d sound, buy ear plugs! ![]() |
Nihil-ce-M:see as u dey talk like person wey no go school! dem tell u say na only person wey dey sleep around dey get AIDS? HISS! |
When a guy tries to tell u who and who not to talk to, when he's not even dating or paying ur bride price |
:d |
awwww, true true, it's such a good feeling!!! ![]() |
A nice restaurant is not a bad idea, |
taking a cold shower might help, I think ![]() |
I expected another kind of story


