Fisherboy's Posts
Nairaland Forum › Fisherboy's Profile › Fisherboy's Posts
Nigeria closed border against Biafra for 2 to 3 yrs Biafra's still strong De fight, Nigeria close border against Ghana for just 3months Ghanaians begin cry. I beg Ghanian make una consult Biafra for the secret joor |
Oga do ur self good leave TOTO make TOTO leave u . as u comot from prison which work u De do now ? I begi go find job do. you TOTOMENIAC |
1million on perfumes ....OK . its possible sha may be you got staunch body odour . .. n am sure its from blood |
LOL. .... you were too picky yet you could not wait to become a baby- mama for one sperm donor ..., .... Virginia oye aralam |
please I'd she says she is a banker let her tell us which of the banks where she works so she can be tracked and relieved of her duty for other job seekers to get a job please as ABA MADE no De again |
oh reno why disgracing ur children publicly na? or is it because u went to a public school. |
I love buhari model Joh.....form land borders no Ghana bitters no Ghana pepe from air borders no Amani no Gucci's no dolls and gabana ....all say sai baba Abia made , innoson motos rise up and hail GMB |
I tire
|
currently in hell devils will be like OH BOY but I warned u not mess with my first enemy property. |
Lol no doubt thus guy na calabar guy na them De sabi build casket well well |
LMAO :DLMAO see where person wan go shit he come match shit wey another man drop while him never even shit him own. kai ...u wear camo u wan intimidate and obtain from men wey no sabi but girl wey sabi come obtain u first . BAD LOCK |
hmmm hmmm no comment o beg pass me some bitters make I take wash pains joor. Oga u ate on your own , na u marry am no be me so enjoy ur problems after all if she smile tomorrow na u go climb go plant another seed to make them 4. |
Oh mehn cheap drugs Highness no be here o , try a card of TM 500m or popular drink Laca and 10 wraps of TOMTOM inside if u no use head RAM Mark truck . vote me for next election |
o boy I no mean to abuse u o but u be baby u be taata....u want take a lady out u go sit for front of Moro . u De talk of football Abia na how u De drive wit driver . a lady's day is her day not ur Chelsea fan day. learn how to make them feel special |
chukwudi igbokwe wants to propose to chioma adeleke |
[color=#990000][/color]ofu otu le egbu amu....there by makes u wana check ur tes-testerol level. ;Dofu otu le egbu amu....there by makes u wana check ur tes-testerol level. |
LA LA u re crazy for posting this shit ...
.....is this a news?.[color=#990000][/color] |
[color=#990000][/color]the father na king of baby Dada so the boy go be king of yahooze |
[/color]Lol the minus 50,000000 naira from ur account after bail that's if u meet up sha heheheee the dividend of bubu govt [color=#990000] |
KingAzubuike:oluku odeku |
[color=#990000][/color]JUST EMERGING A SERIAL KILLER BEING CELEBRATED RANKING NEXT TO TASHA ON CELEBRITY SCALE WHILE I DE HERE CLEAN SHEET NOT RECOGNIZED, CELEBRITY RANK 0.0 |
kai ikoy prisons..... I remembered being reminded there for 48hrs for trafic offence .....Satan I beg punish that woman for me for humiliating such a honorable citizen of Nigeria like me. i swore that woman go stand die |
but bros let the truth be told sha why you De do keke? question o can this be used for a pregnant woman?but bros let the truth be told sha why you De do keke? question o can this be used for a pregnant woman?but bros let the truth be told sha why you De do keke? question o can this be used for a pregnant woman? |
[color=#990000][/color]Oga INNO I beg fire down make umu NNE GI proud if possible extend ur factory to Abia state I will support u with my only inheritance 2plot of land for a good job |
[/color] samorobo:heheheee I beg make them Japan bring those once wry done damage to dump site joor (Tocumbo)[color=#990000] samorobo:heheheee I beg make them Japan bring those once wry done damage to dump site joor (Tocumbo) samorobo:heheheee I beg make them Japan bring those once wry done damage to dump site joor (Tocumbo) thing on my mind for importation |
![]() godofuck231: godofuck231: godofuck231:heheheeee I beg wey our locomotive coal engine joor chiti-chiti bambam |
[color=#990000][/color] Lol...Buhari my manchi 21 gun salute for you joor ...no more Ghana pepe, Ghana Sault, Ghana oil, Ghana fish, Ghana garri, Ghana dettol, Ghana this and Ghana that. alomo bitter adongo butter , no more Jedi. |
good job to you guys EFCC at least for once you help save life....na this people De cause me bad market for my palm oil business. selling adulterated oil far cheaper than real oil. God catch una there nnntooor :Pgood job to you guys EFCC at least for once you help save life....na this people De cause me bad market for my palm oil business. selling adulterated oil far cheaper than real oil. God catch una there nnntooor |
[color=#000099][/color]O boy mek we go o....make we go back to our club side , leave this boys for world cup ...them DE mean O boy mek we go o....make we go back to our club side , leave this boys for world cup ...them DE mean
|
where is your location? can you find out the cost of palm oil and get buyers I will shop it down to you with my vehicle you pay on delivery |
I don't know your location but look in to palm oil you can buy and resale or even store some quantity for a month b4 sale to make more profit . 09031209117 |
Last 2 months I posted for palm oil at 7,500 and today the same product now sales for 10,000 yet the scarce period is not at its pic. come next 2months this product would sale for 14,000 per keg so buy now and sale later . call me on 09031209117 if you are ready to buy in large quantity I will deliver at your door b4 payment |
hmmm no comment o beg pass me some bitters make I take wash pains joor. Oga u ate on your own , na u marry am no be me so enjoy ur problems after all if she smile tomorrow na u go climb go plant another seed to make them 4.
[color=#990000][/color]JUST EMERGING A SERIAL KILLER BEING CELEBRATED RANKING NEXT TO TASHA ON CELEBRITY SCALE WHILE I DE HERE CLEAN SHEET NOT RECOGNIZED, CELEBRITY RANK 0.0