₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,407 members, 8,421,772 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 01:20 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:48pm On Mar 02, 2016
Oyehomie:
Na lie him talk jare...my inlaw nah old sku...na Back To School..BTS..e no sabi ni jawe
lol... My inlaw my inlaw, ur head dey dia jare
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:45pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
naso dem dey talk, 10 yrs dem still dey be woman wrapper
wetin I do u na, as u dey follow me und down for dis city, e b lyk say I go soon set u up o, anyway I can see u won com btw me nd my wife, u will only do dat d day human body begin to function widout d heart because blizzydoDo na my heart.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:35pm On Mar 02, 2016
Brimmie:
smiley Babe, try me! I'm spiritually STRONG. And the only thing SPIRITUAL about Fraiser is the Spirit he takes. sad

@bolded, nne.. I can't wait! In fact, I'm salivating already. Hope she has Joy's features?? wink
fraih u sure say u won giv a woman to dis man in our family, d person wey never marry wey don dey tackle ur twin bro, hin won even collect my position as ur twinnie wey I don bring from heaven, brimmie go ask oyehomie all dis u dey do no go fit fetch u wife for my family o, unless u learn to dey respect me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:30pm On Mar 02, 2016
Fraih:
LoL cheesy
Dont worry, I'll get you a wife from our home. When she's around, I'll let you know wink

@bolded, you sure say you go fit take care of me the way my twinnie does? Mehn, Fraiser too try o! He was STRONGLY behind me all the time, especially when I was getting married in this city.
Twinnie, kiss
chai see my twinnie yaf made my head swell lyk baloon, anoda twinnie lyk u is a taboo:*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:26pm On Mar 02, 2016
Kbs468:
grin
Sai ka yi yellow dole idan baka yi green ba. Ko kuma rana ta juya ka Brown kuma ba grin
yeh! Baba don change am for me o, walahi I neva know sey u b hausa man, abeg who sabi awusa make hin help me translate o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18pm On Mar 02, 2016
dejiconde:
aproko who shook ur mouth 4 diz matta nw eh
I no shook mouth for ur mata, a je pe o ti se awon aye niyen
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
lol, se u dey stay ikorodu ni
na my lungbu b all dos areas o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:11pm On Mar 02, 2016
Brimmie:
Lmao! grin grin
You this paraga boy, Na everybody go be like you? tongue
Na me suppose be Fraih' Twinnie aswear! sad sad
even if den ask fraih make she choose her twinnie a million tyms, she no go hesitate bfor choosing me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Mar 02, 2016
bolagabriella:
Na lie,wen i came my bag was empty grin grin
eh! Bola mi so u don come, yea na true o, i don forget sef, dat day wey I use my ATM pay cab man for u via pos, mo ti ranti
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
one family kilode
oshe mi ni kayefi o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
one family kilode
oshe mi ni kayefi o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:00pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
Oya leggo, fraiser, where dem aboki dey sell suya for Golden city.
bur wait o, why den dis pple dey lyk change abok.i to northerna na, nawa o. Anyway den dey sell for d back of my house o, may b ur wife go com help u buy am
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:57pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Help me tell am o. Family committee leleyi menh
alawada ni bobo yen jor, den won comot us for settins, den know say na our family go colombi everytin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Mar 02, 2016
Rrankdonga:
Omo guys house don taya me i swear.
baba try cause some trouble na, so dat u go comot house go chill small for d nearest police station for ur area, may b lyk two weeks chillin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Mar 02, 2016
Beckytee:
sure
dis ur arinka n ja bata husband sef, na all d tym hin dey always stroll, make hin no come turn u to arinka o je ka mo ole oyo o
cc
abbeyunique2t
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:45pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
thanks my padi, my shop don full with different kind of paraga.
you are welcom jare ayami... Oh sorry ore mi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:41pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
lol, u just sabi ur hubby ni abi?
u don trace me come here again, God pass all of una wey dey do aproko for my wife
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:39pm On Mar 02, 2016
BlizzydoDo:
hmmmmmm! yuu de publicly deny mi ahbi
babe y na, y did u see dat post as being denyin u na. U know I luv so much enh, am notin without u because u re d one dat made me somtin i am today. Dat is y I hav to take few tym to put modalities in place so dat I wil be able to giv u dat excellent care dat has always be my dream
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:32pm On Mar 02, 2016
I can see people are now nominating dia potential competitors as committee members, wot a wisdom, conspiracy ti take over
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:27pm On Mar 02, 2016
BlizzydoDo:
smiln, tanx 4 d mention tho
dont mind him jare orente mi, hin don forget say hin no fit put assunder, no never because na me nd u forever
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:23pm On Mar 02, 2016
Fraih:
cheesy cheesy cheesy Chai Twinnie, you are a case.
lol... Na wetin I see I talk o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:21pm On Mar 02, 2016
Fraih:
Alright dear, good to hear. My regards to your wife. You didn't reply me again sad at the other end.
And yeah, Shammak is really taking care of me. We are marking our anniversary tonight so we are going to see a movie later and then some private time later at night wink I bless the day I met Bae embarassed

***
MissOyin, welcome back, I can see you are much stronger now. cool
SC31, Sure your convo went well, JaneJoanJohn, good to read from you guys, trust you're both fine.
which one b dat, I no tink say I see am, or may b i neva see am
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:19pm On Mar 02, 2016
SC31:
Thank God for a successful convo
congrats in arrears
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:17pm On Mar 02, 2016
LogoDWhiz:
All is well my brother
pressy if dem throw coins up a million tyms na still d flat side e go take land o..
Cc
kbs468
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:14pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
lol, abeg why u commot d pix now, me wan c d sandal wey dem dey tlk about oooo
lol... Na dat sandal dem dey call salubata for inside bible. Oluwa si wi fun mose wipe bo salubata ese re, ile mimo ni o wa
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:10pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
LOL, i can relate to this esp when i was in sec sch then
baba no b only sku days dis tin dey happen o, infact e go still dey happen small small after marriage sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:07pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, me just dey stay lagos I no no where China mall dey oooo, na only ikorodu I sabi
even if u no sabi anywia u sabi ikorodu garage wia ur second shop dey, odogunya nd probably ita oluwo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:00pm On Mar 02, 2016
Brimmie:
I nominate smiley -QutyJoice smiley -BlizzydoDo smiley -Fraih smiley -Fraiser
CC: Kbs468
smiley
baba hope say u don take ur medicine today?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:58pm On Mar 02, 2016
SC31:
padi mi I'm fine o,you?
bae to talenu, am fyn jare, hw was d convo? Hope u bought my jollof rice
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
which tin
dat dejiconde matter dey always suprise me, hin no just know wia hin dey go
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:42pm On Mar 02, 2016
FolabiBret:
Ehen! Mo so na! Enu mi jana.
na because of olosho bodija awon oni sokoto pempe I dey dream to visit IB soon o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:33pm On Mar 02, 2016
Kbs468:
It's all for fun nauw, and the reason I limited the number to 4 with you and I as automatic members.

Besides, No Award category has been disclosed yet except the Sir Patrick Obahiogbon's legacy stuff that I made reference to.

Above all, Everyone is worthy of one Award or the other which actually made it difficult for us to pin-point the steering committee members personally, hence the reason for making public.

Again, being recognized as a steering committee member is even more than enough recognition already? But we have repeated it without number that a separate Award nomination category shall be made available for the committee members later on.

cc
Fraiser
*in hausa man accent* I nor gree

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 179 pages)