NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:43pm On Mar 01, 2016 |
jayloms: Nope ya don need to worry man, just make sure you go to camp wif ya thumb, well at least one of them I think, dazzall  jayloms e b lyk say ur system don dey balance trutru o, hin go forget hin thumb for house bfor? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:39pm On Mar 01, 2016 |
LogoDWhiz: Armynu Amodu Crobboy Kuchikau Ojeifo12
Where are you guys? Armynu is doin very fyn, we don relate today, he will soon b back in d city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:35pm On Mar 01, 2016 |
johndanny: lolz if i start to call names of places inside Cross River even u sef no go won go dose kind places like Ochon, Etung, Yamayung, kumoruted. Edundun, Abapa and so on.. Lolz I say i de hear names of places i de fear baba here don turn church? Why u dey speak in tongue again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:22pm On Mar 01, 2016 |
dejiconde: my love don't mi him jare my tyt friend why u won turn ursef to self imposed husband na, marriage na mutual agreement, u better come make we relate, dis one wey u dey do agidi talaka |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:17pm On Mar 01, 2016 |
katerine7: abeg help me ask am o dejiconde I hope u dey see dis |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:03pm On Mar 01, 2016 |
Abbeyunique2: Good afternoon peeps, not listening to anything lol. i see a lot of new faces trooping in at the garage of Golden city. hope fraiser dey there to control his boys make dem no dey harrass visitor. yea I don send my bois to go nd check wots happening for garage, I heard d news too, infact I don arrange for vip rooms wia den go lodge all d female visitors, d male visitors are free to hustle for demsefs, by tomoro morni dey shud report to my office for proper documentation |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:57pm On Mar 01, 2016 |
Abbeyunique2: nah because say u dey single for GC and guys go dey disturb fraiser for bae no ooo bolagabriella no dey d list of single nd ready to mingle bae o, oluwa ni n fise o, e gboju n be |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:50pm On Mar 01, 2016 |
MemphisDepay: What of we that only selected two states during the process of registration(other two states didn't pop up). Are we going to be posted to either of the states? Or any other random state? Need clues as regards this. LogoDwhiz was posted to one of d two states he selected base on d unofficial CUL |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:48pm On Mar 01, 2016 |
jubrealguy: lol, u think say na everybody sabi find 48 points upandan, even if i find all d whole words, hw d hell will i get to know zaniness abi na zaziness..... my padi u know even need to dey find any 48 laws of power bfor u get wife for dis city, just eye any cute babe u lyk nd tell me so dat we go initiate d engagement process |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:42pm On Mar 01, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:38pm On Mar 01, 2016 |
Oyehomie: Whaaat...saysss who? When, how, for whom, and whaat? I no even c ya proposal.. Na so dem dey marry no mind dejiconde na so hin lyk to dey wyn himsef, marry ko, mariam ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:35pm On Mar 01, 2016 |
dejiconde: I want to happily announce to u dat mi and katrin7 r happily married nw so fraiser wat God has join togeda let no man put asunder @spixytinxy ino wan dey buy paraga again cuz am nw a responsible husband how e take, happen? Just dey bobo ursef, hw u go marry for dis city without my approval, may b she won help u spend ur money small... Scam alert |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:33pm On Mar 01, 2016 |
Brimmie: I no go lie you, I nor too happy when Fraih tell me sey na your Bae. 
I go dey standby dey wait for her!  lol... Una no go just stop to dey make person laff... All of u are caretaker |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:27pm On Mar 01, 2016 |
Brimmie: Lol.. Sorry mahn. If they should tamper with the Fake CUL, it 'ld become bad news for some of us here. Nor vex!  lol... Make den no tamper wit am o, make dem let may I dey go my kaduna jejeje |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:15pm On Mar 01, 2016 |
iamdynamite: those thinking they can still runs thier nysc posting are in for a shocker,because from a reliable source, the process is quite difficult this year,according to what the man told my dad the posting we saw on the hacked site is actually correct and that is what we will be given at the end of the day ,so sad right now. I have heard dis info for a very long tym ago from a reliable source too infact I don put all my mind for kaduna already. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:57pm On Mar 01, 2016 |
bolagabriella: Happy new month to y'all happy new month to u, its been awhile hope u re doin fyn? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:46am On Mar 01, 2016 |
Qutyjoice: Hehehe, for only me? No be small thing. En that one too dey nah.....My nyt was fyn o n yurs hun? awwn tanks mine was rosy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:40am On Mar 01, 2016 |
justified10: happy new month to my golden city friends...
dis is d month u all av been waiting for...d month of march....
hope u all av gotten everything u need for d camp? if not contact me for home delivery within Lagos...smiles.
spinxytinxy, u don get ur bum short?,abi u don kuku carry d teru give tailor...
logodwhiz,, kbs468, fraiser, Shammak, Fraih, rukkyola, bolagabriella, dominion92, amodu...are u all ready? my guy I see u, HNM to u.. Me neva buy anytin o, may b couple of days to camp sha I will get d necessary tinx, d whole tinx no just freak me ni jor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:26am On Mar 01, 2016 |
Beckytee: wetin u won follow am talk, no b u teach am. happy new month hmmm wetin I teach am o, I dey fast because of u bur u dey chop for afternoon, oga o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:23am On Mar 01, 2016 |
tiippie: Good morning family,
It's my convocation today #unilag# and congratulations to all unilag peeps convocating this week. congrats, wish u d best |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:13am On Mar 01, 2016 |
OlaSalo: bro, no forget me too o. And also, help me find e-wife for golden city. lol... No pee bro... If u don see ur choice just holla me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:26am On Mar 01, 2016 |
jubrealguy: I double sight you, thanks man u gallant bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:25am On Mar 01, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:22am On Mar 01, 2016 |
boboLIL: I appreciate..thanks u re welcom bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:20am On Mar 01, 2016 |
Brimmie: [size=20]Happy Last Bachelor/Spinster Leap Year To Y'all![/size] 
hardie14, Okoronkwomichael, ayosco2008, promo4, opey1, IghravweIG, Sent4rina, johndanny, Qutyjoice, enemercy01, jaybiz007, yanabasee, BlizzydoDo, jekky83, Fraiser, Fraih lol... Na true u talk o, bur d next leap yr na just four years tym, I doubt it if I go don enter marrital age by den because na small boy I be o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:16am On Mar 01, 2016 |
justified10: mr akande's lesson kor...mr adigun ni.
both of u, go and sleep abeg lol... I tire o, may b na by force by fire den dey take remember wia dem sabi person ni o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12am On Mar 01, 2016 |
hardie14: alakoba laleyi?? to come and fight?? o fe lemi nile oko. God pass u. me self no say u b lazy woman, ole ti o leja, dont worry ur husband go understand say na just fyt we dey fyt |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:11am On Mar 01, 2016 |
Qutyjoice: Error in typing jor.... Haba now, emabinu. I was about asking after you. Shey ya fyn hun by the way mo miss yin pelu everybody at home. I sent d correct one after I saw it sef oshey jor dear, we all missed u too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07am On Mar 01, 2016 |
Qutyjoice: Tanks bro. I'm fyn o in fact I dey kampe. Me sef mizd yu like mofedaku. Abeg no let my tot dance skelewu on top your head o(Na another thing else be that) Easy. That's y I love my sister, she can settle case baje, I kuku saw it....Best sist and I'm grateful to God for that. Coming home this weekend sha, you guys should keeping nkan alejo o I cnt shout. for my head ke? No b for my head d tin dey dance o, na for my mind I call am o, if e don dey dance for head na yaba tinx b dat, nd we are well prepared for ur arrival, infact I don buy lyk 10 local fowl wey I won kill celerabte ur arrival, btw how was ur nyt, I wish u a prosperous new month |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:00am On Mar 01, 2016 |
missprudence: M good... alryt thanks u re welcom, gud morni, hw was ur nyt? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:50am On Mar 01, 2016 |
Goodmorni my fellow golden citizens, its anoda new month, a month in which we will experince abundance of devine grace, favour, peace of mind, good health, abundant love from God nd from our dear ones, God's protection lyk neva bfor, overwhelming prosperity, nd above all d month we will all march togeda into our respective promise lands. I wish everyone of us a resounding happy new month nd I also which all d celebrants of today happy birthday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: i tada gidigba for ground u dey wait for you. I no dey fyt for outside because I no want make dem separate us, if u get mind, oya follow me enter house |