₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,407 members, 8,421,772 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 01:20 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:30pm On Mar 02, 2016
Menh! See gobe, I was away for few ours, I came back nd I have to read lyk 13 pages bfor catching up, no tank to d idea of award nomination wey kbs468 bring o, everybody come put more effort, love come dey hot more... Race for best couple... Wetin come surprise me pass b say all our no nonsense guys wit stern attitude bfor don turn commedian emmergencily, clown come full city... E no easy to win best comic sha..., our teetotalers don turn sudden drinkers, no b small somtin o, spixytinxy abeg dey expect more traffic dis days o, make u go load ur chop wit all d latest brand of sepe, I no guys go vex go charge today, fingers go com dey fast on keyboard. As for me nd my family members fraih, blizzydoDo, shammak, qutyjoice nd oyehomie we nor dey do committee members o. We too won chop award lyk kilichi, Concern pple shud take note
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:10pm On Mar 02, 2016
Oyehomie:
DEDICATED TO MA BABE



How du u mean?....apart frm ma N*vea R***on bot 4 me by ma babe dat keeps ma armpit dry till i take ma next bath, dd i say i was on d dinnin cos dats wat u saw' ....it was a question.. 'My food is on d dinning already?'..definitely i bathed immediately i removed ma suit even dou she was nt around to do dat for me...U can't compete with ma cleanliness guy
my inlaw better hunger never wire u ni o, na hin go dey make u reason bath bfor u consume ur fud, u no dat kyn hunger wey go beat u wey b sey as u dey enter lyk dis na pot u go first go open for kitchen, u no see fud lyk dis, u start to dey para
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:05pm On Mar 02, 2016
Oyehomie:
Una still dey drag ds issue..bolagabriella...say wettn nah...a woman will always b a woman, dey will always be at d receiving end nd man at d givin end....that's y bible says 'man love your wife' nd 'woman obey ur husband'...even if dey av enof, see it is normal fo a lady to still ask for more....nd God has blessed u dat u can still afford to give... D world ds days has been workinh to negate d direction/path God has initially given..resons y yu see ladies wanting to be d head tu...cos sm guys have lost dem positions jst by doin exactly wat u ppl av bn doin since morning....avoidin responsibility as d head....plss guys.
I tink I wil have to comment on dis issue again after have decided to shealth my sword, I tink d most important tin is to understand d lady u re dealing wit, some ladies deserve all dis Mr nice guy caring, I agree wit u perfectly on dat bur if u dey do all dis tinx to som bae, my guy u re on a long tin o, she go just giv u dat beautiful alias ''Maga''
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:56pm On Mar 02, 2016
terrymason:
yes na! We sure die ask chairman fraiser and miss fraih!
wetin make hin ask me o, I nor understand
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:50pm On Mar 02, 2016
Oyehomie:
For wettn ooo
lol... Na award committee o, d tin fit a man of integrity lyk u, u nor go collect bribe
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:47pm On Mar 02, 2016
wittyemi:
Oboi see men don do shopping finish oooo,wey me never even buy common handkerchief sef...Isorai
guy cool down, na all of us go still buy, e nor dey finish for market
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:44pm On Mar 02, 2016
Fraih:
smiley You're doing a great job sis @Qutyjoice, my inlaw really looking good gannnnn. kiss BTW, I like your footwear Oyeh, reminds me of sec schl days wink wink

***
Sister-in-law BlizzydoDo, how have You been? Is my twinnie Fraiser doing well?
my dearest twinnie, eji n ba bi n ba yo, o wole alakisa, alakisa dalaso, am very fyn jare, hope u re doin gud too, I guess my inlaw shammak is caring for my sis so much. Kind of busy all tru d day, my wife blizzydoDo is doing fyn, she is currently out of d city to a visit to som of our relative in dallas, she send her greetins
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:33pm On Mar 02, 2016
Oyehomie:
I don miss u tu no b small o..tnk God for ma new found wife....lol, hw re u bro
after u don tank God, remember to dey tank ur inlaw too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:31pm On Mar 02, 2016
MemphisDepay:
I get match this night o.
lol... Guys dey dodge dia head o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:28pm On Mar 02, 2016
Shammak:
make we go carry people for GraceLand na since people including me and you no wan become INEC official ... *shouts "Spixytinxy, thanks for the nomination, in fact i am overwhelmed and over delighted by your erroneous and corruptible gingivalis subsequal pylamori decision. it would be a great honor, chilvary and glory for me but who am i to take such honor and glory when we have here spixitinxy, a woman of valor, a woman with personal bravery, courage, prowess and intrepidity. Thus, i nominate spixytinxy alone because:
* she is 4 in 1
* she has 2 xy in her moniker... Imagine! wu does that... Furthermathematicians in the house know what a single xy means, talkless of 2 xy
* the above plus others


cc kbs468
lol... I know my inlaw will never carry last
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:23pm On Mar 02, 2016
bolagabriella:
The truth of d mata is,no mata wat a lady shld always go out wt her tfare. Even if it's a date or her bf place,even if d guy is d richest guy on earth and a cheerful giver,a lady shld always go wt enof moni to take her 2 her destination and back to whr she was coming 4rm...my opinion tho and d way i do my thing
Cc:wittiyemi
na wetin I dey try tell dem b dat o, no tym wey u come my house wey ur bag no dey full wit ego
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:12pm On Mar 02, 2016
LogoDWhiz:
it's just to ensure transparency and accountability.

There might be an award later on for 'us'
I strongly disagree wit dat, everytin dat is being done here is transparent already, every body is seeing dem even d marriage proposals, Wen d lyks of shammak, bobolil nd fraih are beeing nominated as award committee nd dey are automatically disqualified from being voted, I wonder who d award recipients we be.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m):
spixytinxy:
Me I nominate

Shammak

Fraiser

BlizzydoDo

Fraih

Cc kbs468
thanks for d nomination but I will only accept it if members will be awarded too, afterall, dey are not d one to vote, its d citizens
cc
kbs468
LogoDwhiz
******modified******
spixytinxy u no try o, how u take come up wit dis list sef? E b lyk say u don dey sip dat tin wey u dey sell o. Kai conspiracy theory again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:11pm On Mar 02, 2016
dejiconde:
no mind fraiser jare.... hin too like oshofree
if I hear
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:08pm On Mar 02, 2016
Beckytee:
oya receive gud orientation about females IJN amen
if I hear, orientation ko? Matriculation ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:07pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
lol, did you know that some friends asked me to take them to bodija because of the bolded when they visited me.
also abeokuta has more idi and oke than ibadan
lol... Naso baba
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:05pm On Mar 02, 2016
dejiconde:
ole, wonbia, wonbiliki elenu faya.... lol
my guy dey dia dey guck ursef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:03pm On Mar 02, 2016
FolabiBret:
Somehow, my gut tells me u decided to sing Abbeyunique that song, on purpose, because of the 'olosho' part.
your guts dey guess right broda
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:53am On Mar 02, 2016
dejiconde:
nah werin u fink abi... oju e loma se
ok na we go see
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:50am On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
we gather dey jare
btw, i be IB boy.
omo ibadan oya let make I sing qdot song for u... Oke n be nibadan o, idi n be nibadan o, oke arere oke mopo, e ma je ko dija, olosho yapa ni bodija...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:43am On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
nah, he is the man and it is his responsibility as a man. even if i marry funmilayo alakija, i would still give her money for food.
Chai, dont tell me na u dey talk dis kyn tin o, e b lyk say u neva sabi d kyn film wey woman dey act, my guy let me tell u d truth, if u too nice she go just dey tell her friends say u too boring, my guy dont b a learner
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:38am On Mar 02, 2016
FolabiBret:
Fraiser baba, bone all those girama ede geesi o. U sef na baddo nau. And, one more thing, nor be grammar dem dey take do am o. *in Davido's voice* Owo ni koko.
lol... Na true u talk o, oyinbo o jawo mo, ATM card ti take over
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:37am On Mar 02, 2016
wittyemi:
Wrong.
oya right am I dey listen, dont b a learner baba
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:30am On Mar 02, 2016
CROBBOY:
It is the right thing to do and she is not in anyway being or trying to be irresponsible by indulging in the act of expecting finances for her transport and other things from you. Believe me when I say that for the sake of your integrity and respect as a man, you will want to make provision for that even though she has money in excess of amount and refuses to ask.

One of the tenet of power and influence is the ability to give generously. This brings down the guard of even the most difficult and suspicious people (When you read "48 Laws of Power" by Robert Greene and "The 21 Irrefutable Laws of Leadership" by John Maxwell you will understand more)

Believe me when I say that if you make it a habbit not to give her (when obviously she knows you have the capacity to do so) or in return, your relationship with her culminate to the extend where she began to finance you or the relationship without you reciprocating such gestures in greater proportion, then you have automatically with time transferred the driver's seat to her (Giving her the mandate to make decisions about the relationship, deciding where and when she goes, when she choses to see you or be answerable to you, which kind of company she keeps, and others).

When God says the man is the head, it is not only in DECISION MAKING, but also in handling FINANCIAL RESPONSIBILITIES

Good Morning!
crobboy u still dey follow acient protocol at dis 21st century, women no too dey lyk over nice guys o, just b 40% nice nd 60% naughty bfor u know she go luv u 100%, otherwise she go just dey collect ur money go give dat bad boy for outside nd she go giv am all her heart join sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:08am On Mar 02, 2016
drjoshua2000:
Please I have a question. A lady is working and she visits me, when she's going back she expects me to give her transport. Is that the right thing? or is she being irresponsible?
my guy if she dey work nd she get morney, why u go dey worry ursef again? You won dey use spoon put water for inside sea? God don give u ur own green pasture b dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:02am On Mar 02, 2016
FolabiBret:
Actually, 'felled' isn't wrong; it's only wrong in the context in which it was used.
E.g The Tree was 'felled' last week.
NB: 'Felled' is only pardonable if and only if it's used in the context of 'tree cutting'.
Now, be that as it may, dia r 1001 ways u could have used to correct that 'goof' instead of insulting the person in question. That's ungentlemanly. Meanwhile, no one's a repository of knowledge, and 'just' one goof isn't enough to cast aspersions on someone's ingenuity. It's as though u're moving from the priori to the aposteriori(sorry for the technical terms).
menh! I been dey tink say I sabi buk bfor o, na wen I enter dis city na hin I know say I b learner
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:00am On Mar 02, 2016
CROBBOY:
Good Morning People of Golden City. I bring you greetings from my home wife (SC31).

Una nor even come dey send person again sef. WHAT I DO?

cc:
LogoDWhiz (The only Leader 4 GC wey no get part two)
Kbs468 ( GC & NL Database with Terabyte Memory)
Fraiser (The man wey sabi comot talk from nowhere)
hardie14 (This fine and meek chikala)
Abbeyunique2 (Correct guy wey sabi patronise people)
Oyehomie (My own paddy wey dey back me up)
Jubrealguy (This man wey sabi mix wey wey)
Qutyjoice (This Pwetty new Journalist)
and others I dey see around

Na una new parol for this month be dis huh Dearis God O!

But come to think of it, where are these people?
Amodu
DTOBS
missevey
missoyin
spinxytinxy
shammak
IghraweIG (abeg your name na 7 Credit Unit course grin)
BoboLIL
misschubby
JaneJoanJohn
Yannabasse
Rukkyola
BlizzyDodo (I hope right)
Fraih
Others I dey try to remember their Monikers
huhhuhhuh
my main man I dey doff my cap to u o, hw was ur morni goin? No vex about d greetinx wey I no reply yesterday, I don crash already by dat tym, hope SC31 is doin fyn? I dey miss her plenty
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:56am On Mar 02, 2016
jubrealguy:
haaaa! Egba mi, i tot BlizzydoDo had d best efo riro in town, ds guy don turn Shakespeare for midnight, d kind efo riro wey ds one chop, dem mix am with tortoise preeq, termite intestine and finally, some crushed toenails
no dey mix tinx togeda o, na only my wife blizzydoDo God giv d gift of original efo riro for dis city o, others are learner
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:51am On Mar 02, 2016
jubrealguy:
okay egbon adugbo toh sure, awon eleyi, awon ti won fi rake ya irun, apari to n ge gallas. No sh!t bro, i gallant, no worry......... I go find one small chikito wey go just dey hep u rub body if madam don go her every Friday vigil............. Dnt thank me, one good turn deserves another
no ooo rub my body ke? My body na for my wife alone o, d only place wey free wey she go fit rub na my beard nd d back of my neck o, still on still sha omo daadaa ni eh, wagbayi btw good morni, hw ur nyt was?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:40am On Mar 02, 2016
jubrealguy:
don't worry bro, BlizzydoDo didn't see this
dis my friend na alakoba o, why u go dey copy my wife for dis kyn tin na, u suppose know say na her cat wey no dey house make my rat dey do anyhow, all my control botton dey my blizzydoDo hand.. Jor makoba mi o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:29am On Mar 02, 2016
flamingsword1:
'felled'huhhuhhuhhuh? just imagine the kind of graduates some of our institutions produce. how can a graduate not know that you do not need to add 'ed' to 'fell' whether in the past or present tense. Hmm. its embarrassing.
bros take it easy na, shey u dey correct d guy abi u dey embarrass am, why u dey carry anoda man language for head lyk bag of cement, oyinbo no sabi speak yoruba, Ibo or hausa na, u no even sabi read d tone of an expression sef nd u tink sey u don sabi book finish because if u read d tone u go know say na joke d guy dey, he repeated d statement to giv a clue to dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:52pm On Mar 01, 2016
Oyehomie:
Waaat,..hide wettn for ma belle......ahhhh...
na botu o, if u try cheat on my sis, Mi o fi oro omo yen sere o, a ju meta lowo iyawa o

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 179 pages)