₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,413 members, 8,421,798 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 04:21 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47pm On Mar 01, 2016
dejiconde:
u no agbero b4 nah so am surprise
u better no dey surprise o, emi ti hustle lorile o, I b no nonsense inlaw, even if u do anyhow sef I go hide one botu for ur yansh
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:41pm On Mar 01, 2016
Qutyjoice:
Supervise wetin? where dem dey do dat kind thing....Well ya late, the deed is done already.
egbon ni mo je, am ur broda, na me dey put u tru ur assignment back den wen u re in sku, I must put u tru dis one too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:35pm On Mar 01, 2016
dejiconde:
werin no easy ooo oga
e no easy make woman wey person take lyk mount everest dey take person lyk sheet of paper ni o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:30pm On Mar 01, 2016
dejiconde:
no shaking I dey like dele.... Nffn dey happen
ok no wahala... Bring it on den
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:18pm On Mar 01, 2016
jaybiz007:
Woman wrapper! FYI, we gather dey together for KD
Man trouser I dey hail u o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:14pm On Mar 01, 2016
Qutyjoice:
I cnt really explain the rest, if you nid to know hun just do Amebo pass our Syd.
na lie jare, I don com una house put ear for window since, I no hear anytin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:11pm On Mar 01, 2016
Abbeyunique2:
lol, lucky you
I no just know y som women lyk dull husband, anyway na my sis sha, e make sense lyk dat, if I see hin husband wit woman for outside sef, I go almost hide botu for hin belle
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:07pm On Mar 01, 2016
Abbeyunique2:
now i knw why my nigga is promiscous. dem even name street give am.
lol..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:02pm On Mar 01, 2016
Abbeyunique2:
*Listening to james brown "it's a man's world"*
**
TO WHOM IT MAY CONCERN

in order to ease the tension at my home with beckytee, i have made the following resolutions:
1) to tender an unreserve apology to my wife. so, beckytee i'm singing Akon's sorry put the blame on me.
2) to dissociate myself from bad influence and my drinking gang. so fraiser and jubrealguy should take not.
3) to go home immediately after work. no more branching of spixytinxy shop.
4) to associate maself with responsible married men like amodu, oyehomie and co.
5) that my TGIF clubbing will be done alongside beckytee.

thanks all for ya understanding.
signed abbeyunique2
e make sense lyk dat as u won free ursef from turnup men, u won go associate ur sef wit dull men... I smh for u, ur life go dey boring ehn infact wetin com sweet me pass na dat ur wife wey u won dey brink com friday nyt clubbing, I go fit seize d opportunity do wetin dey my mind since all dis days... I go rock ur wife blue black just bring her com
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:51pm On Mar 01, 2016
johndanny:
Bros no be speaking in tongue matta o, if u hear names of places for CRS Tears go commot u for eye.. Would u believe if i tell u dat FRAISER na name of street for Calabar south, ask anybody wey don stay for calabar south wella
yea I know, den name d street after my name ni, I get mouth gan
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:49pm On Mar 01, 2016
Qutyjoice:
No EMA binu, Na play em dey play....Original husband ke....Hehehe Noooo as we're about to enjoy our first nyt together tonyt.
ehh... First nyt ke? Nd u no tell bfor? Iro ooo... I need to b dia to supervise am na, abi u don forget say I b ur broda?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:45pm On Mar 01, 2016
Qutyjoice:
Yeaaa......Enen first gist biotech and his babe is about to win us o(I'm sure they cnt)was only saying, chaii dere love no be here at all, you can ask everybody.... Secondly my brother is always telling all girls to come to his house for everything now, pls dnt get close to em much so he wnt initiate you, thank God sey Na insyd our house we dey nobody fit hear am.
lol... Tank God say I no hear
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:41pm On Mar 01, 2016
Oyehomie:
Lol...ahaha...no be so nah...inlaw inlaw..u no i respect u nah...infact nah tomao me nd ma wife stil talk say w go come ya syd come gv u wettn i bring cm frm China...but u said it ursef nah...say nah 10 local fowls u don prepare for am...
enh enh na wetin I dey talk b dat, make u dey do normal to ur inlaw, I go dey wait una tomoro, because of u I go kill 5 duck join d 10 local fowl
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:36pm On Mar 01, 2016
Oyehomie:
Why nah...u must be a genius in Procrastination.....am i right?
hmm my inlaw pls stay out of dis matter o, u know we don dey flow togeda welwel, I no won make we dey disagree again o, ma gbagbe wipe oro lana o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:30pm On Mar 01, 2016
Fraih:
#Walking through and Observing...
my twinnie hope u re hearin from my inlaw, I don miss am o, wen hin go finish hin prayer na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:26pm On Mar 01, 2016
Oyehomie:
You noo c am nah? Lol....... No be katerine7 again nah spixytinxy...make oga kbs468 catch u o
hin no even no wia hin dey go sef? Katrine7 see d scammer wey talk sey hin won marry u o, hin dey disturb anoda woman wife for outside, but wait o hw u dey follow am talk sef, hin mouth no dey smell sepe if una dey talk?, na decent man lyk me go fit u o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:20pm On Mar 01, 2016
Qutyjoice:
Hehehe.....Sha sit down. And welcome to d dinning..... Serving him Fried Rice and Jollof Rice topping it with Fried chicken....Pls pass me that Glass cup...Tanks baby....Topping it with his Chinese wine(Aint fake o)
wait o na wine ur husband dey drink ontop fud?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:15pm On Mar 01, 2016
spixytinxy:
na only me my husband trust ooo, e no trust u
na still d same tin we dey talk, if hin don trust u no wahala, na make hin just trust one of us b koko, we no get wahala b dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12pm On Mar 01, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, bt y
babe me... Oh sorry my babe... Oh sorry my friend, help me ask am d why o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07pm On Mar 01, 2016
Oyehomie:
Laffin in spanish...ahahkahakshah...why re u rollin nah..wettn du u? Fraiser abef safe him o....katerine7 re u not seeing ds?
if hin lyk make hin turn himsef to wall gecko make hin dey role ontop celling, i no send am, na hin hand work hin dey chop
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:04pm On Mar 01, 2016
jubrealguy:
baba, I know I'd never regret taking you in when you had nowhere to sleep
lol... U sha lyk to dey remind me of d past sha, nawa o...anyway as u too don pour water for grand bfor, u suppose waka on cold soil, we go sort everytin out
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:59pm On Mar 01, 2016
Abbeyunique2:
she dey category of ur prospective concubine abi
hmmm concubine ke? Even if u put hand for my mouth sef I no go talk wetin dey my mind
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Mar 01, 2016
Chisophia hw was ur day? Beautiful ones lyk u shud not b among d crowd, oya come nd sit down by my side here, I hav reserved a VIP sit for u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Mar 01, 2016
dejiconde:
cry cry cry cry cry cry *crying and rolling on d floor*
see dis man o, na cry den dey take propose to woman? If u lyk go role ontop tree, katrine7 see d man wey won marry u o, hin no even sabi hw to take better words make woman happy, na only to dey cry cry hin sabi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:43pm On Mar 01, 2016
Oyehomie:
Eheheh...nd i laffff....fraiser..inlaw inlaw u do gud o....Babe i won go freshen up now...tonight fo rossy..by d tym i com bak con meet dat dinner con knack dat foreign wine wey i bring cm frm China....o boi ma tu speak in tongue remain be daat...lol

Tnx babe....to bathroom straight... Whistling dey go with ma mouth...
na my jeje I dey now o, u dey call me for ur home matter, nd u no say I no dey waka alone, na me nd trouble dey waka, anyway make I shal dey reason my sis sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:38pm On Mar 01, 2016
Oyehomie:
Y u con dey shout nah...i no tell u say u dey bobo yourself before? Ask bobolil nah...plus nah fraih no be frais..
no mind am, hin dey call fraih frais, my guy don dey confuse, I just dey imagine hw e go dey feel now, kai ko easy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Mar 01, 2016
Oyehomie:
No mind dejiconde jawe...katerine neva marry am o..i blv she no even kno abt it self....Na prophecy d guy dey see...wen he no b mr shammack
I don already tell am sey hin no go see wife for dis city, hin tink say na joke, hin don forget d way hin dey tackle me dat tym because of bolagabriella, ma fi oju e ri mabo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:31pm On Mar 01, 2016
dejiconde:
so u wan scam mi abi cry cry cry frais help mi ooo
shey na me u dey call abi na fraih, u no fit even call me sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:22pm On Mar 01, 2016
dejiconde:
lol... dat mean ur eye no bi anuff to see evritin wey dey happen 4 diz city
for wia? Me wey b lyk eagle wey land ontop burja arab I dey see every wia, u no fit hide anytin from me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m):
Chisus!! I don quote wrong person o
jaybiz007:
cheesy
dont mind him jare sweetie pie, hin too dey drink plenty bobo dis days
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:51pm On Mar 01, 2016
Qutyjoice:
Local chicken? Make brother no com for you o.......I av forgivn u jor. So how was d trip? Api to see yu back.
I just dey look da ur husband, hin no just won respect me as inlaw, no wahala, na caretaker hin b, ur original husband still dey come
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:47pm On Mar 01, 2016
prindu:
Hapi New month beautiful people!
same to u bro

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 179 pages)