NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:40pm On Feb 29, 2016 |
boboLIL: I have a testimony to share wid u guys......
One of my nephews,, yes,,, a 3yr old boy,, fell off from 3storey Building.. Harmless,, just a lil. I mean a lil bruise on his left leg.. We went for x-ray ,,, no internal injury sustained... No broken bone... He is just set and alryt.... I give God the glory and adoration.... The God wey do am for us go do am for una oh... Amen wao... Datz quite unbelivable, am so happy for ur family, congrats |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29pm On Feb 29, 2016 |
dejiconde: oooooh y u dey shout nw, u self don hear nw ok it haf do nah only 3 of us nw make we keep am secret oo. If anybody hear I go knw say nah u oo qutyjoice wetin hin dey talk abeg? I no even understand am, abi hin dey stamer ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:26pm On Feb 29, 2016 |
Brimmie: if I start dey mention some of ur friends' names ehn.. ur heart go cut! 
Typical FUTARIAN!
How Akure?? typical futarian ke? I no understand dat one o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:22pm On Feb 29, 2016 |
Qutyjoice: Hun? I kuku did not see anything Page 1486 to Fraih and Fraiser One and only Bro and Sist, love yu muchos we love u too dear. Kare omo daadaa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:19pm On Feb 29, 2016 |
dejiconde: shey nah must make u knw anyway we r doing it in secret. Oya bring ur ear make I tell u ino wan make other ppl hear as u knw say abroko too plenty 4 diz our great city *whispering* her name nah spixytinxy... shut up no shout oo I luk u, I SMH, u no see person wife collect again na minister wife u won collect, na tape rule den go use measure am for u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13pm On Feb 29, 2016 |
wittyemi: Lolzzz, if you watch closely,my statement moved from deductive to inductive reasoning. When I refer to him alone,its deductive reasoning ; but when I use 'we' or 'us' I m talking to him and guys in general including myself,that's inductive reasoning...hope u feel me bro I no say na dis big grammer u go take calm me down, u no say if person don dey speak big grammer I no too dey talk plenty make I no bite my tougue |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:09pm On Feb 29, 2016 |
Qutyjoice: Haba now, emabinu. I was about asking after you. Shey ya fyn hun by the way mo miss him pelu everybody at home. ehya pele jare omo daadaa, omo rere bi iyan, bur na dat him na hin no clear to me welwel o, shey dat one na adjective abi na adverb |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Feb 29, 2016 |
dejiconde: ehhh abeg who sabi fraiser ooo make unah warn am 4 mi oo. Hv said mine ooo cuz ifa start nw u go dey say ma wahala too much lol... I just dey laff u, start make we see, no dey warn me, I dey here for u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:01pm On Feb 29, 2016 |
Qutyjoice: I'm lost here, bro eku-ile and what's going on? aburo mi owon, kaabo jare? hw are u doin? I don miss u d way oyinbo dey miss cigar o. Ur thought just dey dance shoki nd skelewu on top my mind since ehn ehn by d way ur sis fraih just dey help som pple settle som matter for here ni jare about toastin or no toastin d matta sef don dey turn debate already, just go back to som few pages u go see everytin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:53pm On Feb 29, 2016 |
wittyemi: Lolzzz,nothing really,i just see say the matter dey top of him heart na e I say make I chuk mouth ni o. owkee!! Fear don catch me already, as I see gun for ur hand, I com dey reason sey, may b na hunting u com do for here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:40pm On Feb 29, 2016 |
dejiconde: faabu.... ok I don hear u, dey dia dey doubt, u go soon dey see evidence |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:37pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: go freshen up let me set the table. pele ifemi. una dey oppresive me wit dis una ife to n gbona o, e com dey do me lyk say make I go marry young wife |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:35pm On Feb 29, 2016 |
missprudence: Mr fraiser .. Sup.. biko share the unlimited browsing stuff to my side Mrs missprudence am fyn o...sup too... I will get it across to u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:21pm On Feb 29, 2016 |
Slapsticker: this hardie14 babe looks quite familiar. Jokes apart na who talk sey u dey joke bfor? U funy o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18pm On Feb 29, 2016 |
Abbeyunique2: shey bae beckytee don see fraiser's end game now. nah concubine him dey find which end game b dat? me just make ur wife com chill under my safe roof ni o, till wen u go learn how to value ur woman, bur as tym goes on sha, her luv fit com dey chill inside my caring heart |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: fear kwa. taaaah take am back if u get mind, oya wait for me na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12pm On Feb 29, 2016 |
DTOBS: I think you've won yourself one already with all the mentions you've gotten over your "sarcastic" manner of attacking the thread. That one too is OK for you now!
Welcome to our midst! lol... Kai.. U get mouth o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Feb 29, 2016 |
DTOBS: You have my mail address?
Anyways,in case you don't it is aadeoluoluwatobi@gmail.com alryt baba, copy dat already |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:43pm On Feb 29, 2016 |
Brimmie: Like sey if dem show you love you go reciprocate if dem show me love y I no go reciprocate, my face just hard lyk lion face ni o, my heart soft lyk foam. I go even ova reciprocate sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:35pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: welcome baby** rubs his head while giving him a peck**
how was ur day. yeh!!! Wia is my wife, blizzydoDo wia u dey o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:31pm On Feb 29, 2016 |
jubrealguy: dat unlimited browsing dey part of wetin go make d relationship sweet btw I no even fit think of another OS........... Android lo le shey notin do u bro we go relate |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:29pm On Feb 29, 2016 |
Qutyjoice: Tell em abeg....Sis how are you? na only sis u dey remember, u no dey remember ur broda, no worry I go tell ur husband make u com spend one month for my house, so dat d maternal cord btw us go strong again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:24pm On Feb 29, 2016 |
Fraih: @bolded, so uncalled for! But how was your approach to her? If you started talking about emotions on the first set of chats, Then, I'll say you rushed and she really dint want a thing to do with you. my twinnie u just sabi, kai nawa o, I wonder if dia cud b a better sis dan dis o, qutyjoice u too make sense o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:19pm On Feb 29, 2016 |
dejiconde: she b fool sorry to say oocorper nah corper, she wear kakky u wear kakky, she wear white top u wear white top, she collect 19800 u collect 19800 so no diff. Oga swerve d girl 4 river joor my friend u dey para o, why u come serious wit woman matter lyk dis lyk say u dey write ur final exam, u don even dey sweet sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:16pm On Feb 29, 2016 |
boboLIL: lolss,, I no wan. Talk abeg,,, mk e no be say I too de complain... Ride on... lol... My guy no mind dem jare, I go tell dem make dem leave all dis dia wife for me, so dat dem go fit stop all dis husband nd wife matter for dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:12pm On Feb 29, 2016 |
dejiconde: no mind mi jare I fink say nah my wife dey fllw mi talk na which ur wife b dat? *in ibo man accent* dis manuu u no just lyk yaasef, U no I don won u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:06pm On Feb 29, 2016 |
drjoshua2000: She said she can't have any emotional attachment with a PCM, that i've not yet found my footing in life (paraphrased). Yhat she is a corper hence my senior. Meanwhile am close to 29. my younger brother who is 21 is also a PCM does that make him my age mate? Next she come dey ask if am Dr of which I said it's my Nick name. She exclaimed "you are not even a medical doctor! " that was the last massage she sent since 5days now. Effort to get her to chat with me have proven abortive. baba na u o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:04pm On Feb 29, 2016 |
Abbeyunique2: u want to write an article on divorce bah? abi why is it on your mind. ** fraiser be say make him marry you my love immediately u divorce me. the guy don dey eye you since na true o, dat ur wife na gentle man lyk me she fit o, she no fit cope wit ur wahala |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:02pm On Feb 29, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:21pm On Feb 29, 2016 |
drjoshua2000: Na still loose na. Whatever I gained was only temporary and not helpful in helping make Heaven which is the ultimate. Some only gave me hug and peck. baba na u o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:20pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: that should be mcb.
whispering** abi na pds this oga just finish wey e wan go do kopashn. pdd too uses obakekere now** runs away. lolzz... as u don run away I no go talk again because u don show am say u fear me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:19pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: oga fraiser me nko. alryt no pee, I wil beep u |