NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:18pm On Feb 29, 2016 |
wittyemi: Lolzzz,na so. But no feel bad about the money wey u don spend on babes,na normal thing,its part of our existence,we must fall mugu..be prepared to spend more,never say never.. next tym try to dey use d right words, u go talk say "I go turn mugu not we go turn mugu" why u go dey use we for one person |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:15pm On Feb 29, 2016 |
Beckytee: divorce on my mind! hey divorce ke? why? how? pls hav mercy on my friend o, I will talk to him he will change, meanwhile u can com nd meet me at home in d night so dat i will b able to talk to him |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:11pm On Feb 29, 2016 |
wittyemi: na normal tin na,u want make she jump for ur body ni? She go surly demonstrate why she be lady na,na their ID b dat so get used to it..Just don't lose your Alpha male nature and attitude too. baba i neva understand una agenda for here o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:09pm On Feb 29, 2016 |
drjoshua2000: Very true my brother. Your wish is not out of place. Carry on. Just that NL gals to dey form champion. I trapped once number recently and she was showing me a lot of attitude. U fit lucky pass me sha. na una agenda for here b dat? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:07pm On Feb 29, 2016 |
Fraih: You wan wetin?! Marriage wey the family don seal with Oyehomie. No let Fraiser hear this thing o. Hin no dey take his sister play at all.
Your new dp(though showing your half-face) still wont change your Identity. Its nice tho. no mind am jare, no b only joy hin go marry, hin go marry happiness join am, I just dey take one corner of my eyes luk am since |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:04pm On Feb 29, 2016 |
dejiconde: baby abeg no play go dat boi called fraiser side ooo, I trust u bt no trust dat boi *wink* make she no play come my side? sit down for dia ok? she don already dey play for my syd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:53pm On Feb 29, 2016 |
Rukkyola: Sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina, Wea is u.i yam misin u. I won't stop typin ur name until u shw face sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina abeg stop dis noise make i hear world na, na me talk sey make u make ajala travle ur husband |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:51pm On Feb 29, 2016 |
Rukkyola: Sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina,sent4rina we don do sentforth for sent4rina o, u no fit see hin brake lyt for here again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:49pm On Feb 29, 2016 |
Rukkyola: so u mean sey u no knw sey u b iya paraga? D man wey dey sel fowl for my area na baba adiye i dey cal am. lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:49pm On Feb 29, 2016 |
Rukkyola: oya pls do smtin about it.no let OYO b my case na ehn ehn u just dey do normal now, now i can reason u wella |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:48pm On Feb 29, 2016 |
justified10: good morning y'all...how was ur weekend?
just checking on golden city and peeping if I could c any information to take back to Graceland...
*************** fraiser, anytym u around...let me knw..make we hook up. abi u no dey com till u go to camp? ohhh i never dey sure of dat, bur if I go come I go holla u make u block me for 5050 or syngapore |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:46pm On Feb 29, 2016 |
that tin wey I see wey won guy drop dat tym wey resemble two oranges, oh i don forget d monicker sef, shey d guy remember drop d link for dia? so dat I go fit go dia go preach for dem make dem giv dia life to God. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:42pm On Feb 29, 2016 |
spixytinxy: ok now, no lele, fraiser ur iyawo don say she trust us oooo I tell u bfor nw say my wife trust us nd ur husband trust us too, so we gat notin to worry about, lets keep rolling babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:28pm On Feb 29, 2016 |
jubrealguy: oya pass me that thing first before we start to dey talk wife matter.........Morning bro my guy wife matter dey important pass dis one o btw d unlimited browsing am talking about is only for android users o, u shud take note of dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:23pm On Feb 29, 2016 |
DTOBS:
I saw something now from one useless fella,a family to depay! Andybugo by monicker. A lot has gone pass ooo,please someone shud tell me our lovely city hasn't degenerated to this state! Kbs468 LogoDwhiz what is happening, a lot has gone behind me ooo.
Oga yokiti,ogbeche7 please come and do the needful here o,someone has poluted our land and we need cleansing.
andybugo,if I see you here again,na sango go commot ur head for me,useless homo sapien. lol... i will drop d process directly in ur mail ok, latest tonyt or tomoro morni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:22pm On Feb 29, 2016 |
DTOBS:
I saw something now from one useless fella,a family to depay! Andybugo by monicker. A lot has gone pass ooo,please someone shud tell me our lovely city hasn't degenerated to this state! Kbs468 LogoDwhiz what is happening, a lot has gone behind me ooo.
Oga yokiti,ogbeche7 please come and do the needful here o,someone has poluted our land and we need cleansing.
andybugo,if I see you here again,na sango go commot ur head for me,useless homo sapien. make una take am easy wit d guy na, hin dey promote hin businesd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:16pm On Feb 29, 2016 |
Kbs468: Ngbo? Fraiser! Let me see and verify it authenticity ok. Atleast we are not up-to 200 here na, so it won't impede on their earnings and we would advised that it doesn't go viral outside this environment because the consequence would be it blockage and hence all efforts would amount to nothing. my guy we boku for here o, I no ready to ruin dia company o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:14pm On Feb 29, 2016 |
Brimmie: Wait! You sef na FUTARIAN? Oga o!
How far you?
Lol.. Na one Newbie for here! As I go thru her posts na hin I see sey she don born.. but she fine sha! 
Na my faculty babe.. Probably ESM or QSV! I no see anytin bad in da one na, pikin no mean anytin, na luv b koko |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:10pm On Feb 29, 2016 |
Kbs468: I hail and salute each and everyone of us ooooo for keeping the fire burning. Certainly Joy full of Grace from above would come in the morning for all of us here in Golden City and our sister connect-Graceland. I'm sorry for I have been unavoidably absent due to reasons beyond my control actually. you are welcome d ever articulate information minister, i hope all is settled now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:07pm On Feb 29, 2016 |
boboLIL: I cnt be reading love text messages now...u should know... dont tell me u hate luv o, d first law of christ |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:22pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: nice one. what dept?? I finished from one of d two dept in oba kekere bur not physics o, i bliv u know d oda one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:20pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: shey make ww go whatsapp nigbayen alryt no pee wait for my mail, i wil get my no across to u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:18pm On Feb 29, 2016 |
nathoneal: Oboi... you don't mean it
I'm interested ooh, mau save money
Kindly send me a PM, on how to go about it.
Cc: Kbs468 no pee bro, will do dat later in d eveni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:17pm On Feb 29, 2016 |
dejiconde: don't worry i dey cme ur shop kon take sme pepper soup after work wen abbeyunique2 start to dey sell peppersoup again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:16pm On Feb 29, 2016 |
Oyehomie: How e tey pursue u nah? lol... d tin suprise me o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:14pm On Feb 29, 2016 |
adusco: baba abeg, I need the code for the free browsing,can we chat on what's app pls 08137731973. tnx I will send my no to u via email, u can add me up |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:13pm On Feb 29, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:14am On Feb 29, 2016 |
hardie14: really abeg jamisi. kindly share with your nairaland sister now. I dey fear make I no com dey risk ban if i put dat kyn tin for here o, u know no b tech thread b dis, ba3 down already we will discuss dis later |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:11am On Feb 29, 2016 |
hardie14: and is fraiser a futarian?? over futarian dey worry me sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:06am On Feb 29, 2016 |
teemama20: Success will smile at the man who refuses to lie down at the corridor of failure. Good Morning... enjoy d day  nice one bae, gud morni, I guess u had a blissful nyt because dis awsome quote must definitely be a by-product of blissful dreams |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:04am On Feb 29, 2016 |
sammydemperor: I just have this little worry though can't wait to see d CUL... Cos i only chose 2 out of the 4 states provided, i just hope it doesn't in anyway affect me o... Is there anyone else in my shoes, or was i the only one that committed that atrocity....
I just pray we are like a thousand and more, cos i can't fit shout alone.... It seems LogoDwhiz has similar issue, notin to worry about bro, u will definitely b givin one out of d two states u choose |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:02am On Feb 29, 2016 |
boboLIL:
GOOD MORNING TO EVERY SOUL IN HERE..... STAY TUNED AS THE COUNTDOWN CONTINUES******
2016 BATCH A ORIENTATION COURSE (STREAM I) STARTS ON 30TH MARCH - 18TH APRIL, 2016 WHILE BATCH A ORIENTATION COURSE (STREAM II) STARTS ON 27TH APRIL - 16TH MAY 2016..
IT IS OFFICIALLY 30 DAYS FOR PCM STREAM (I) AND 58 DAYS FOR PCM STREAM (II) TO APPEAR IN THEIR RESPECTIVE ORIENTATION CAMPS
MAY GOD ALMIGHTY GUIDE AND PROTECT US ALL!! AMEN!!
QUOTE OF THE DAY
"ONLY THOSE WHO WILL RISK GOING TOO FAR CAN POSSIBLY FIND OUT HOW FAR ONE CAN GO"
DO YOU KNOW?
"Taking a shower during a lightening storm is not recommended. A lightening strike can be conducted from many miles away through a water pipe"
START GATHERING YOUR BELONGINGS IN ONE PLACE TO AVOID FOGETTING ONE OR TWO THINGS AHOME( FOR THOSE OF US 'FOGETTING THINGS' IS THEIR HOBBY).. nice quote dia bro, gud morni |