₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,418 members, 8,421,876 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 08:57 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:
Fraiser...upon say nah credit u dey carry mouth...lol..he won con enjot lap tns join.....spixy abeg give am small more
lol... no b today she dey do am for me o, she dey even massage my body wel wel sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:23pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
ahn ahn, ur laps ke, no wori I go tell my gurl mk she come attend to u
oboi see insult! make ur gal come attend to me, na mama i dey carry, smalli no b my size o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:20pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
dem neva pay am salary, im go pay by month end
wetin u dey talk, I resemble dem abbeyunique2, jubrealguy nd justified10 wey dey collect loan for bank drink paraga ni, mind ursef o nd stop toyin wit my public image u know am a politician
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:16pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:
Shey na free d guy dey take am ni...fraiser..u dey shak u no pay?
shey na all d tym i go dey pay ni, how many tyms she don pay tax for her shop bur i no trouble her now, she too suppose reciprocate my kindness
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:12pm On Feb 25, 2016
Qutyjoice:
Jesus! lemee ask your wife first
no ask her o abeg
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:11pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
kpomo dey, catfish pepper soup dey sef
alryt i don show already bur shey u no fit do monkey fish pepper soup ni, dat catfish own don taya me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:03pm On Feb 25, 2016
BlizzydoDo:
no b church I go ooooo, I c 1 broda wey 1 tich mi lap dance as my hubby 2 de bizy 2 tich mi
babe I understand u enh, u know am ur husband i understand u pass anybody in dis city, I no u are reffering to somtin u saw somwia or sombody told u, i actually did not know wen dat tin escape from my mouth nd more ova she is my sis ur inlaw, u know notin strange can happen btw us
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:58pm On Feb 25, 2016
Shammak:
*knocks, enters
Yekpa! See mentions *faints, resurrects, faints again, re resurrects... Asks for chilled kerosene.. sips small...
Y'all got me smiley wink cheesy grin angry sad shocked cool huh tongue embarassed lipsrsealed undecided kiss cry
Been busy with some ministerial, propheterial and aposterial assignment..especially for the revival ahead (MissOyin, u've got no p.. Ur go'n be fine). I miss all of Una ah swear. I love and cherish my baby, the mother of my children, Fraih, she's a darling ah swear. IgravweIG, Fraiser, BlizzydoDo, prindu, amodu, kbs468, justified10, eaglevision, logoDWhiz, slazzyK, spixytinxy( u really need to be at the revival), Bolagabriella, kuchikau, jubrealguy (I see those stunts, God bless you.. I hope you don't fall) armynu, abbéyunique2, folabibret, bobolil, crobboy,dtobs, sc31, sent4rina, rukkyola, SomebodysMrs(I hope u finally seen the somebody), olasum, beckytee et al., 2016 Y'all rock


BTW, a beg make Una tell the guy wey enter hell fire last make hn close door.. The heat too much far angry sad
lol... na u fit help us tell d guy o, u know as a prophet u are in a better position to relate wit people patronising dat syd dan any of us here, infact i been day tink say na dia u bring d chilled kero wey dey ur hand com from ni. btw my inlaw of life u re welcom, hw was ur journey...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:47pm On Feb 25, 2016
SomebodysMrs:
I'm here o! I went MIA cos Somebody finally found me and we're on the first phase of making me a Mrs grin
ohh datz awsome u mean u hav seen d somebody i sent to u? I told him to act for me for now ok
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:28pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
c dis one ooo, oya come dey go ur house so dat oda pple go c where sit down, d wan u drink don do
if u no even tell me to go sef, i don ready to dey go bfor, my wife go don come from church, I won go help her in d kitchen
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:16pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
which kind blessing na im wan dey ologogoro mouth, come no do pass ursef ooo
owke!! weldone I can see u don go chop small liver again, if i start wit u again now u go start to dey beg me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:10pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
no problem bro, chilled champagne dey too
iyalaje dont mind dem, den no get champagne money o, just put burukutu inside champagne botu for dem den no go even know, den neva touch champagne botu bfor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Feb 25, 2016
justified10:
I am sorry to disappoint u sir...mirinda is my favorite...lol
so ur pocket don turn mirinda to ur favourite again, ehya pele o, dont worry just drink wetin ur mind go take pray for u i wil settle d bills, dont mind ur pocket ok?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:
Lol.
Spixitiny get varieties o.
Big man like u nor suppose dey take kai-kai na.
Na Champagne we wan go drink.
i just dey sip my regal dey laff una, hin two months salary no fit even buy an empty botu of champagne, make una dey dia dey form
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:55pm On Feb 25, 2016
justified10:
wetin I wan take am do? na fraiser lyk am...

call me wen u start selling ice cream
no tell me say na half man u still b o after u don follow waka for lyk 3yrs
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
oya mabinu, oya take dis pomo kika tk support d bullet
ehn ehn u just dey do normal now infact everytin dom comot my mind lyk dat, oya com sit down ontop my lap make we talk
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:51pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
oya no vex, no worry na u I go giv d award of best customer of d year, bikonu, oya tak dis cold bullet tk cool ur temper
best customer ke? hw many tyms i dey com ur shop per week? just only mon tue wed thur fri nd sat nd u won giv me best customer, alakoba ni e o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Feb 25, 2016
Neeneeola:
Niniola Olugboyinwa
Babcock University, 2014.
Accounting.
Kaduna, Kwara, Oyo & Edo in that order.
Should have gone with Batch C 2024, but I went for my masters degree. Its good to be here
see excellent combination of names, no doubt ur beauty must b excellent too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:46pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
no problem I go dey expect una, I get wan special mixture wey u go like sef
make sure say u get kpomo today o, i no dey chop finish
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:
Lol.
Chai! u go sabi business nor b small.
Oya nor worry.
me and my padi Frasier, and Justified10 go stroll come later come chilax for ur shop.
no wahala just call me if u don ready, meanwhile tell her make she do kpomo for ground o, i no won chop fish today
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:42pm On Feb 25, 2016
Gosj01:
NYSC to re-open orientation camps in Adamawa, Borno, Yobe – DG



The National Youth Service Corps will re-open orientation camps in Adamawa, Borno and Yobe statesbefore the end of 2016, the Director-General (DG), Brig.-Gen. Johnson Olawumi, has said.Olawumi told newsmen on Thursday in Katsina that thedecision followed the successes recorded in the fight against insurgency in the north eastern part of the country.‘’Since the insurgency has been reduced drastically, weare resuming orientation in Gombe state beginning with this batch ‘A’ of 2016.‘’Adamawa state will resume with the next batch, whileBorno and Yobe orientation camps will be re-opened before the end of the year,’’ he said.Olawumi said that the states had some of the best facilities for orientation in the country, but had to be closed down due to insecurity.He advised corps members to discharge their duties at their places of primary assignment diligently.The DG called on state governments to ensure prompt payment of allowances to corps members to boost their morale for effective service delivery.


http://thenationonlineng.net/nysc-to-re-open-orientation-camps-in-adamawa-borno-yobe-dg/
oboi see one chance
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:39pm On Feb 25, 2016
Neeneeola:
Yes it is.
u mean u are a female, in dat case i hereby withraw my earlier statement
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:37pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
Dis page is dedicated to all my customers, I no go mention una name cos una no una sef





bro wetin I go do na, as e b say I need moni to shop for camp things, na im mk me dey say kaikai oooo, nd d thing get gain oooo
u better no try mention name
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:27pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
I no dey use otumopor oooo, na God dey help me sell my market
see u all ur secret dey my hand, I go soon leak am if u know dey respect me as ur husband friend nd not as a customer
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:23pm On Feb 25, 2016
Qutyjoice:
Happy to meet our family fwend
nice one of u bae, gud to know u re now familiarisin wit our family friends, btw he's a distinguish senator in dis city, we dine nd wine wit who is who in dis city in our family
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:19pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
c dis one ooooo, se na me u wan show tru colours, fraiser je ki ori pe oooo
hmmm shey u no say na person husband u dey follow reason lyk dat. Oya knee down now nd beg me, make I giv u my blessing
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:15pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:
See as body dey sweet me. I love this family grin
datz d best family in dis city
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:55pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
iyen Emi naa
lol... shebi i tell u nw, mo ma fi sun e, u better beg me now.. bemi 1, bemi 2, bemi 3...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
itumo, se o fe ma te oju aye mole ni, me am child of God, I don't drink
wen u dey te oju orun mole, chop my face anyhow u no know o, just because I dey patronise u, u dey fire me bullet anyhow, u neva know anytin we just start ni o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:43pm On Feb 25, 2016
greatestman:
My brother I want to be lecturer, either as a civilian or a military personnel...
may God grant ur heart desire bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Feb 25, 2016
Qutyjoice:
Brother Fraiser yu know I trust yu
na wetin I dey talk b dat, just trust me nd u re good to go, mind u bfor we go, com meet me for inside room ohh sorry for parlour make we do some rehearsal, I won teach u hw den dey do lap dance for christian song
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:32pm On Feb 25, 2016
Abbeyunique2:
lol, Fraiser u no well i swear. my pman just dey ask why i dey laff alone
kindly tell pman say na d by force by fire marriage proposal wey u dey see for dis city dey make u laff alone o

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 179 pages)