NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:38am On Feb 13, 2016 |
Shammak: How u take know say she fit do am well She sef never talk say she don agree even if she no do am well make she do somtin for dia, we go take biro do am better for office, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:36am On Feb 13, 2016 |
Shammak:
Hn no need submit CV
cc justified10 wetin hin won take cv do? CV na plenty tinx nw |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:32am On Feb 13, 2016 |
justified10: u don take ur alomo abi...
give ur house to bricklayer na..no b person Go instruct bricklayer? abi na pako church u wan build ni. baba stop dat tin, instruct ko instructor ni, bricklayer go even draw better plan for u sef u go fear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:19am On Feb 13, 2016 |
eaglevision: Bros y u wan put Osogbo weed for my back pocket forcefully na,I no be chelsea fan nw hehe wetin b d meaning of dis one na, u won tell me say na only chelsea fans dey always high on ogogoro abi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:13am On Feb 13, 2016 |
Omoalhaja7: Bornu kwa ? Na ds 9t i kno say u no like mi @all. Ur twinny, fraih, must hear ds  my gud friend I lyk u o infact I luv u na hin make me tell shammak make hin prophesy gud tin for u, if u go bornu na 80K state alowee for u o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:00pm On Feb 12, 2016 |
eaglevision: I dae follow u drink paraga b4 ni,me I no sabi dia joint fa ohh sorry i no know say u don repent o, na for regal joint u dey chillax now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:49pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:22pm On Feb 12, 2016 |
Shammak: Na Wood Product Engineer (Carpenter) hn dey talk ohh, so hin be wood engineer, I no know, tank God sey u tell me, I no need to dey find capenter again b dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12pm On Feb 12, 2016 |
Shammak: You wan try test God
I pirry u no be God I won test, na ur power |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:09pm On Feb 12, 2016 |
eaglevision: *Enters d golden city singing* Lala le friday! Te mi o ba sun le o, orin wale ni mo ngbe o!,ti mi o fi gbe ra gege. *talking to sef* Indomie children wnt know this song.Bar man gimme 3 bottles of Alomo nd one Orijin for ma sugar ,wey dis Asun guys sef!,o baby sit dwn let's rock nd roll shey den don dey get bar man for paraga joint ni? See dis man o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06pm On Feb 12, 2016 |
Shammak:
 Abeg hire Bolagabriella as the architect
cc fraiser you mean bolagabriella? My... I go even give her d whole contract make she execute am, she is highy qualified |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:56pm On Feb 12, 2016 |
justified10: shammak is a very Gud bad prophet...he no dey take eye c beta thing..
na dat kind thing wey u request for, him dey c..so b prepared to build church..if u wan build dat church, hire me as ur engineer... hire u as engineer or bricklayer? Na engineer dey build house? House don turn machine? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:45pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Feb 12, 2016 |
Abbeyunique2: Boronu, manduguru, maiduguri, sambisa and chibok no dey my map.. fraiser, i tot we are friends? but i trust shammak he no dey do bad prophecy na because of d luv wey I av for u won make me use ur postin testrun d authenticity of shammak prophecy o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:40pm On Feb 12, 2016 |
Shammak: Fraiser, afira ... You shall not tempt the Lord, your God.. Next..  lol... No b temptation matta b dis o shey b na bible talk say make we ask it sha b given unto us, make will knock, it shall b opened.... Na him make me dey ask now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:12pm On Feb 12, 2016 |
mommysgirl: I did all that, I even went out with my friends but I'm still not satisfied, feel like doing something extraordinary
Like a trip to moon u want to do somtin extraordinary?, may b I hav to invite u for an adventure in sambisa den |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:07pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:47pm On Feb 12, 2016 |
Mike008: NO CHILLING ANYMORE. It seems NYSC don't recognize me o. I registered on the 8th, but I still can't print my Green Card. Anytime I click on. it I get the message "Best viewed with Microsoft Internet Explorer and Mozilla firefox". That's on the one part. On the second part, NYSC has texted almost everyone I know except me. Why is my case different. I have tire oooooooo
I need answers. Nobody should tell me to chill o. I don de chill since monday. guy u better take action asap, I tink u have to make all your complaint known to dem via email stating all your details in d mail. That was wot I did nd som of my guys too wen den no gree send us transaction pin. No go rely on dis chill pill wey den dey giv u till reg close o... Take action |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Feb 12, 2016 |
Shammak: Fraiser ti spoke
BTW, I no dey give fake prophecy, testimony plenty for my mail.. Na spixytinxy, justified10, IgravweIG, amodu, Kbs468, LogoDWhiz etc testimonies plenty pass ah just no wan proud ni... I dey give God glory 4 one corner
cc fraiser If u won show me say u no b fake prophet, prophesy make nysc carry Omoalhaja7 nd Abbeyunique2 go bornu, make dem carry my twinnie fraih go kaduna. If u fit do dat one I go build church for u 4 dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:23pm On Feb 12, 2016 |
DTOBS: u no nice na alapomeji u call me bfor? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:09pm On Feb 12, 2016 |
dapaiks: Srry this came in late coz i had to do sme diggings fr sme days now since d leak in d CUL pple hav bin voicing out diffrnt opinion n point of view. i wnt into deep research bfre saying anytin on this issue and i was eable to find sme facts wic i wuld like to share on this plattform. As a computer Programmer this is my proffesional point of view based on research. 1 NYSC site was never hacked... mst pple dnt knw exactly wat d work hack or hacking means hacking means to gain unauthoriz access to a computer or a websit by running script or code... Now wen we wer all checking our CUL we made use of our mail and password to access it. in hacking u dnt need a password to gain acces u run codes dat giv u access to d profile 2 The url portal.nysc.org.ng/nysc11 is the name of the parth way in wich our authomatically generated CUL is saved but the hyper link havnt bin made availabe on the site fr viewing. now this part is on the nysc server so if u knw the name of the parth u wuld be able to access it. its just like knowing the name of a particular folder on ur phone and searching for it. we hav bin using this same method to reseve rooms in school during my undergraduate days even wen d portal is not yet open. all u need to know is the parth url of the folder u want to access 3 The call up letter is generated authomatically when you chose ur states and hit on the sbmit butin wic is den saved in nysc11 path this is designed using OOP algorithms wic mstly made up of conditional statements dat is do while loop (only programmers will knw wat i mean by this) let me give u an example in java (if state="north" i++) else do deploy="state" ramdomiseState }; this brings us to the stage of pple contemplating weda nysc will chge the state or not. sme one even said it will tke them days to reprograme the system to redeploy.. if nysc deside to chnge the ulredy asigned state bliv me it wuldnt take them less than 5 minutes using SQL query or OOP loop algorithms for exam SELECT*FROM NYSCDATABASE WHERE STATE = DEPLOYEDSTATE UPDATE.NEXT.RAMDOM or in java using linked list deployedState.next, i++; will authomatically change all d deployed state within seconds in d database
m not saying that nysc will chge the states on the CUL but if the wnto it wuldnt cost them mch to chnge it. I must confess I read your article with keen interest, kudos bro, I tink u shud b our final authority on ICT related matter in dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:58pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:31pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:17pm On Feb 12, 2016 |
boboLIL: I have spent the better day of today here ,, I think I av go to now... Peace be unto thee... #pray for nysc... Make I go place bet...bye y'all.... baba e b lyk say we go soon give u gambler of d year award o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:12pm On Feb 12, 2016 |
merikims: Oga na wa for u ooo.do u want us to send it as a text msg to you that the link no dey go again.dem don block am or rather set it as your callertune bfor u understand. no offence hmmm, pls try to take it lightly wit d guy, may be d guy is new here nd he myt not go tru d previous pages |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:11pm On Feb 12, 2016 |
merikims: Oga na wa for u ooo.do u want us to send it as a text msg to you that the link no dey go again.dem don block am or rather set it as your callertune bfor u understand. no offence hmmm, pls try to take it lightly wit d guy, may be d guy is new here nd he myt not go tru d previous messages, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:58pm On Feb 12, 2016 |
Abbeyunique2: lol. na true o. dem blood too dey hot I dey tell u, den no farabale |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:16pm On Feb 12, 2016 |
Fraih: Lol Sent4rina, wey Rukkyola sef? abi her case don be OYO ni? u no fit see sent4rina now, hin dey very busy recently, hin dey waka from one mottor park to anoda dey find out d amount wey go carry am from lagos to niger state as for rukkyola d person wey get d phone wey she dey use transport herself com dis city don vex, she no dey borrow her again. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:56pm On Feb 12, 2016 |
Abbeyunique2: golden city don dry again, where dem rukkyola, fraiser, shammak, jaylorms, and logodwhiz baba I dey won corner dey peep ooo, I dere not show face too much now because na d era of relevant nysc(reg) matter we dey, if I show face too much wit all dose my irrelivant romance nd political matters, make shammak too dey show face too much wit all dos hin fake prophecy nd rukkyola wit dat her yeye oyo is your case, make dem all dis our new immigrant no come brake our heads o because den no dey smile at all. Wen dis era of registration don go, we go take over our city again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:40pm On Feb 12, 2016 |
BlizzydoDo: its different, I pray they do buh t should b Abuja. Amin let me join u shout a very loud amen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:36pm On Feb 12, 2016 |
jubrealguy: that was why I even made Osun my last choice buh wetin man go do ehya, osun is ok... Wish u all d best |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:03pm On Feb 12, 2016 |
Kbs468: The inspiration be say, PATIENCE IS A VIRTUE.
I have been able to pick my 4 choices since Wednesday morning that everything hanged. datz lovely, congrats |