₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,486 members, 8,422,282 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 03:08 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:41pm On Feb 10, 2016
justified10:
evening guys? how are u all?



I don miss una o..

rukkyola, logodwhiz, fraih, spinxytinxy, shammak, amodu,fraiser, kbs468, dominion92...have u all been posted? if yes, where dem post una?
post ke? For wia? Wen I never even receive payment transaction pin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39pm On Feb 10, 2016
dejiconde:
Oyah fraiser e don do I no wan hear anyfn 4 ur mouth again abt Bola or else u no go see ur fone again wen u wake up tomao
ahh ahhhh even if na u b anini ur hand no fit touch dis one, profect shammak don annoint am wit holy water... U just dey wahala ursef wit dis yeye watch man wey u dey do because bolagabriella self don fall
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:30pm On Feb 10, 2016
Sent4rina:
You beta wake up frm ur slumber. Y did u think i chose Niger? Its becos dat's where rukky's parents live and i want to get to knw them beta..
na dat one make sense pass, u go dey go her parents house so dat u go fit help dem wit home chores lyk clearing of surroundings, u know ur hand strong for cutlass welwel, me go dey flex wit her for enugu, broda na dat one den dey call division of labour
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:01pm On Feb 10, 2016
dejiconde:
ok I no ur prob nah to call ur sch say u still gt two more semester to go. Dats d best or make ur data lost 4 nysc portal... u hear no worry continue
me wey b d best graduatin student for my sku go get two more semesters, i pray o besides if u see d kyn security wey surround my record for nysc data base fear go catch u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:56pm On Feb 10, 2016
bolagabriella:
U neva hear of E-blow abi cool
e-blow? Serious! E go dey romantic o... Wen u go show me abeg, i cant wait
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:54pm On Feb 10, 2016
bolagabriella:
U neva hear of E-blow abi cool
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:50pm On Feb 10, 2016
Sent4rina:
I kwn u dnt like me and na becos u wan marry my rukkyola abi. U dey wan make i go yobe make u and my bae go Adamawa abi.

Anyway 4 ur info, na Niger me dey go o.8-)
:p
adamawa ko yola ni, na enugu me dey carry rukkyola go o, no worry we go com pay u visit for niger after our wedding
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:42pm On Feb 10, 2016
Shammak:
Gbam! A'17 stamped!
for where? I dodge it
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:34pm On Feb 10, 2016
bolagabriella:
I laff in spanish...like d one u ve 4 janejoanjohn abi...i laff u wella
ehh! u sabi janejoanjohn?shocked kai I don cast o, bur sewiously dat her own na fake o, na ur own b original bur promise u no go let her here sha o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:24pm On Feb 10, 2016
dejiconde:
fraiser abi werin b ur name u dey try toast ma paddy wife abi. U wan make I tell nysc 4 u make dey carry u go batch B abi. B careful huh huh huh huh huh huh huh
na who b dat ur paddy? For ur info as I dey I dey ready to go wit A17 if na d price to pay for her luv b dat... I no dey hurry o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:11pm On Feb 10, 2016
bolagabriella:
Lol...now i know u re having a concussion
dat concussion wey u just talk na hin b d primary symptom of ife to n gbona, d one wey I hav for u now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Feb 10, 2016
Sent4rina:
You need not worried because its a minor mistake which i think u wil rectify in camp.
In as much as u have completed ur registratn, i don't think u can make correction on any provided info particularlly ur basic info such as address, institutions, next of kin etc
You will correct it during registratn in camp.
sent4rina how far, o tojo meta, where den post u, abi u too don dey on a chillin for yobe
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Feb 10, 2016
bolagabriella:
U want make ur boo for here break my head abi...u no try at all
break your head ke? Ko possible... Abi u don forget say na Eriteria system we dey follow for dis city
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:38pm On Feb 10, 2016
Fraih:
NYSC and registration wanted to steal away my dear, But No! I wont allow that, I've missed you fa sad
I heard its Niger on my call up letter lipsrsealed
I dint bargain for Niger undecided
na me miss u pass oooo, foreigners don com colombi our city finish, bur i heard dat posting is fake, but if dat is how it will be eventually, I assured u dat divine favour nd grace of God await you their
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:23pm On Feb 10, 2016
bolagabriella:
U wan mk i blow u!
pls come blow me o, na where luv dey start b dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:18pm On Feb 10, 2016
beautycrush24:
Lol....yep. But i no believe say dem go put me dere. i sha didnt want any north so i chose d one with compulsory redeployment option. I think i'm the only one there so far. grin
owkeee! I read d redeployment stuff on nysc site too, but i heard d posting is not authentic. I guess u still have hope of being posted to anoda state if dat shud b d case
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:56pm On Feb 10, 2016
Adebowale89:
OK. the guy just spoil people market. those dt ve seen their CUL can plan ahead. imagine we dt are yet to check ours, with some dt might get far posting. nysc can be so funny to release d CUL late hour. all is well sha
wetin d guy do abeg, me just see say dem dey para for am ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:50pm On Feb 10, 2016
anochuko01:
Why breakup with him this valentine?!
Just wait till 15th grin
abeg make she break up o, my prayer don answer b dat, I don dey sight d babe tehteh
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:47pm On Feb 10, 2016
Adebowale89:
and he will be bragging dt he's a graduate. I wonder why someone can be Dis dumb to ask dis nonsensical qst, when he knew the checking is still unofficial. may God heal his retard senses
abeg make una take am easy wit d guy na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:46pm On Feb 10, 2016
bolagabriella:
The guy na ode,mumu boy,if he were to be my bf den i ve tangible reason to break up with him this valentine...mtcheeew
if u break up wit ur bf, no forget say i dey here o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:42pm On Feb 10, 2016
So dis city can be busy again lyk dis? nysc una weldone o. Go slow self don even dey happen for our city, I don dey inside traffic since.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:29pm On Feb 10, 2016
amodu:
Oyo
baba na u o, congrats
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:28pm On Feb 10, 2016
LOola12:
So what have you done please?
I scaned my e-transact receipt and send it to dia support email...nyscsupport@sidmach.com
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:26pm On Feb 10, 2016
splendidmercy:
pay again na, to avoid these issues
for where? Abomination
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:25pm On Feb 10, 2016
beautycrush24:
Adamawa grin
ehh! How e take happen? Did u choose it?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:24pm On Feb 10, 2016
beautycrush24:
Adamawa grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:47pm On Feb 10, 2016
charlyge:
go back to ur bank and complain
the bank people said they cant do anytin about it, dey said they have done their own part
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:42pm On Feb 10, 2016
LOola12:
I'm still yet to get my transaction pin via sms or mail. What's going on. Anybody? What to do? Paid at the bank since yesterday.
i havnt got mine too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:49am On Feb 10, 2016
Kai I don miss alot for dis city o, dis nysc matter just collect all my tym. Tank God i have already completed my registration and choose kaduna, enugu, abuja nd lagos bur still waitin for nysc to send my transaction pin btw I heared postin is out, my people where dem post una o..
Cc
LogoDwhiz, kbs468, amodu, fraih, sent4rina, rukkyola, justified10, bobolil, spinxytinxy, missoyin, mischubby, SC31, amynu, shammak, abbeyunique2, janejoanjohn, greatestman, ayosco, crobboy, ighravweIG, prindu, terrymason, DTOBS, Olasalo, jayloms, johndanny, kuchikau, blizzydoDo, dominion92, oluwafirefunmi, plendidmercy, omolola1, trippeJ, burkish1, sexysaphire, beautycrush24, Alhassanu, Airstarkane, eaglevision, laramite, yanabasee.
Other prominent monickers i cudnt remember
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:32am On Feb 10, 2016
amodu:
NYSC 2016 Service Year
If you made payment direct to bank and you haven't gotten your pin via sms, pls scan the receipt given to you from the bank and send to nyscsupport@sidmach.com with all your details including email and phone number. If you made payment online using ATM card and your account was debitted while the payment is not reflecting in your dashboard pls drop your name and email address here. Sorry for the challenges.
thanks bro, I will do dat now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:20am On Feb 10, 2016
Goodmorning everyone, I made my payment of 3k yesterday at first bank but I have not received my transaction pin up till now, what should I do now?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 179 pages)