NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:35am On Feb 08, 2016 |
eaglevision: Bros! me I wan go sleep o abi make we follow them do vigil ni? for wia? Me don almost gotten to dream land o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:17am On Feb 08, 2016 |
justified10: dey Dia dey dull..pple no get tym. lol... Me no sabi anytin o dan to dey play my play jeje for here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:06am On Feb 08, 2016 |
yanabasee: He said I "misyarned".... Whereas, I made a mistake... I actually meant to say the secreteriat..is close and that if the guy would chose AKS and incidentally given Abak...I could shelter him... Then I deleted the post and didn't bother to restructure the phrases..
If he's a graduate... He would've corrected me amicably and not like a tout... bros abeg no vex, just see am as woman talk... Hmmm dis our women! D way dey talk somtym na patience we go dey get o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:01am On Feb 08, 2016 |
eaglevision: Lmao! Issorai,thanks for asserting nd giving assent to the 'bill' no wahala |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:57pm On Feb 07, 2016 |
yanabasee: Meant to say... The secretariat....
And I hate it when ppl talk to me in this manner..... You should've corrected me without any element of insult... If you must grow up...please do... Becoming a graduate isn't your thing at all... You should pro'lly be selling oranges at the roadside..... lmao... Baba da one too ash o, abah why na bae nw next tym den no dey tro dat kyn hot bullet to woman |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:51pm On Feb 07, 2016 |
LogoDWhiz: Chai!
Just to welcome and not to flirt with them!
You don dey overdo the job! if i won make dem feel @ home, i go put up some smilling face nw nd talk som words wey go sweet dem, I can even drive dem around d city in dat my new official lambogini |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:44pm On Feb 07, 2016 |
justified10: ma name fit b lukman o. maybe na ma fourth name.
I no sabi folo babe talk fa, d way babes dey form dis days ehn. no worry if u won go follow babe talk jus use lyk 3 botus of dark sailor shock ur body, inspiration go come |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39pm On Feb 07, 2016 |
amodu: Eyin Omo Golden City
Mo gbo information
Ninu tele
Ninu radio
won ni en.......... senator hw far, u just dey show face since, which cafe u dey now? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:36pm On Feb 07, 2016 |
ashkenking: nice 1... this my bbm pin 56014D5F.. so we could talk better nawa o, some pple can sabi jumb like grasscutter o, me wey get my sis sef never drop bb pin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:33pm On Feb 07, 2016 |
SC31: You're too hot tempered and you use foul language a lot based on the observation here I no dey dia wen u talk am o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:18pm On Feb 07, 2016 |
teemama20: Full house tonite.... you are welcom ma |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:15pm On Feb 07, 2016 |
LogoDWhiz: Na why she dey shake her head be dis!
Na every thing with 'f' for monicker u dey follow.
 pressy no implicate me o, na d work wey u giv me i dey do na, shebi na u talk say make i dey welcom any female visitor wey just enter dis city, make I dey make dem feel @ home |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:04pm On Feb 07, 2016 |
eaglevision: No time to dae romance with truth nw,lol,I go sleeep like log of wood go do my registration jeje anytime 2mao,their eyes go dae lerry like olamide own,no mind dem lmao.... I just know now say u b bad guy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:53pm On Feb 07, 2016 |
yanabasee: Lol.... Yah! I'm from Etim Ekpo... Ikpe Atai... You can take afaha abong or you can take abak itene or eka affiong or uruk anam... To my village...
Barely go to my village oh...iduno all those routes I mentioned... When I reach Abak... My cousin usually drive me down there sha... And I boarded at Holy family college... nawa o, me don dey reason akwaibom bfor bur all dis name u dey mention now don dey make me tink twice |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:50pm On Feb 07, 2016 |
justified10: I neva even c ha Before..
if she carry me siddon beside fine girl sef, I go just dey look ni o. wetin I wwn do? abah y u go just dey look, your name no b lukman na abi u b lukozade ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47pm On Feb 07, 2016 |
eaglevision: Don't tell me u don't know my adorable,amiable,affectionate,alluring,angelic and awesome miss A16,she's d best u can ever get mehn! Fraihhhhhhhhhh darling,sm1 wants to know u o chai u don Bleep up, so na my twin sis b ur missA16, for inside ur mind u won take her oppress me, if i won show my self now, I go just tell her say make she no b ur miss again na den u go know say blood is thicker dan water bur i go just pity u base on say u b my guy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:42pm On Feb 07, 2016 |
sirguy542: I think my village juju wants to use you punish me well well for last year sacrifice wee I no gree do dats y dey tell me say na u b my wife. Me I no fit marry person wee dey smoke weed because me sef na weed smoker. sent4rina OYO is now your case. y u dey fear? uno won marry again, na ur own o u must to marry her, e no get meaning say both of una dey smoke weed, una piking go dey smoke grass |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:37pm On Feb 07, 2016 |
justified10: goodnyt ma pple..
BTW, where is dominion92? wia u dey go? Gudnyt ko gudmorni ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Feb 07, 2016 |
LogoDWhiz: Lol!
I just have this habit of reading things.
So, I'm quite knowledgeable on it chai na dis kyn ur brain i ask God dat tym o, he com go giv me dat kyn rukkyola brain #olodo brain |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Feb 07, 2016 |
LogoDWhiz: You don't get it!
She wasn't responding to you as if you're replying her. She's only Shaking her head at your post.
The way you suddenly hyped Akwa Ibom babes! ahhh eyah i no know o, oya make she no vex, pressy dat SC31 na very gud gal o, d gal too make sense infact if no b say she don get husband, i for don tell her my mind teytey, me just dey keep am for body because her husband self na my very gud friend. Tank God i don already tell her say na her reason b my reason, very soon me nd she go dey reason togeda |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:22pm On Feb 07, 2016 |
Rukkyola: I JUST PRAY FINISH NW. I hope say una don pray 4 ina sef 2 because i no pray 4 una.My BONANZA neva reach dat level. Now u pple wil b patient ni o.If u wanto hear d full jist.I fit use 1hr type am.OYO is ur case if u canot wait because 2moro una go pay me b4 i go jist una. For now u people shud go and by fanta and b jistin ur ball or hailin me.or lukin 4 troble upandan/wondering wat i want 2 say OYO IS CASE. If i vex sef i no just una again.Or make i dey play wen i type am finish until wen i lyk na im i go post am IF U VEX 4 WETIN I TALK NW, OYO IS UR CASE! u dis gal u don come again abi, u know i don dey watch u teytey as u dey post tinx wey no dey related to nysc, if i catch u enh sambisa will b ur ppa o, u just try post anytin wey no dey related to nysc dis nyt, na today u go know me, all ur mate don dey cafe don dey wait, dey chek tym make portal open, u dey here dey cause kasala |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15pm On Feb 07, 2016 |
eaglevision: Ewwwwww! I can see some peeps goin to the cafe already o,these PCM's aint loyal,some of em will still get Borno nd go with stream 2,wasted Vigil Lol baba nawa for u o, u no just dey fear for ur head, na all d tym u go dey talk tru, wetin com pain me pass b say wen nysc portal com finally open 8am tomoro morni, pple wey go do night vigil now no go fit register because na dat tym den go dey sleep, we wey sleep for our house go com do our registration jeje |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:08pm On Feb 07, 2016 |
justified10: no b say na babe I find go church o..
na usher carry me go siddon beside d babe o. chai d usher no try o, u offend am bfor? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Feb 07, 2016 |
Sent4rina: Naughty guy. No wori, i go include ur name 4 d list.
#TeamEnugu if u go include my name, never use biro write am o, use pencil because i don start to dey reason akwaibom dis nyt, no just ask me why |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:52pm On Feb 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:46pm On Feb 07, 2016 |
eaglevision: Hmmmmmm! U that I've been defending since,so u've usd style to cast me b4 ba,my miss A16 will answer ur question,but I no ugly nd I'm nt fine sha i don tell u say na joke i dey na.. U na fyn boi sexy boi...btw who b dat ya missA16 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:41pm On Feb 07, 2016 |
eaglevision: Lol,chelsea na ogogoro drink b4 nw,so dem no go vex na u talk am o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:39pm On Feb 07, 2016 |
justified10: not bad..
**** make I tell u how service went lyk I promised last nyt.
d pastor for dat RCCG na comedian, his sermon was meaningfully funny.
I don forget d topic of d sermon sha.
I sat beside a girl in church but d babe no fine.. so I didn't look ha a second tym . you no carry ur bible go find anoda place wia better gal dey sit down... U self u b sinner, na woman u dey find go church? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:24pm On Feb 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:22pm On Feb 07, 2016 |
rosalieene: pls i want to ask, the background of the passport i have is red. hope there is no problem with that. pls answer me biko the background should be strictly white to b on d safe side |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:15pm On Feb 07, 2016 |
Sent4rina: Na me dey comply Enugu list.. U no dey follow us go becos we no dey allow d kin guy wey him eyes no dey see anything skirt.
Abegi choose oda state o, cos no permit 4 u. abah sent4rina u be my guy na, y u com dey cast me lyk dis nd more ova i b fashion designer i dey observe skirt welwel so dat i go fit understand d design incase i won so am giv anoda person |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:09pm On Feb 07, 2016 |
katerine7: nothing fit make me comot for chelsea na, 13years no be beans 13yrs ke? U suppose don turn board member o |