₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,497 members, 8,422,331 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 06:59 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 160 161 162 163 164 165 166 167 168 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:12pm On Feb 07, 2016
sirguy542:
my dear rukky thank god that u are back now..d koko now b say I wan go market go buy goat wee I go use do sacrifice dis night... I must possess my possession for dis city by fire by force sent4rina & fraiser no go stop me lie lie.
my padi no dey chase shadow o because u no go fit catch am
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:10pm On Feb 07, 2016
Rukkyola:
Oga amodu u sef folo read QUEEN PRIMIER abi wetin b d name.U go knw book bdat o.Dis 1 wey u just dey GO OFF upandan.
*Dah person wey dey wait 4 me 4 2days,kindly 4ward ur msg tru my sent4rina
*Oluwafirefumi,i don 4get wetin u talk o wey make ur name dey list no 4get sey my own name 2 dey dea 'NA because d tin no makesense 'NO VEX O'
*Make una help me fyn my former love o Kbs468 e b lyk sey e don loss
*pressy,continue givin approval o,no go find ur pregnant wife
.*Fraih c me 4 hea o.I no knw y u dey fynd me upandan
*LogoDWhiz i wan knw hw my mata take get as e b o
*justified after all d sufa wey i don do 4 u,u stil dey go find anoda love wey dey watch match upandan,if she no get ur tym '0Y0' is ur case o no come meet again o
*Fraiser hw u dey?
*e b lyk sey my sent4rina 2 don folo loss 4 hea
*sc31 since u sabi sey u get godfather y u com meet me 4 advice wen u knw sey u no go folo am.OYO is ur case if u get any future problem
*FOR marriage,love,argue,fyt,play,romance,juju and other advise kindly QUOTE me,N50 naira per service,i gaz 2 make smal money b4 service.
THANK U & 1 LOVE!
my personal person I dey o, hw has been ya day?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:15am On Feb 07, 2016
You are so uncouth referring to people you've never met as dogs and goats. I put it to you that you lack manners yourself 'cos what I typed up there doesn't warrant your unsolicited jargons. Fools like you are the reason people keep referring to Nigerian youths as uncultured.

Anyways Fraiser, I have just one word for you, since you practically sleep here all day, you are a dog/ goat as well and you have totally missed it. Stray dog oshi embarassed
P-S -Nobody shld quote me again. The person y'all claimed I insulted is more matured. On top this Nysc issue na. Fraiser, Please behave like a young adult that you are. Not everyone is stupid like you grin
quote author=Fraiser post=42684285]nawa o, e b lyk say God dey do partial o, he no just bless some pple with good manners dis city self don become home of dogs nd goats
lol... Ehya sorry, dont cry enh, I no know say d tin go pain u lyk dat, na u make me talk to u, next tym i no go talk to u lyk dat just make sure u use ur head nd not ur feet wen addressin somone in a public forum... Pele mabinu... Biko
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:01am On Feb 07, 2016
amodu:
Why are you swallowing your wordhuh

Wetin money go cause....
baba i was high on sepe wen i first write da one ni o, my eyes don clear now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:59pm On Feb 06, 2016
SC31:
Lol eleyi gidi gan,what if I still love my husband
dat tin wey I giv am na him den dey call burukutu bfor u know he go soon dey vomit for everywhere because e don drink am too much
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:56pm On Feb 06, 2016
sirguy542:
e no go work. u think say na only u see rukky. I don see her since Bt I dey fast since dey ask God for confirmation now God don confirm am u wan b a stumbling block. I reject you & your kind.
baba I know say no b apolo season we dey o, may b u go take tear gas clean ur eyes so dat u go fit see clearly in other words no be rukky u see o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:48pm On Feb 06, 2016
justified10:
I no b wetin u think o.

abegi, chai..u too dey think fast o.

I no b gay abeg ,
lol.. Who dey talk about gay nw abeg no implicate me o, u know cid plenty for dis city
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:46pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
buh i love my sent4rina 2 fa! I no wan cari im mata go babalawo ni fa.
U no get anoda plan?
Wait o,i think some 'j's juju don dey wrk 4 me already! Sleep don dey cari me go fa! Incase u c say i just disappear 4 hea,help me grit evrybdy.we go continue 2moro.I no dey c again! Things just dey turn black 4 my face. Odaro!
just go take petro wash ur face den go dry am for wia fire dey, bfor u know it, d sleep don diappear nd u go see clearly
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39pm On Feb 06, 2016
Alhassanu:
embarassedSo nobody here could wish me a safe trip...
Una try.
I arrived safely though.
baba no vex o, me just one wish u ni o, i no know say u don reach, hw was ur jorney, hope d vehicle no chop fuel
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:34pm On Feb 06, 2016
spixytinxy:
ahn ahn, wu tlk dat one, se dat person wan scata my home ni
scata ur home ke? Na gud tin to go help ur iya oko nw
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:31pm On Feb 06, 2016
SC31:
Chai na so I miss my flight we suppose bring me come by 9,anyway thank God say I don land and I no too miss much

Fraiser and rukkyola my marriage counselors how una dey....

Gbogbo golden city citizens how una dey too?


But some people no get manners for this life o
my babe ohh sorry my future babe oh sorry my gud frend hw ar u, u re welcom, hope u brought somtin for me? Dont mind dos pple wey no get manner o, even dat yr wey God dey giv isrealite manner for wilderness no b all of dem see am chop o **whispering** I don take style style tell her my mind b dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:25pm On Feb 06, 2016
Fraih:
Hey! been a while in here, hope ya good?

***
Fraiser mi, I see you, you're the only one who asked of me smiley I love this my twinnie cry kiss kiss
my twin sis u re welcom, hw was ur jorney to d village? hope say u giv baba nd mama d two bag of rice nd one keg of vegetable oil. I don miss u tire, if i don ask of u, who will
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:19pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
no b only u o.netwrk just dey misbehave 4 me ni fa.oya make we roll.make una allow me concentrate 4 hea.
dont mind d network devil is a lier bur wait o u tell me yesterday say u go com spend dis weekend for my house because sent4rina don go sambisa on official matter bur i no see u. because of u i no go work yesterday i take d whole day gim, i don even collect one carton of paraga from my costomer on credit, to make matter worst i don drink five botus for d paraga now i no fit wear short knicker or trouser again na agbada i dey wear up nd down, y u Bleep me up lyk dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:10pm On Feb 06, 2016
sirguy542:
Thank jah. God has started answering my prayers small small
ohh so u dey among dem, owkeee no wahala, e b lyk say I go take all d tax una don pay for dis city go hire prayer worrior now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:06pm On Feb 06, 2016
justified10:
u for get down to check.. maybe amodu still dey d room...sowi, cafe..dey wait for u now.
dat amodu nd all dose hin setup tactics sef nawa o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:00pm On Feb 06, 2016
justified10:
wetin pressy dey talk again... catch babe bawo?


me no lyk babes o..I dey go church go listen to d word of God ni.

tho my pastor na woman, I still no dey notice d presence of any female for church..

everybody b lyk man for ma eye
oh so u no lyk woman, na man u lyk, i seeeee, no tell me say na wetin i dey tink na hin u b o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
make i no lie u o.I love u but d problem b say i neva sabi as we go take do am wey my sent4rina no go knw.Dat man just dey ignore my feelings anyhw dis days ni fa
hmm dont worry about sent4rina, as u don get better feelings for me we go go meet dat juju man, e go help us put better work for hin hand wey hin go dey do, he no go get tym com dis better city again, we go dey enjoy our better relationship jeje, as d citizens of dis city don dey plan better wedding for us, u go get better belle wey u go take giv me better pikin, bfor u know it we go get better future togeda
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:50pm On Feb 06, 2016
justified10:
did u just say rainbow?

no b 7 colors b dat?
u don graduate u neva sabi buk, na 7 colour rainbow get? Abi na 1 colours
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:44pm On Feb 06, 2016
spixytinxy:
Fraiser me tanda here gidigba
enh correct i no know say u go fit come, i been hear say u go help ur mother inlaw peel cassava for farm
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:38pm On Feb 06, 2016
Dis program dis nyt go get as e b o, e b lyk say our enemy for dis city don set me up wit network o, d tin no gree stay for one place
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29pm On Feb 06, 2016
justified10:
lolz


oya ow u wan take propose to rukky, dis one wey she dey vex..make she no tell u "NO" Out of vexation.
me i go propose she go say no? She no fit, me wey b say i don chop sugar plenty my mouth don sweet die, d only tin wey dey make me fear now b say if i propose to her make oda girls wey i no propose to no com dey trip for me if den see better scope, i no won make guys for dis city go dey send hire killer to me o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:21pm On Feb 06, 2016
Abbeyunique2:
@fraiser, if nah teeth verification, dem rukkyola babalawo no go scan him teeth be that niyen.
btw, to think that man don kiss rukkyola b4. Awon team rainbow teeth
d only problem wit rukky b say dat tym wen she won marry me by force she don too chop all dose yeye colar wey d baba dey giver make she take follow me talk, now her teeth don turn cocacola nd i won her o bur she no go listen
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Feb 06, 2016
IghravweIG:
Fear fire!! The person dey smoke weed. Even if the person dey smoke weed, I don see e type tire.
now where is ur megaphone?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:02pm On Feb 06, 2016
IghravweIG:
I come tire sef o.
So person no fit type weti e feel like again.
No body be anybody papa for here o.
Who nor like the going ons for here.
Make dey person quit to the visit here.
Period!
i dont tell u say anytym u won make dis kyn announcement make u dey use megaphone so dat den go hear u welwel, u know ur voice no too loud
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:57pm On Feb 06, 2016
Gud eveni everyone @ home, gud eveni our viewerses, dis is ur much anticipat program dat u all hav been wanting to watch for a very longest tym, fraiser nd rukky live on tv (inside my mind**e b lyk say i go dey talk my pidgin wey I sabi o, make bullet no come plenty too much because no b all our viewers get bullet proof**) abeg make una no vex say we com late we no quick see plane wey go carry us for aiport because all d plane don get flat tire, na y we com kuku determine to use camel b dat, na d reason y we come late b dat.. Dis nyt una go see enof romance, enof politics because na dis nyt gangan i won propose giv rukky, i know say she don marry o to one sent4rina lyk dat bur na contract marriage, she go b wife for 50yrs after her age don reach 70yrs i go give sent4rina back make hin dey marry hin wife. Dis nyt, joke no go dey because we no b basket mouth bur una must laugh by force, na dis nyt b nysc teeth verification, we won know d teeth wey dem neva brush for six month, abeg o abeg o, any viewer wey won yab us on d program make hin no try call o, I sabi rukky dat gal no nice o, if u call from house nd u yab person for here, she go give u ur size, make una no talk sey i no tell una o.. Rukkyola, spinxytinxy, crobboy, justified10, LogoDwhiz, amodu, sent4rina, abbeyunique, kbs468, fraih, missoyin where una dey program don start o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18pm On Feb 06, 2016
justified10:
haha..egbami..

I have called d wrong person to sort issues..how can u b d chief host and still b d one to get advert payment..? u can't combine these two sensitive post..

in fact , I don't want u to stress ursef. let me assist u, I volunteer masef. thank u
lol... I no want make money spoil our partnership ni o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:17pm On Feb 06, 2016
SC31:
cheesy smiley cheesy rukkyola and fraiser you guys are just hilarious.....so now we GATS take permission from all thes NTSC addicts who probably enjoy our talk in the confines of their rooms before we post any thing Nawa ooo.....


But come ooo how come I still dey see lagos marathon and Leicester for here shey dem son turn to nysc related news??
na d new law b dat o, but tank God he gave us d grace to adapt
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:04pm On Feb 06, 2016
Good eveni everyone pls permit me to ask my first nysc related question in dis city because I know by 9pm uploading of nysc related question nd answer go close nd non nysc related romance nd political matter will take over. My question is dat is it possible to register nd print my green card which contain my callup no without payment of 3k because i dont hav catch due to d fact dat my atm card is not dispensing cash again, i wish to register nd pay d money in camp after i don collect my first allawee. Pls oo hw possible is dis?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:51pm On Feb 06, 2016
spixytinxy:
chai, me no understand ooo, which kind season film b dat one wey b say na paraga dem tk dey watch am
so dat my eyes go fit clear welwel na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:43pm On Feb 06, 2016
titobiloluwa01:
You are the police here right? I've bn watching you all for some time here. Pressy or whatever you are called. Pls let's respect ourselves. Thank you. *drops mic*
nawa o, e b lyk say God dey do partial o, he no just bless some pple with good manners dis city self don become home of dogs nd goats
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:47pm On Feb 06, 2016
justified10:
amodu , u too lyk money o...I am in charge of ticket fee, advert placement and oda money related issue..

handle d technical aspect of d program abeg.

fraiser, com explain to dis guy now o.
lol.. Ok make we sort am once nd for all, Amodu is the program director, Justified10 co-host, LogoDwhiz program director, anybody who is interested in sponsorship nd advert placement should contact any of dis persons bur payment should be made strictly into my account for security purpose
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:37pm On Feb 06, 2016
CROBBOY:
Taking 16 copies of passport for NYSC now.
Am I permitted to allow the photographer to make me photogenic (FINE BOY NO PIMPLE grin)huh

cc:
Everyone in the house
shey no b for inside studio u won take d passport sha? If na inside studio remember to use your sun shade because dis son too much

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 160 161 162 163 164 165 166 167 168 (of 179 pages)