NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:47pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola: C feelings abeg! SC31 c as i just dey hep u feel ur husband CROBBOY.Fraih u ar nt doin bad o.oga johndanny i help u add anoda 100 likes.Bobolil i dey feel u 2 o.whc 1 u dey na? Aunty Joan jane... I don 4get d rest.Abeg no vex o.I understand u pass anybdy.So i suggest d love,love,love,play,play,play shud b restricted 2 only 4 hrs per day and at nyt.My sent4rina hw u dey.Pressy i c u o.Kbs468,fraiser,justified and co wey cause am don run.Amodu sowie hapi birthday.Evrybdy make una continue i stil dey ghost mode I no run oo, I still dey kampe, i no quick see plane carry me com city ni o as d weda condition no gud |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:42pm On Feb 05, 2016 |
Abbeyunique2: beckytee ashake orekelewa, ife re npa mi bi oti, o wumi ki o je aya ati iya awon omo mi nitori ife ti ni si e ko ni afiwe rara. se otigbo, o de ti gba fun ife mi. good morning deary beckytee tell her ur mind, let her know how much u love her, if anybody dey vex, transformer plenty for dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:39pm On Feb 05, 2016 |
boboLIL: lols,, I'm calm already... Thank u lols... Hw far u? Don't mind dah fuckboy sha guy hw far, wetin b ur problem sef, u re found of using abusive words, nawa for u o. Datz why dey keep banning u all d time |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:33pm On Feb 05, 2016 |
I Am using dis opportunity to send my best wishes to d distinguished senator amodu, I wish u many more resounding success, longlife nd prosperity. Sorry its coming late, its better late dan never. Meanwhile its ur birthday dat saved me today otherwise i would hav been unavoidably absent in d senate for d ministerial screening |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:20pm On Feb 05, 2016 |
boboLIL: stop making seems I'm commending anybody... Pls can u define a TEAM OR GROUP or ORGANISATION etc for me? In all ur definitiom whatsoever,, u will see the aim and objective is collective,, one goal,, one target... This is a team...solely built on the foundation of nysc and its ingredients... Eg, barca is a football team with sole aim of winning tropies wich they achieve almost every season.so how can they win tropthy if they av different aims? I can lead people with different aims....that's y office romance is not allowed in companies.. If u r caught,, u r fired.. Its not reason u were employed... boboLIL: stop making seems I'm commending anybody... Pls can u define a TEAM OR GROUP or ORGANISATION etc for me? In all ur definitiom whatsoever,, u will see the aim and objective is collective,, one goal,, one target... This is a team...solely built on the foundation of nysc and its ingredients... Eg, barca is a football team with sole aim of winning tropies wich they achieve almost every season.so how can they win tropthy if they av different aims? I can lead people with different aims....that's y office romance is not allowed in companies.. If u r caught,, u r fired.. Its not reason u were employed... this is not a company broda... Abah take it easy na, abi na only u waka come, moreover all work without play makes jack a dull boy... D truth is we can not b serious all d tym, no b ova seriousness dey bring money na to get wisdom on how to make it |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:17pm On Feb 05, 2016 |
boboLIL: stop making seems I'm commending anybody... Pls can u define a TEAM OR GROUP or ORGANISATION etc for me? In all ur definitiom whatsoever,, u will see the aim and objective is collective,, one goal,, one target... This is a team...solely built on the foundation of nysc and its ingredients... Eg, barca is a football team with sole aim of winning tropies wich they achieve almost every season.so how can they win tropthy if they av different aims? I can lead people with different aims....that's y office romance is not allowed in companies.. If u r caught,, u r fired.. Its not reason u were employed... this is not a company broda... Abah take it easy na, abi na only u waka come, moreover all work without play makes jack a dull boy... D truth is we can not b serious all d tym, no b ova seriousness dey bring money na to get wisdom on how to make it |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:12pm On Feb 05, 2016 |
CROBBOY: I can bet from experience that people like you who tend to portray themselves as the serious minded people - concentrating on only money and business ideas - will not even recognise a TREE THAT PRODUCES MONEY when you see one! ouch!! Wot a bullet |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:27pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: hehe..wen i talk da one.abi u don 4get d day wey u com our house com beg for amala wey u com dey lick d plate join? Abeg wea justified go? oh see u, d finger wey i dey lick dat day na format o, me no won my friend feel embarrased wit the reality say hin wife no sabi cook ni o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:24pm On Feb 04, 2016 |
SC31: Ahan Fraiser even you?, you Dont have to remind me of my predicament na no b lyk dat o, I just dey take style advise u ni oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:17pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: thank u jare switheart.we dat we hav plenty big big television in our house no tell me say na dos apoti fedeco wey una pack put for house u dey call television o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:11pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: na tru u talk fa.The guy just dey disappear anyhw.Pls tel me d trut i knw u ar his best friend so u shud knw,my sent4rina get wife 4 outside dis city? e never get anyone o bur e b lyk say i dey suspect his secratary for office sha... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:08pm On Feb 04, 2016 |
Sent4rina: Lol.. Naughty friend. I pity ur flirting life around my rukkyola o, cos i no dey joke wit my property(esp my woman).. chai dont tell me u dont trust ur most faithful friend anymore...sad |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:06pm On Feb 04, 2016 |
SC31: Good night everybody lemme go and wallow in my loneliness since my bae(crobboy) has decide not to come home for the past 2 days because of his political ambitions .....
Rukkyola shebi you no wan show me how to get liver take borrow boo,no wahala one day you go talk say make i help you do something and na me go dey laugh last dont mind crobboy, hin no b man enough dat is why hin no fit balance politics wit home affairs. We shall see some ministerial nominee dat still dey do well for house **inside my mind** dont let me mention my name so dat e no go b lyk say i dey praise my self |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:59pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: I see! It is really d best indeed.ur shammak wey we no c im brklight 4 hea.He just abandone u kip 4 ur twin fraiser make una de take care ov una sef. hmmm mind ursef o, abi wetin concern u wit our family matter? Fraih na my twin sis nd Shammak na my inlaw, no body can com btw us, abi i no fit take care of my sis again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43pm On Feb 04, 2016 |
justified10: na me na me..
I must snatch u or fraih or d two both of u togeda..
ayam tired of "single-hood" spinxytinxy dey dia o, SC31 dey dia o, u no see dem snatch, dos ones wey b say dia husband dey always busy wit political affairs, den no too dey com house, na dem u suppose snatch jeje dey enjoy ur life, na d ones wey go carry u go kirikiri u won com snatch |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:34pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: abeg wetin i wan jealous wen i get my own love? ehya sorri o, dat ur love wey b say na workaholic, e no just get tym for house |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: i laff! Feel fri 2 send ur empty tape 2 him na. Whispering *even if my sent4rina catch me wen i de kiss u sef e no go vex.He trusts me* abah why hin go vex? E no fit nw, shey e possible make u see person wey dey help u do d work u no get time do make u dey vex ni, ko jor nw |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Feb 04, 2016 |
justified10: if u lyk send ha to Afghanistan,
if I no snatch fraih, I go snatch rukkyola.
lobatan. bros beware of danger o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:20pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: i don't care.all i knw b say i love him and daz all how u go care wen d tin still dey work, na wen d tin stop workin u go com dey care |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: i wil advice u 2 quickly take ur nose 2 d nearest herbalist.Ur nose don spoil.I dey chop rice 4 hea.na anoda smel e dey cari giv oh sorry I don forget say u tell me say u no sabi cook soup sef, na only rice nd indomie u sabi cook, chai i pity my friend o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:05pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: na wen al doz ones shele? how u go take no wen sent4rina your husband no get money buy television for house wey una go dey take watch news, dont worrie sha as per say u b my padi i go buy one current affairs for u wey u go dey read |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:01pm On Feb 04, 2016 |
BlizzydoDo: @Rukkyola yuu no try 4 mi oo..no b even young man haba! wetin I do yuu ?? no mind her jor she dey jealous |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59pm On Feb 04, 2016 |
justified10: bros. 1000kegs of palmwine ke....haha.. kilode. na only kegites wan com ur wedding? see u, u no sabi d kyn city wey u dey, citizens of dis city can like palmwine enh especially dos high rankin officials, dem fit drink palmwine for on top high tension wire |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:56pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: ogogoro dey really turn ur head upside down.Hu tel u say i knw trust my lov? Hu u 4 don dey meet 4 hotel? Bera no alow my sent4rina hear.Sidown dea luk until ur wife cari anoda person bele com giv u. you enh I know say u go deny, tank God say i record am wen u put juju powder for face com meet me for house, shey u no go beg me now bfor i vex send d tape to sent4rina |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:51pm On Feb 04, 2016 |
justified10: dat guy no like me at all...
but I don conclude, na to snatch person wife sure pass..and I don locate who i go snatch.. no b say I no lyk u o, go nd make inquiries in d presidency urself, na d president appoint your wife as d golden city ambassador to syria o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:47pm On Feb 04, 2016 |
BlizzydoDo: tank yuu 4 d support Fraih I said it! I know my babe will soon b back, no village headmaster fit collect my dearest for my hand, My soulmate u re welcom hw was ur journey? I know u must hav been very exausted due to d long journey, u need to come nd rest now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:36pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: No o.I can't fit chuk my mout insyd person mata.My love say make i no de do amebo.Shebi u say u get chiefolalade? Simple tin,just go colet juju powder 4rm him make u de use am rob face wen u wan go c her.she go just dey folo u 4 bak lyk d wey newly hatched chick dey folo dea moda.Buh wea b d chiefololade addres sef? e b lyk say person don dey hint u d strategy wey sent4rina use for u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:30pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: i reject it! Na ur child go cari olodo brain in irumole's name. no be cause o na scientific fact |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:23pm On Feb 04, 2016 |
Fraih: Twinnie, I chose not to believe what Rukky said o. I actually saw BlizzydoDo's brakelight earlier today. She looks fine and not heavy like Rukky rumored. dont mind her jor, i no why she dey talk all dose tinx, because d powder wey she go collect from babalawo yesterday no catch me, she no know say ajesara dey my body nd more ova i no fit betray my friend sent4rina |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: Table manner! Do not talk while eating.Make i chop finish ist.I wil b bak oh na u dey eat...no wonder i dey smell egunsi soup since |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: lol! Ask fraiser na 4 im mouth i hear am the president don appoint his wife as the golden city ambassador to syria |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:45pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: ur wife no go ever com bak 4rm village o so beta no waist ur tym.Person wey i hear sey she don go cari bele 4 one old man ohh see u... I no say u no go trust my babe because u know even trust ursef...ur husband travel for one day u don dey find husband wey u go borrow, if no b say i b gud friend sef we for don dey meet for d back of d king palace i for don fall for all dose advances wey u dey give me |