Fraiser's Posts
Nairaland Forum › Fraiser's Profile › Fraiser's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 179 pages)
Alhassanu:lol... Na true o... I just dey lyk dele giwa ni o, hope drink don reach ur syd sha? |
Sent4rina:*drag him outside nd whisper to his ears* my friend wia u dey since na, party don start since u just dey com.. Den alaafa don dey angry o because den don dey wait u for d names since infact d oda two co-fadas stainlink nd eddykisses1 don contribute dia name o, oya sha shapally go write ur own com... |
Oya every body calm down,,, dj je ko wa le... My own personal sugar mummy potatoe madam spixytinxy iyalaje ti wole wa... Eyin eruku e kuro lona, make she dey enter lyk dat... Where dem my sure bois jubrealguy, abbeyunique2, ABB1, adusco I dey see u, sirguy542, aghans, Smartins1, wittyemi wia u dey, terrymason I dey see u oya make una com dis syd party won dey hot now, iyalaje don pack botus enter for bois, gbogbo aye fe ma sele... Rukkyola wetin happen na, na rice nd beef u talk sey u go cuk for dis party na... Na beans I dey see wey dem dey serve lyk dis... DJ je ko wale si... Abeg wey d pikin fada make hin go bring name com give dem alaafa na... Sent4rina, stainlink, eddikisses1 oya make una come contribute una name o... Den alaafa don dey dey para o.... Omo mehn see d way everybody just dey flex dey enjoy, make una dey enjoy dey go, d namin na community effort of three fadas so enof beans full ground everywhere... Oya next tin on d program now na to com annoint d triplet head wit paraga nd regal drygin.... After dat we go announce dia name... Dj o ya gbe soke... Give me shoki by lil kesh... Awon omo ibeta yi gbodo ja... |
ABB1:yea padimi mo ti n te soju e lowo lowo, to ba te eti sele wa gbo bo se n dun... Oya je ko ma lo be... |
Yea yea entry into d party in my blue babaringa nd my bata sanda... I can see everywhere bubblin already... Guest re well seated in various attire, wao I can see all men came wit dia handbag... Dj doin wonderful job dia... Dj qutyjoice I dey feel u... D kyn music wey dj dey play I doubt if na namin we dey... Waa fe ku laleyi by reminsce ni mo n gbo yi menh... MC iambibi I see u babe... Nice intro dia... Now I can see d better up dia in dia basket doin fyn bur wait o den no dey shake body since o, hope no b tedder bear rukkyola nd her husband package for dia sha... Dj quty oya bring it down... Den d alaafa don dey enter den no dey dis kyn music wey u dey play... Special recognition goes to d pressy nd d first lady... Oya make una com to d hightable, our able minister Kbs468 u r welcom.. Crobboy nd his wife I see u... Wait o why all d women for here com bring nylon bag na, I never sabi una vision o... Yea my nigga jubrealguy nd abbeyunique2 wetin dey happen, na 10th coke wey una go dey drink b dis.. Abeg make una allow oda guest see coke drink o... My beautyful darlin blizzydoDo nd my angel marvluv i luv d way u are both chattin nd laffin wit each oda... DJ cute oya loud it, continue d reminisce... *Alabirin emi ati re soro ife ode n se fala folo... wafe ku laleyi, ma te soju e lalleyi....* |
Abbeyunique2:I dey tell u... As for rukky namin no worry we go enter dia... Na me nd iambibi b d mc |
Abbeyunique2:I cant really give a definite anwser but I doubt it... D cul sent to sku shu b general |
jubrealguy:lol... Na dia sure pass oooo |
fairlyusedpant:bauchi ke? My teacher no dey mention bauchi o wen hin teach me state nd capital for sku, na why I no remember pick am b dat... |
BlizzydoDo:na my orente b dat... If I stop to dey love u en make nysc postpone camp till june... |
Oyehomie:lol... Inlaw inlaw u dey take style style call ur inlaw olotin b dat o, o ti gbagbe wipe oro lanan... Ok no wahala... Inlaw money don enter today o... See my pocket don fat die... Infact block me for town dis eveni... Mo fe saye fun e |
DTOBS:baba I don go close border already |
eaglevision:eagle padimi ki lo n worsorpin, hw ur dey na... Me just comot traffic enter d city since ni o |
Alhassanu:Alhassanu I greet u boss, longest tym where hav u been na... Hope u dey make sense sha |
BlizzydoDo:enh enh u understand abi bur me I never understand o... Oya com expain to me |
Kbs468:hmmmm I never understand una at all at all o... |
Abbeyunique2:lol... E go block o... I go giv person wahala o... |
Beckytee:sweet@ I get new one wey I never use o... Chasko tinx... Com collect am for my house for eveni... |
Oyehomie:lol... U sabi ur inlaw na, I no get tym... If my eyes no dirty I no go fit discharge dis my new assignment wella... Oju lasan o se o |
Abbeyunique2:lol... Padimi oju lasan o se sewere o (ordinary eyes no fit do madman)... I need to dey ok on som botus bfor I go fit face dos foreigners o... Som of dem face no dey smile |
jubrealguy:lol...I never start to dey prepare o, bur wait o na guy I b na I no need plenty preparation, omo na dat nylon bag fit do am o because i no ready to dey carry load as I dey... Make bois get coins for hand b d koko |
chisophia:babe am fyn o... Av really missed u so much o... Hope dis holdup no too much wen u dey enter city sha? |
FolabiBret:folabi baba ki lo n sele, ur head dey dia my G, abeg no tell anybody o... U talk sey u jand, hope u brought goodies for ur padi from sudan sha? |
walexitouk:walex I see u my man, I wish u a blissful week full of gudnews bro... |
Abbeyunique2:I tire for DTOBS o, as I see d darlin my heart cut small o... Na hin won make me pull hin leg small make I know wetin hin dey up to.. |
spixytinxy:abah u don forget sey u talk sey make I no dey drink if we won go block for where we dey block ni, because u no lyk d odour of sepe wen we dey play... So everytin wey dey happen dey clear to me welwel... |
DTOBS:DTOBS ur matter tire me o, no b u first call me darlin, I just won know wetin u dey up to ni o... Vasline? Yea I dey use am welwel o for my hair, abi e get oda tin wey u dey use am for ni, come share ur experience wit us o |
Waooo... Finally I got my way out of dis traffic gridlock, even d siren of my convoy dey blow anyhow sef, menh see pple no just care..den dis foreigners no sabi for dis city sha, na why den no clear road b dat, no b dia fault, nd I don already tell my goons make den no de use koboko on citizens again... Make I shappaly go my office for immigration dpmt to know how much don enter... Hennesy don suffer dis nyt... Ok make I start to dey chek d mentions wey boku for dis files onto my table... D next tin now make I assign 5 policemen for my wife make dem dey help me guard am... Kiddnappers plenty among dis our forigners... |
iambibi:me I don already dream sey na enugu den give me o, oya com tap from d annointin... |
BlizzydoDo:babe tanks for gettin my back o... No mind dem, just let make I comot dis traffic wey I dey... Den go see dem sefs.... U re d best my sweet potato |
DTOBS:abbeyunique2 u talk sey I blong to all women nd blong to no man, com nd see dis o... DTOBS sweetie am doin fyn o, d nyt was just two beautiful because d tot of somone special feel my dream... Gudmorni... Hw ur nyt? |
chisophia:you are welcom dear... Yes o u hav missed plenty o... Gudmorni babe, hw was ur nyt? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 179 pages)

I never use my money go comedy show na to carry am come your *blaming* ceremony. I go prefer to go use am play bet9ja sef, "aja tiri to gbera".