₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,254 members, 8,420,998 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 04:22 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:21pm On Apr 17, 2016
LogoDWhiz:
Fraiser baba.

I hail o
pressy I dey hail pass for here o, d way pressy dey hail me lyk dis, shey no b sey hin won tell DSS make den go investigate my relationship wit merikims sha... I don dey fear o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:17pm On Apr 17, 2016
DTOBS:
"Sweetie, I want you to know that I love you baby
I need you to know that I love...
You re all that I want,all that I need!"

I know a lot has gone by but we can still work things out...
Remember you always tell me that no one has loved you the I've been doing and you've not loved anyone else the way you've loved me...

Hater will come, but we wont keep mum!
Let's go back to the way we use to do.
DTOBS why u dey fall my hand lyk dis, abeg free dis babe na, d more u dey beg, d more she go dey feel hersef, na so women scarce for dis city reach
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:57pm On Apr 17, 2016
sheylarhh:
Breaking news...I have been told from a reliable source DAT some pcm state of deployment has bin changed from d previous "unofficial call letter"
baba no b lie o, I believe you.... I dream today sey dem post me go Enugu... I no dey doubt dat kyn dream... E b lyk sey my KD don change o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:52pm On Apr 17, 2016
adusco:
HAPPY SUNDAY!!!
Adusco my man wetin dey sorpin na? Hw package dey go...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:52pm On Apr 17, 2016
adusco:
HAPPY SUNDAY!!!
Adusco my man wetin dey sorpin na? Hw package dey go...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:47pm On Apr 17, 2016
wittyemi:
Oga Fraiser I dey see your wicked legs wey you go dey wear go teach during service oo,i trip for your interior deco format ooo, abeg na your apartment I go like stay ooo during service (@ Dp). Good afternoon all.......
lol... Witty baba ur boy just dey loyal to ur mentorship ni o... If I carry dos legs nd interrior go service, na both teacher nd students go dey get belle o, I dey tell u... Me sef dey fall for ur package lyk folake
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:42pm On Apr 17, 2016
merikims:
uwc dear.
the pleasure is all mine hourney...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:40pm On Apr 17, 2016
wittyemi:
Fraiser baba!!!!
witty baba eja nla, anoda wittyman no dey exist... I dey feel you lyk nysc form my man... Happy sunday
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:35pm On Apr 17, 2016
Abbeyunique2:
Simple he belongs to every woman and belongs to no man
lol... D guy no b here o, bur wait o, u want make I belong to man bfor? U no dey try o... Hw ur day dey go na? Merikims na my luv any day any tym.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:20pm On Apr 17, 2016
Oyehomie:
D person said i can equally use ma call up letter instead of dat till i'm issued d discharge cert
am not sure about dat, it myt b true though
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:18pm On Apr 17, 2016
sirguy542:
He is my newest padi...so treat him with respect..
sirguy wetin u drink? U sure sey u dey ok? Make I dey respect ur guy wey no know wetin dem dey call respect? E b lyk sey dis ur new luv don dey block ur eyes
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:16pm On Apr 17, 2016
sirguy542:
He is my newest padi...so treat him with respect..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:12pm On Apr 17, 2016
Walexz02:
Have been seeing may new faces in this city lately... You guys are all welcomed.
Dtobs logodwhiz fraiser kbs468 et al, I think we need to make arrangements for generating kudi in this city via tax may be... At least we can use it to start paying our executives cheesy
.....@hardie14 I was about to ask when you'll return from your sabbatical. Welcome cool
walex ki lo n sele? Hope ur syd dey make sense? Dis issue of tax wey u raise na confirm o, I go relate wit pressy make den discuss am for NEC meeting, d only tin b say no b executive salary den go dey take am pay o... Den go deposit som wit spixytinxy wey guy go dey take flex
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:08pm On Apr 17, 2016
Qutyjoice:
Brother Fraiser I greet you o,
my beautiful aburo, awayu re? Your broda don miss u o, wen u go com visit? Happy sunday dear
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:06pm On Apr 17, 2016
Abbeyunique2:
#2179 dedicated to my one and only love beckytee iyawo Abbeylee

I now understand you. you are like Harbard for vikings tv series.
lol...nd I never watch dat tv series o, I no b movie loving person lyk dat, you fit summarise d guy character to me?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:04pm On Apr 17, 2016
merikims:
ok tanx.its noted n u are forgiven.
you are welcom babe, tanks for forgiven your love too, happy sunday
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:03am On Apr 17, 2016
terrymason:
terry full ground here! whats good?
baba I just dey jare, e don tey wey I syt u for here ni jor, hw ur syd?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:59am On Apr 17, 2016
terrymason:
terry full ground here! whats good?
baba I dey o, e don tey wey I syt u for here ni jor? Hw ur syd?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:56am On Apr 17, 2016
sirguy542:
my man I don't like this again... just settle with him pls ..
hw far u wen u turn peace maker na? I tire for ur matter o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:50am On Apr 17, 2016
sirguy542:
Pa Frasier oya carry your twin go sleep una don try...
we don go sleep already, na y I no see dis yesterday b dat...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:47am On Apr 17, 2016
Darey00:
shut up
who is dis guy?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:44am On Apr 17, 2016
Darey00:
nawa to you and all others who quoted me. You people suprise me at times... always jumping on the defensive. Is kbs468 jobless? or logodwhiz? i'm not saying that writing in abbreviations is at all bad,just an observation. Jesus Christ
just tank your God sey u dodge your statement lyk dat...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:52pm On Apr 16, 2016
Pls wot is d meaning of dis tin you people are doing here, I have been skipping tru several pages looking for d date for d printing of call up letter, its irrelevant lovey doven nd discussion am seeing everywhere... Pls if u people doest have work, you people can go to sleep... Nonsense... *for where? Una no fit catch me I don run go sleep* see ya all tomoro... Gudnyt
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:41pm On Apr 16, 2016
Oyehomie:
Is dat it? So...one can actually do dat if nt for d busy schedules right?
no no not possible, so far its nigerian university dey will ask for ur nysc discharge certificate
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Apr 16, 2016
merikims:
hy evevryone .
fraiser no b so ooo.u no dey ask of ur love again.
fraih I heat say ur hubby shammak don't show,enjoy ur self with him.
iambibi how u dey.
rukkyola na u wan collect my huby position as pressy abi? e go help u.
eaglevision how ur Mata b?
shammak welcome back bro.
dtobs Welldone oooo.u no even dey add me for ur count down.
my darling hubby n sweetim Logodwhiz.u don't check on ur wife when u come online abi ur love for me don' expire?
babe dont mind me jor, you know my heart always crave for ur welbeing na, make your husband no dey tink anoda tin if I too dey ask of u ni o... You know I care about u so much...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:30pm On Apr 16, 2016
where is Eaglevision
where is Terrymason
where is wittyemi
ABB1 how u dey? Hw dem my yarinya for KD.
Okitaiji hw far u, hope u don dey make arrangement for my kpekus.
Spixytinxy where u dey, I need some holywater in my system tonyt.
Chisophia, bolagabriella, misprudence, aleora, somebodysmrs, chymi where una dey? Am planing a joint welding ceremony for all of u...
Topealonso, folabibret, sunnepa17, brimmie I dey hail o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:11pm On Apr 16, 2016
Abbeyunique2:
the bolded makes me remember my early days as a FUNAABITE, My pidgin was very bad, so anytime i speak among guys,they'll be like "who be dis wey dey speak phonetic"
lol... Guys no just get d tym...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:47pm On Apr 16, 2016
Abbeyunique2:
Ibile ni awa, igboro ni mo dagba si, street cover mi, who English don epp gan?
street na my insurance, igboro demilade... D bitter truth now is dat pple dat are street credible are makin it dan dos dat are grammer credible... Igboro lo le se mehn. Ti o ba so oyinbo ju ni igboro awon temi a ni ko pack well...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:41pm On Apr 16, 2016
Crobboy I dey see u plenty lyk sidika... Ya welcom bro... Hw ur syd? Abeg come borrow me som grammer me sef won dey speak english make dem dis our foreigners no tink sey I b olodo... Baba ya welcom back once again.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:35pm On Apr 16, 2016
Abbeyunique2:
ore mi ti binu tan
padi mi... Awa eyan baba afusa leleyi... Ibile lobade...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:16pm On Apr 16, 2016
Brosjay3:
Good day everyone, i have been following this thread for a while now and it's been informative & entertaining. . . Keep it up guys.
your head dey dia broda... Na better pple with better brain nd better manners lyk dis we dey find for dis city not d ones wey go forget dia brains for house travel com GC com dey yab pple anyhow... You are too much bro...nice one
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m):
Darey00:
But seriously you guys need start learning to type legibly nah.. Everybody gbagauns now and then,no be our mama tongue. But the one thing i cant stand is the incessant use of shorthand typing. It gives off a lazy impression,whether you like it or not. Peace
so na by typing in full on nairaland u go take show sey u dey hardworkin, d fact sey u dey take ur tym to write in full sef show dat u re jobless... Na who go open d border wey me close sef?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 179 pages)