NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:58am On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Jubrealguy, wetin u mean sey u never wan talk about am? Hope sey u no wan dodge am. Anyway, OYO is ur case. Sha make sure u give iambibi ticket fee. She must attend o. Because na she & Fraiser go do MC 2moro nyt. rukky nawa for u o, so na dis nyt u won do namin nd u know inform me, if I no com city dis morni nko, naso oyo for b ur case na dem d alaafa for do mc for u... Sha gud morni... Bawo ni nyt e? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:54am On Apr 18, 2016 |
jubrealguy: Dedicating this to my padis of life FRAISER & ABBEYUNIQUE2 jubreal padimi, I dey see u lyk silifa, ur head dey dia... Gudmorni, hw ur nyt baba |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:51am On Apr 18, 2016 |
Abbeyunique2: Singing iceprince "that could be us"
merikims and logodwhiz
fraih and shammak
hardie14 and biotechshola
abbeyunique2 and beckytee.
fraiser and blizzy
iambibi and jubrealguy.
shey u dey feel the song? lol... Oya I dey feel am... Ori e wanbe padimi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:49am On Apr 18, 2016 |
adusco: Will start preparation this week by God's grace yea me too, I want to see d cul bfor buyin anytin... Gudmorni G |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:48am On Apr 18, 2016 |
Abbeyunique2: I see say our uncle don talk again. no qualms. we gather dey nah ni. fraiser wetin dey happen ka chi foo everyone abbey oloruko egbon mi, I gentle lyk hungry lion o, gud morni padi nla, hw ur nyt? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:46am On Apr 18, 2016 |
biotechshola: LogoDWhiz
kbs468
CROBBOY
fraiser
DTOBS
fireandice
Thank you all for your responses. honourable minister sir, you are most welcome... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:44am On Apr 18, 2016 |
merikims: Easy tiger....calm down. lol... Next tym u call me gentle lion datx my nikk, alryt dear i don calm down I no want make d presidency witchhunt me @ dis critical tym... Btw gudmorni... I believe ur nyt was beautiful as always |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:40am On Apr 18, 2016 |
SC31: kikikikikikiki see as marvluv just dey play with you and Fraiser head lol... Wait o, na who b dis? O sc31 na u... Dont worry marvluv will soon com nd clear ur doubt o... No vex sey I no gree luk ur syd dat tym wen u been dey give me face, i no won dey do married woman again o... Meanwhile its been awhile, hope u have been gud? Gud morni dear, hw ur nyt? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:35am On Apr 18, 2016 |
sirguy542: Papa abeg e don do...sorry for what I said let's just forget about everything that happened yesterday & move on.. alryt son notin do you, ur head dey dia, en en wetin dey happen btw u nd cynnny, I hear sey una no won do weddin now, dont tell me sey na true o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:13pm On Apr 17, 2016 |
Armynu my very personal I mean personal person, na u b dis, e don tey o, hw ur syd na? I don miss u plenty... You re welcom G |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:03pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz: How many girls u wan luv finish?
Blizzydodo dey dia. Same with Marvluv
Abeg, comot eye ehn. Tnx  lol... U don forget sey na me b d costodian of luv... Freely I was given... Freely I shud give na... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:01pm On Apr 17, 2016 |
Qutyjoice: Not like that o Surest broda, abeg no vex(3gbosa for you)...You know my duty is to take care of my Husband....I no fit sleep but no be bad thing sleeping in your house(Yu should know). enh so wen d family giv ur hand in marriage to ur husband, we don sell u giv am abi? Ok o no wahala... Na ur matter go b d number one agenda of d next family meetin.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:57pm On Apr 17, 2016 |
Kbs468: lol. No ooo na. Abi you don turn bachelor again ni? A whole federal Minister fa haba mana lol... Notin bad if minister get mistress o, dat one no affect d one wey dey house... Infact na all dos pple wit big big office dey enjoy life pass o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53pm On Apr 17, 2016 |
sirguy542: Papa the guy don loyal...him na street boy just like me.. bur u sef no try, hw u go talk sey make I respect am wen d guy no show respect, u don forget sey respect is reciprocal? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:49pm On Apr 17, 2016 |
adusco: fraiser boss!!! I dey Oiit and you? baba mi I dey make sense o... Hope u don dey prepare sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Apr 17, 2016 |
biotechshola: Please kindly attend to the following questions;
1. Are we going to be given another form in camp to fill in our data?
2. If the answer to the above is 'YES', does it capture all the information as the green card?
3. Which of the two forms will NYSC consider when posting and issuing certificate?
4. Can one proceed to the next stage of registration without successful/proper thumbprint.?
5. What are the possible challenges one may encounter during camp registration?
Cc
LogoDWhiz
kbs468
DTOBS
CROBBOY
fraih
fraiser
hardie14
et al. hnourable minister sir, no doubt your question must have been well attended to by the gurus in the house by now... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:05pm On Apr 17, 2016 |
eaglevision: omo i don port go diamond city,coming back to ma city laer tonight,y'all have a splendid evening. fraiser wake up from that ur dream jare *pours water on his face* bai bai. lol... We go soon know who d dreamer is... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:01pm On Apr 17, 2016 |
Kbs468: Ok na but on the condition that everyone would take 2 each while ur extra 8 shall acompany you home and then madam can take proper care of you rather than outsiders
lolz. Abi how you see am? Remeber its all about the integrity of Golden City first b4 other things since if that is adequately taken care of, then yourself too would be protected likewise rather than the complications that might arise with other options lol... If I hear u well, u mean u go allow make madam spixytinxy take care of me properly nd specially? Wao... Dat will b my pleasure |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:58pm On Apr 17, 2016 |
LogoDWhiz: E be lyk say u don read minds. 
Just don't continue and you'll be say.
No dey flirt wit First Lady. Out of bounds hmmm pressy no forget sey she b my luv bfor she turn first lady o, abi u tink sey luv dey die easily lyk dat? Merikims shey u don see why I dey hide d feelings o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:52pm On Apr 17, 2016 |
Qutyjoice: Ahah, no be small thing...Like she's coming to sleep? lol... You are not serious... So u no fit sleep your broda house again abi... Abi na bad tin if ur broda tus.h house in anticipation of your arrival ni? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:52pm On Apr 17, 2016 |
eaglevision: na today i knw u? u b original olodo nw,na beg we beg ur hod that time nw make hin free u,even if na attendance certificate make u sha collect,hehehe. padi se na tru say magymagz enter city wen i no dae?? i don miss dat ma babe gan o,nd tanx for leaving my marvluv alone,wa gbayii padi mi lol... If den no free dat last year enh, d kyn gobe wey I for cause for dat sku, after den don hold my leg for extra two yrs, den won turn me to sku property...bur God pass dem sha... Na tru o, I saw ur wife, infact she dey luk for u everywia, I no even know sey u get fyn wife lyk dat for dis city wey u still dey follow me flex muscle for mavluv anyway we don perfect arrangement for our weddin sha, u go soon hear d gud news |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:43pm On Apr 17, 2016 |
2194... Dedicated to myself... Kbs468: Haaaaaaaa! Abeg no allow them senators hear you ooo because a Hon. Minister like you shouldn't be heard saying what i am hearing from you ooo.
If that actually happens, what would the public perception be? Remember that we are in the era of electronic gadgets oo and one's misbehaviour can quickly spread like wild fire ooo.
Don't you think so? lol... Na true u talk o, nd i no com reason am lyk dat... Ok make we do am lyk dis, I go dey entitle to 10 botus per day while oda citizens go dey entitle to 2 botus... U know my belle don already turn bewry. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:31pm On Apr 17, 2016 |
Qutyjoice: Egbon on Friday hun. i will be expectin u dear. *make I go sweep, arrange rum, lay d bed sheet welwel, my sister is comin to visit me* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:26pm On Apr 17, 2016 |
Kbs468: make sense ooo. But restrictions shall be made wrt the number of free bottles oo to avoid drinking to stupor oo because as mature Men, there should be a sense of responsibility you know.
By the way, I believe you know that I am only responding as Oko spixytinxy though in support of modesty in her Biz lol... Kbs u won dey try bring sharia law com GC b dat o... Na confirm men dey drink to stupor, even if dem drink fall for inside gutter, d next dey dem go stand up gallant again... Na normal tin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:21pm On Apr 17, 2016 |
eaglevision: Good afternoon ladies and gentlemen,happy belated sunday to you all. who misssed me? nobody miss me sha,i miss myself anywaiz.
Been arguin with some peeps on some ish nd wud need clarifications frm my gurus dem make i no dae form guru. 1. Is NYSC sending all CUL to our respective schools? 2. If answer to 1 is yes,does it mean that every pcm irrespective of one paying the 3k or not can still go to his/her sch to collect d CUL,or its either u pay 3k nd print cul online alone or u didnt pay 3k hence going to school for the cul. cc logodwhiz,kbs468,dtobs,crobboy,fraiser no fit sabi d answer, lmao.... Yon know d first tin wey com my mind wen i first read d question? ''how I go take sabi dis kyn tin?'' na hin first com my mind, eagle e b lyk sey u don dey read mind o... No worry me sef don start to dey read wide now may b I go sabi buk lyk dem my boss. Dis my dull brain don tire me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:13pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: Boss but you know say na from clap dance take dey start ooo,as u don call her your "best female pal in GC".. I rest my case sir  lol... If Iambibi my best friend should bcom my dear wife in d future... Only God nd fate know dat... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:04pm On Apr 17, 2016 |
DTOBS: Fraiser my brother! Is not like that ooo... Chommieblaq is the sweetest of all; No one is like her. And our pple say "where your passion is lies your heart". DTOBS I no talk sey d babe no sweet jor bur na d wey she dey form beyonce for u dey vex me... U na sure boi na, try focus d attention on babe wey deserve am my guy... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:53pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: Sekeseke ke!!! Hehehehe,no nau,i just wan protect the interest of my boss ni nau and i m trying to help her book the number one spot one the very very very long list should you both decide to break outta the 'Friend zone'.  lol... See bad man tin, kai u don add anoda very join d very very, you no nice o... Hmmmm break outta d friend zone... Iambibi com nd see dis |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:45pm On Apr 17, 2016 |
Oyehomie: Tnks bro..it is tru in some northern universities... Smbody confirmed it here in GC...nd me perfectly convinced it is tru notin do you bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:42pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: Bros calm down oo,me wey dey understudy you. Even traditional ruler go start territorial battle because of ur apartment.. So abeg no carry those stuffs go yet,stay low for a while sir. lol... U sef know sey ur guy no b prouding somebody na, no worry I go dey low key, make dem d wife of d king for d village no vex leave dia husband com my apartment. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:37pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: What is it nau,the brother has got good tidings for his female students n colleagues,or do you wish to be the first on his very very long list? because I no understand why you dey scream d star boy name.. lol... Witty u fit put sekeseke for person hand o, dis one wey u use very very long qualify d list... As for iambibi, na my best female padi for dis city b dat... We understand oursefs.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:27pm On Apr 17, 2016 |
iambibi:
Fraiser Iambibi am here, wotsorpin na... Awayu, hope ur day has been fyn... My sweet babe gal... |