₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,195 members, 8,420,755 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 10:43 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:19am On Apr 19, 2016
wittyemi:
Why Rukkyola no go forget to name d babies when she and her husband go dey quarrel 4 backstage say Rukkyola don dry him account,n na borrowed money sef,na y d guy rush comot for stage say him chinko phone ring. Oti clear.
lol... Enh enh o ti yemi, infact i hear sey na d triplet den take do collateral for bank wia den collect loan do d namin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:17am On Apr 19, 2016
Chommieblaq:
And what if she bleeping new huh?

So I go dey fend of admirer, u dey fin ppl wey new n Wey no new abi.

Iambibi come see as your Twinny wan take disgrace me ooo, he no fit defend mi since morning wey DTOBS dey bug me na to come see new pesin,now DTOBS go dey laff me ooo.

Oko mi, if u want I go dey new everyday ooo.
kai see jealous wife o, husband no fit greet person again, DTOBS na God save u o, na dis woman for poison u one day if no b sey u don run...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14am On Apr 19, 2016
wittyemi:
Baba I dey Regular stand dey feel ur Ajasa on stage jare,you are mouthed. That iambibi girl na just ur perfect stage partner,u teach her work wella..
baba u too gbaski... Iambibi na dope gal o, d babe too make sense... Infact we go carry dis collabo MC comot gc com naija so dat we go dey do am bigtym... Hw far ur nyt na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:08am On Apr 19, 2016
Abbeyunique2:
chai, Darksailor rum early in the morning
iwo gan gbose yen wo... Na wetin fit do am dis morni b dat o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07am On Apr 19, 2016
DTOBS:
Well fYI you've been the only one I've always shown much affection for this way. And what is wrong in helping out a lady stranded on the highway.

At this junction; I think I will take to the advice of my brother fraiser!

*so painful*
*see you again by Charles putt ft wiz khalifs playing underground*.


Fraiser: I think am done...
yea nice one bro, though its not easy bur u av to take d bull by d horn and act lyk a man... Its always kul wen luv nd attention is reciprocal... Fine babes full every wia for gc wey dey wait ur attention sef... Infact block me for town dis eveni... Mo fe shaye fun e
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:58am On Apr 19, 2016
TummisLove:
Gudmorning to u all
Tummis wotsup, I love dat your beautiful smile... Gudmorni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54am On Apr 19, 2016
IghravweIG:
My people, I greet all of una.
Frasier and Dtbos,, I troway salute.
my senator, I dey hail u plenty from dis side o... I don miss u plenty for here, hope u don arrive now...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:51am On Apr 19, 2016
deeDANIEL16:
Daniel
UNIBEN
French
2015
Enugu,Cross river,Benue and Kaduna
you are welcom bro... Feel free to enjoy ursef... Bonju la bonsoiur
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:47am On Apr 19, 2016
1mrblitz:
nawa ooo, which kind parry b dis way na police station i wake see ma self, haba....
you don forget wen u drink dey break botu yesterday after u don high why u no go meet ursef for police station
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:45am On Apr 19, 2016
Fraih:
Rukkyola!
O ku Inawo ana o.
No be small something o cheesy
But where did your sent4rina go??
I guess I missed the part where the babies' names was read out, please tell me.
IamBibi and Fraiser, Weldone too wink

Good Morning Everyone.

Abbeyunique2, I See You too cool
twinnie wotsup gud morni, hw ur nyt? Rukkyola do namin bur we no remember giv names to d triplet, pple just dey eat, drink, dance nd forget wetin dem com do gangan
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:39am On Apr 19, 2016
spixytinxy:
eh eh eh, how e tk concern u, se u no no d amount wey rukkyola collect for our hand ni, abeg na one month food I go carry,i wan rest for cooking
lol... Na true o, abeg shapally warm d fud make I com chop one strange hunger dey waya me for here...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:36am On Apr 19, 2016
Abbeyunique2:
Chai, see as hangover hook me for body, GC guys and correct ladies dey ball. turn down for what? we will keep turning up. make I wash my mouth this morning with this Andre.armynu and fraih i see una
Good morning GC
abbey hw far u... I been dey tink sey na only me d hangover hold o... Infact I just dey wake up now... Make I first find alabukun take den make I com top am wit dis darksailor wey dey my hand may d tin go comot my eyes... GC pple I greet una o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:02am On Apr 19, 2016
BlizzydoDo:
gud morning hon, I did enjoy it & yuu sef no de sleep?
lol... No b my fault o, na ur tot wake me up o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:01am On Apr 19, 2016
Rukkyola:
Thanks my noble MC. But pls no call area boys u hear. C u 2moro.
gudmorni iya ibeta... E ku inawo ana o, iru e ni a o maa bara wa se o... Oluwa a wo awon teddy sorry omo naa o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:59am On Apr 19, 2016
LogoDWhiz:
Well, this is where I call it a night.

I need to get some things done before I sleep.

Nice party guys.

Keep rocking. All night tinz.

Cc: rukkyola
Fraiser
Iambibi
Qutyjoice
Lollydope
Jubrealguy
Oyehomie
Kbs468
Crobboy
Sirguy542
Cynny


And d father who wasn't really aRound. Sent4rina
gudmorni bro, hope u really enjoy ur nyt?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:56am On Apr 19, 2016
ngoziigwe:
Good morning GC
gudmorni miss/mrs hw was ur nyt ma
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:55am On Apr 19, 2016
Chisus!!! BlizzydoDo u no sleep ni, wetin my wife dey find for GC by dis tym of d day... Gudmorni my darlin angel... Hope u really enjoyed our luv play in dream?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:52am On Apr 19, 2016
chymi:
Una no kuku send me sad
you no see where i ask of u, check ur mentions again, where av u been na, its been awhile chek ur mentions again...i don miss u plenty o, gud morni hw ur nyt?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:10am On Apr 19, 2016
O'boi d way dis party dey go e b lyk sey pple no won go house again o, make I go hire area bois make dem com scatter everywhere o.... Sleep don dey call me o.... Na tomoro b dat... We go com finish d remainin drink tomoro... Gudnyt all
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:06am On Apr 19, 2016
PEZMAN:
PEZMAN grabs mic...test the MIC..one two one two ....hope u all are with yur damsels o9ite..
Starts music: interlude from the instrumentalist..in beautiful nubia's voice:Baby jowo mofe mo awon obi re oooo..bridge moma bae lo oooo
rukkyola abeg wetin u take call dis musician, shey na doller abi na yuan... Ifowojona re o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:59pm On Apr 18, 2016
LogoDWhiz:
Fraiser! Fraiser!! Fraiser!!!



Well, First Lady is already exhausted. And she has gone home with the advance team.

I will join her soon.
lwkmd... Pressy no won do how e take happen o... E don send firstlady go house shap shap
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:48pm On Apr 18, 2016
Qutyjoice:
Pressy abeg no vex....Now playing Oya Dab by Olamide....Omo see Presido and wife shaking body....Buh dz your babe get am for back o(See my brooda looking at her)lol
omo menh... I no know sey u dey see me as I dey luk am o... E b lyk sey I go borrow pressy wife go house dis nyt oooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:45pm On Apr 18, 2016
Rukkyola:
Fraiser, PEZMAN sey he wan sing o. Help me give am microphone.
BTW,this one wey u don dey take style yab me since morning. Na doz ones demand 4 beans o. Rice & chicken plenty well well. Oya make una come serve una self
yea dj cutyjoice bring it down, I won give d mic to PEZMAN, hin won sing dia village anthem giv us... I hope sey d guest go fit dance am sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:43pm On Apr 18, 2016
iambibi:
Once again, No SNATCHERY (snatching of wives) and no OLOSHERY(bringing of oloshos)... Enjoy your meal!! Oya DJ Qutyjoice, jam us up with BOSS - by ice prince
mc bibi I dey feel u ur head dey dia for dat boss wey u mention.... Abeg dis is namin ceremony, olosho is not allowed, anybody wey bring olosho make dem go dey dispose dem for inside my car for ouside, na beg I dey beg o... Dj qutyjoice oya give me small doctor... Ewa woyinbo to se koste, to ba kure koni sun re...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:35pm On Apr 18, 2016
spixytinxy:
Haaa, u neva see chumtin, who dey serve d food na, e neva reach my side oooo
iyalaje wetin dey happen na, dis polybag wey dey ur hand too big o, abeg let oda pple see fud chop o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:33pm On Apr 18, 2016
sirguy542:
DJ Frasier abeg play you don make me fall in love by Dbanj....I no say no be that kind song u suppose play for this kind party but abeg try.. I want to dance with my beautiful cynnny.
lol... DJ qutyjoice oya com nd rescue my guy nd play fall in luv, hin won dance wit cynnny... MC iambibi shey d names don complete for ur hand
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:29pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
Oyehomie, u beta come sit down beside me, ur wifey na Dj, my own na MC.....Just come here make we dey console ourself
lmao.... U dis guys en? U na no go kill person
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:27pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
Gbogbo aye la maje laleyii
I dey tell u, aye foreign lawa je, ko ni sewu loro tawa
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:26pm On Apr 18, 2016
LogoDWhiz:
Rukky. Nice party.
DJ Fraiser. Nice work. Play me oya dab. By enimoney and olamide. And den add efejoku by Lil Kesh to it.
Iambibi. Wonderful work you are doing
DJ qutyjoice oya da pressy loun
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:19pm On Apr 18, 2016
sirguy542:
Pa Frasier & iambibi una too much...

Cynnny love oya let's go inside and show them how to do it..
sirguy u don com I don dey find u, oya carry ur bae go sitdan for dat syd, I don arrange person wey go serve una burukutu...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:19pm On Apr 18, 2016
sirguy542:
Pa Frasier & iambibi una too much...

Cynnny love oya let's go inside and show them how to do it..
sirguy u don com I don dey find u, oya carry ur bae go sitdan for dat syd, I don arrange person wey go serve una buruku...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:16pm On Apr 18, 2016
Qutyjoice:
Yo! Yo!! Yo!!! See people feeling Gbedu wey dey burst brain....Bro this your dressing make sense o
yea naso my cuty DJ nd aburo to talenu, na for oweri dem help me by dis my red cap o, I buy d babaringa for kano nd I buy dis bata sanda for ibadan, u no see as everytin just set,,, oya ori wa n be modeyi gbe soke... Give me Ibire by qdot

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 179 pages)