NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:14pm On Apr 09, 2016 |
Dreamcome2ru: Brother,no be say i hide ma affair nah,I just wan trend carefully ni o,jealousy everywhere nooni. I don buy land for GC sha. make I kuku run for your wife b dat o, make u no com send assassin to me, dis one wey u dey jealous |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:12pm On Apr 09, 2016 |
Dreamcome2ru: I wish o,but pressy,na condition of GC no give room for lovey-dovey o,as one man give one woman belle finish,d woman even born triplets self,d man come run comout leave d whole responsiblities to d woman,oga ju,i even hear oga fraiser gossiping say d triplets resemble different fathers,pressy d condition no dh friendly at all. SCANDAL!!!SCANDAL!!!SCANDAL!!! na only God go save me for dis city o, pple just dey implicte me for tinx wey I no know anytin about, hw me go dey gossip rukkyola matter dat small gal wey dem born for my eyes? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:04pm On Apr 09, 2016 |
ABB1: Eyan mi your head dey there.... they no fit wait to see you... them just dey ask (ina aboki fraiser) where aboki fraiser. lol... U too gbaski my guy, tell dem sey I dey com, very soon o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:01pm On Apr 09, 2016 |
Oyehomie: Abeg shey na tru? Camp na may? inlaw na for wia u hear da one again o? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:00pm On Apr 09, 2016 |
Rukkyola: C dis pressy oo. So u are even in support ov all this. Me wey dey think ov how 2 become born again for this thread as my sent4rina don run lemme.
Fraiser, Eaglevision, testimony89, cynnny, & co. I dey watch all ov una o. Oya make una pack una load Commot 4 dis city. No more play, play, play, love, love, love, romance, romance, romance for this city again o.
If I give una class work 4 dis city about NYSC related matter, I sure sey na zero all of una go get, especially u, Fraiser.
Make una go tear sheet of paper, I wan give una short test on NYSC related matter, make I c hu sabi book 4 here.
SERIOUSNESS MODE ACTIVATED!!! you abi, because of sey ur husband don go exile now, make we no play again, make we stop to dey luv abi, e no possible laye never, I don try for u na, pack com my house u no gree. Oya go bring ur class work so dat I go fit show u sey I b genius |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:51pm On Apr 09, 2016 |
LogoDWhiz: Bad boi..
Na evetytin under skirt u dey follow.  abah pressy wot I do na? Na just welcom party I dey do na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:48pm On Apr 09, 2016 |
jubrealguy: make cynnny hala u anytime she get problem, lmao.....wen u turn problem solver lol... Na d power of woman u dey see lyk dat o, wen u see woman u discover new talent, na why testimony89 won sundenly turn problem solver for cynnny b bat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:43pm On Apr 09, 2016 |
Dreamcome2ru: Wow,that's so sweet of you,that action won't go un-noticed,baby,my day has been hectic,seriously the harsh weather aint helping either,let's meet at our abode,so we won't be disturbing the good citizens of GC with our romance. Pressy LogoDWhiz i hail o,Oga CROBBOY,enter our city,make una enter our city to say hi nah. can u see now? Secrete wey God no keep, nobody fit keep am, so na StarryV b ur wife, ok no wahala, wetin I go do dey inside my mind. Continuu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:07pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision: MTN yaff come again! Scammers, guess they are giving free data now cos Ntel was launched yesterday.it wont work. thieeeves!!! dat tin was system error, its been blocked |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:02pm On Apr 09, 2016 |
Testimony89: Yeeeeeeeee! U too much ..... Mtn no dash me any oh dem don block everytin jor, not goin again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:00pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision: Fraiser padi miiii,oya introduce d minister for women affairs to cynnny.u been doing a gud job welcoming her,nw lemme take over. Lol...wait make I finish wit d welcomin first, if i don finish I go call u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:58am On Apr 09, 2016 |
[quote author=walexitouk post=44546021][/quote]I no understand o, u don scatter am for my eyes o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:55am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: huh? is that even a course? lol... U understand better... I guess unizik is in anambra state, is dat wia u base too? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:16am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: unizik, what of u? Nice one I finish from FUTA... I study Inoculum...lol... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:01am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: Yes o everywhere I go I see them. Did u study microbiology? I just dey read about dem for ma dream ni o, bur dose litu creatures stubbon o base on wetin I read about dem, which sku did u finis from? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: hahahahaha guy na today I see character. Abeg u pass me lol... You are too much my babe... How salmonella nd shigella na, hope u re hearin from dem? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: I no wan marry o. Some of us are just meant to be reverend sisters. Dey do this tin make ur wife come catch u here lol... Reverend sis ke? Abeg na who sabi wia dem dey sell seminary form? I won go turn reverend brother... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: lol no mind them. They can't see me. I have their medicine ahhahhahh u funny o, u mean sey u never finis d medicine wey I giv u dat tym, continue to dey use d medicine welwel so dat u go fit dey detect dem scammer for dis city because dem plenty, dem go soon dey com in dia numbers |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:39am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: lol wow my head don dey turn. Ehh u can put woman for temptation o. Go behind Me Satan. lmao... Satan ke? For why na, babe am not temptin u o, am just makin u see d comfort nd luxury behind marriage wit me o, as u dey see me I b angel in disguise to any woman dat choose to b my mine in dis city, ohhh I no lyk to dey talk all dis kyn tin sef, e go just b lyk sey I dey blow my own trumpet. In short just be my wife nd let me show u d reason why u re a special woman. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: Hian ndi mmadu. so before today u have not been enjoying other night's sleep abi babe na how to spot scammer b dat, den no sabi lie, dia lie too dey heavy lyk bag of cement. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:24am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: Lol poor man like u kai me? Poor man? See hw u just fall my hand, because of sey I no lyk to dey show mysef abi, make I tell u na finance d electricity for dis city, d official volkswagon wey pressy nd all cabinet member dey use na me buy am, to tell u hw I get money reach, If I chop food for naija na dubai I dey go wash my hand. So no doubt me ok, if u marry me I go by one helicopter for u wey u go dey carry go salon if u won go do ur hair. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: I am soo here to stay and I don't do polygamous marriage not to talk of being d second wife *telling ur mind in my own mind* aahhhh why na, dont worry ok, i will take care of u, money dey, houses plenty, cars many, emotions sef plenty, above all fitness dey plenty plenty so cheatin no go dey... Nd being d young wife na u go dey follow me go occassion... Lol... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraiser(m): 10:06am On Apr 09, 2016 |
yorme: This shild does not know oogun, he's calling it efo! Issorai oh! Kontinu! na juju ur own minister dey use operate? Make I dey run o, me no dey do juju |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59am On Apr 09, 2016 |
Cynnny: Fraiser dear Good morning. I am new but have been secretly following u guys as a guest for like 3months now. Thanks for the warm welcome. I am fyn by the way. How was ur night waoooo! Anoda acheivement recorded in GC, am d first person cynnny will talk to on NL after following GC as guest for about 3 months... * dancing shoki nd skelewu already* LogoDwhiz, crobboy make una com celebrate wit me o. Babe my nyt was fyn o nd also luk forward to a beautiful day as I don talk to u dis morni... Btw hope u re here to stay sha... Just tell me if anybody disturb u d city. *tinkin in my mind* make I come start to dey make arrangement for second wife o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:46am On Apr 09, 2016 |
eaglevision: padi nla good morin jare,oya chop knuckle.my night was sweet,urs? i dreamt abt blizzydodo o u won make I chop knuckle after u don dream about my wife, still keep d knuckle first make I clear ur doubt, if u ever dream about my wife again, I go talk sey make u no fit sleep again bfor camp, insomnia tinx. Ehn ehn oya u fit bring d knuckle now....knuckle choped. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:40am On Apr 09, 2016 |
ABB1 my padi of life, how den my yarinyan dey do for KD na? Hope sey u dey deliver my greetings to dem? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:37am On Apr 09, 2016 |
Cynnny baby of d house wots up good morni, I can see u re very new on NL nd on GC, a day old baby...lol.. Oya let me b d first person u will talk to... Hw re u doin? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:33am On Apr 09, 2016 |
eaglevision: Good morning GC,hope we all had a splendid nyt rest? i dae paraing mode as i enta here,but as i see one moniker fairlyusedpant,i just weak lol fairlyusedpant bet why na notin wey person no go see for dis NL o, dis monicker no b here o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:43am On Apr 09, 2016 |
frost92: frost92 uniben accounting 2015 enugu welcom on board bro, feel free to catch fun, no police dey catch person, we don pursue d few police for dis city go exile |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:40am On Apr 09, 2016 |
eaglevision: me? wife? oh u mean one of ma babes,na sexysapphire be that or qutyjoice sorry i mean blizzydodo abi who i wan talk sef,bt i knw one of em dae do runs well well. u better no remember wetin u won talk o...padi gud morni,, hw ur nyt bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38am On Apr 09, 2016 |
StarryV: I wish u can change ur moniker. lol... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:35am On Apr 09, 2016 |
Omolola1: 12 days to call up  yes ooo... We are patiently waiting... Gud morni |