Fraiser's Posts
Nairaland Forum › Fraiser's Profile › Fraiser's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 179 pages)
BlizzydoDo:oh sorry, I mean my former sugar mummy wen av not married. |
BlizzydoDo:my angel its not my fault o... I dere not sleep lyk jonah wit d thought of an excellent woman lyk you feeling my heart, I spend better part of my nyt reminisccing various cool moments av spent wit u, each second wit u being lyk a thousand yrs, no wonder my few hrs of sleep always fill wit blissful dreamx. Gud morni my dear no doubt u had an awsome nyt. |
SomebodysMrs: |
Smellymouth:lol... Me no dey use network of card wey u send o... Oya send me NITEL card shap shap, I dey wait. |
okitaiji:lol... Run ke? I no dey run o, I dey kampe... No shakin broda |
Oyehomie:lol... My inlaw kai d way ur brain sharp no b here o, see how u sharpally bring out inference from observation, how I take no sef I no understand, tanks to all d ajesara (spiritual reinforcement) wey dey my body, u don forget sey I tell u say granpa for village put 201 incision for my head da year? Na d tin still dey do d work o. |
2091 to my sugar mummy spixytinxy, Good morni GC citizens Oyehomie:lol... My inlaw kai nawa o, na lyk dis u won kobalise ur inlaw? U no suppose loud am na even though d boy resemble me trutru. Na d cordial friendship btw me nd rukkyola husband make d tin happen lyk dat o. D litu boy lyk d way I dey take care of dia mama wen dem still dey inside belle wen d ajala travel husband no dey around na hin make am take everytin after me, btw good morni, hw ur nyt bro |
yorme:ahhahhahh so na high rankin officials I dey follow relate na hin b say awo ti rawo ni yen (priest don see priest b dat), ok make I intro mysef, na me b d only celebrity for golden city so I dine nd wine wit men of high calibre. |
okitaiji:lol... Nor worry surprises don finish for dia hand, na to open camp on d 27 sure pass. Wait o na u talk sey u go give me kpekus for benue d oda tym? |
Dreamcome2ru:baba if babes no dey I no dey fit function properly o... If una no get make una go hire shap shap |
Dreamcome2ru:no worry if dem don fix date I go send u IV nd d entire citizens of graceland |
yorme:lol... Who b Manus17? wetin b hin official position here, oya manus show ursef, I won see u bur make sure u come wit ur wife if u won see me in order to b at my mercy. |
yorme:ahhahhahh if u won show me sey u b soldier trutru just give me her monicker u go know sey na boko b soldier husband. Just show ursef small abeg make u do byebye to ur wife |
2089 to Amodu, shammak, ighravewIG Topealonso, folabibret nd armynu ***************************** Eaglevision my guy I see u dia, u re welcom baba... I wish u many more devine health in jesus/Allah name. |
Testimony89:u too gbaski jor |
wittyemi:spixytinxy my sugar mummy d iya oniparaga is doin fyn o, she just travel dis morni to buy market bur her sales gals dey shop incase u care for drink |
wittyemi:yea am doin gud bawz you are welcome back |
yorme:kai yorme u b bad man o, infact who b ur wife for dis city? Na her organisation I need now. I don vex |
Kai who b dis smellymouth, he don already exaust my #100 10mb wit pictures o, abeg have mercy o |
okitaiji:correct!!! Ur head dey dia... Hw ur syd baba |
Testimony89:ahhahhahh no wahala e don finish na u sharp pass baba |
iambibi:my wife dey jare... She sey make i dey hail u welwel |
254 I come nd open new page ni sha... Dedicated to all gracelanders. ***************************** My ogbonge gracelanders I dey greet una o, how una dey? Make I come rest for dis cool city small bur shey una get fyn gals wey go keep my company sha o. Cc Greycious justified10/justified19 dreamcome2ru yorme abbie25 |
... |
Dreamcome2ru:baba naso me see am too o, rukkyola born triple nd all d three babies resemble three different guys, infact sent4rina d husband sef don run away since hin don here d news, all d hunters for GC don dey fynd am since den never see am. Anyway rukkyola don talk sey she go do d namin even if d husband no show, na me nd iambibi go b d mc, pls try to b present nd inform oda gracelanders too |
iambibi:mine was awsome jor |
Testimony89:am very sorry if I have gotten u wrong, d truth is d way u accuse me really got me off balance, it was as if u got me in mind bfor because wot happened did not in anyway involve me nd u use d word ESPECIALLY which suggest some... Anyway lets forget about it nd trust me I can never burst ur bubbles... I dere not... Na padi will b nd we go always b padi... |
iambibi:how hin go just come here dey accuse me anyhow lyk dat, hin no read previous chat? Abeg make hin dey hin lane if hin no know wetin hin go talk jor, must he talk ni? |
iambibi:iambibi follow ur friend talk o, if dem don over share am for church make hin no come here dey jamtalk anyhow o, me I no see dat rubbish wey hin talk as joke, nobody go ever talk sey hin pick offence from d words I use here. |
Testimony89:bros na for eyes u dey wear nose mask? Wetin b d meaning of dis rubbish? U see any fringe btw me nd iambibi ni, if u know wetin u go talk fold ur arm nd watch na... Hissssssss |
CROBBOY:crobboy d one month salary wey I don waste on air freshner since hin enter city is almost a welcom party o. Wen ever hin make one statement lyk dis, I spray a whole container into d air. Smellymouth u re welcom to our GC of fun unlimited how was d service yr. Here is one packet of toothpaste as my welcom gift sir... Enjoy |
LogoDWhiz:ahahah pressy badoo ke, na me gentu pass for dis city o, I even gentu pass hungry lion sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 179 pages)
na me jare and make I warn you, make u no run wen u jam mature kpekus
i dey gallant patiently waiting for the nysc suprise packaging
Na members like you we dey do all these crusade for. Abeg no even try to reason go that side.