₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,273 members, 8,421,100 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 06:56 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:33am On Apr 08, 2016
wittyemi:
shouldn't we rather go to the studio to interview yet another fellow with an interesting moniker?
Cc
FRAIH
notin dey interesting for dat monicker o, na since smellymouth enter dis city I don dey use nose mask upandan. I don spend d better part of my salary on air freshner...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:30am On Apr 08, 2016
Smellymouth:
grin cheesy runs after her, Grabs her

DJ, pls play me - "All of Me by John Legend " grin
jubrealguy where u dey, u see wetin I dey see now?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:25am On Apr 08, 2016
tuffpivot:
owkk i understand oya jux dey help am do e work na.. Until e come.. U av bin doing it effectively sef.... No wori abt anytin d city will support u LogoDWhiz as d president will b glad to assist u am sure of dat
oh tanks for d support, I have already made arrangement for rukkyola to move to my house pendin d tym sent4rina will b back because its quite risky for her staying alone wit d triplet tank God my wife has agreed. I just hope she will not b actin second wife wen she comes.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:17am On Apr 08, 2016
Fraih:
[size=14pt]Wittyemi!!!! [/size]
it's been awhile we saw d witty man here.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:15am On Apr 08, 2016
iambibi:
...ohh Fraiser i don hear, oya take Calabar weed !!!
odechi... I rejected it... Gudmorni fyn fyn babe gal, am happy to see u, hw was ur nyt?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Apr 07, 2016
iambibi:
..... Na smaaaalllllll thing remain, i for say "na you be the father of those triplets"
shooo why me na? Wot I do sef? Hw I go b rukkyola triplet father? Dia head big lyk my own? No put kanuri weed for my pocket o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:19pm On Apr 07, 2016
Sunnepa17:
Hmmm, oti ye mi
je ko ye e mehn
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:06pm On Apr 07, 2016
okitaiji:
grin I d always watch you on 3D d way you d flex muscle with almighty rukkyola wer get mouth like parrot to succumb to your pressure and tell you sorry since her husband got missing and nobody to cover her back, dats y I said let me dey her back so that she no go fear again for did GC until her husby is found
me dey flex muscle with rukkyola? Me? She sef know sey two captain no fit dey on one ship, na y she succumb b dat no b sey I dey pressure her or her husband no dey around, even if her husband dey around sef, hin no fit luk my eyes wen hin dey follow me relate, u mean u won dey her back against me? U don been see wia house flies gada block road for broom bfor, abah e no fit happen na, even rukkyola sef go tell u say wetin u won put ur head into go break ur neck.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:56pm On Apr 07, 2016
Abbeyunique2:
mo kan lale bi la liga ni jare. hope say dem sevilla no go spoil ticket 2nite
sevilla ke? For wia? My ticket is sevilla proof o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:49pm On Apr 07, 2016
iambibi:
.. Warris my concern? shebi an she go born anoda triplets
you mean she go born triplet for ur husband? Na make sense tin o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:17pm On Apr 07, 2016
Abbeyunique2:
Good evening peeps. how una dey
padi hw far u na... Hope u dey jolly welwel
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:13pm On Apr 07, 2016
Rukkyola:
Alakoba ni boy yi sha. U don forget sey I still dey married ni. I no need tutorial again o. Me self don sabi book.
Thank you, u hear?
na married woman make sense to dey giv tutorial past o, nd besides ur husby don lose na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:10pm On Apr 07, 2016
iambibi:
hmmmm i refuse to see anytin o, still trying to pass!!
dis one wey u no dey see anytin, u sure sey u no dey use sun shade for nyt? No dey pokenose into me nd rukkyola matter o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:07pm On Apr 07, 2016
iambibi:
.. Hmm i did not see anything o,. Just passing!!
you better no see am o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:04pm On Apr 07, 2016
Sunnepa17:
Yhu don ear yoruba pass ♍ƺ sef, wu D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ teach ЎO̶̲̥̅̊ΰ?
why you dey ask? U don forget sey her husband na yoruba man?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:00pm On Apr 07, 2016
Rukkyola:
Lmfao! Fraiser, y u self go fall for him trick? U suppoz know sey my sweet sent4rina no fit shit 4 inside bush. He is too handsome & neat to do that. Na because he wan run na im make am deceive u.
About d house leg ( ese ile) wey u talk, me I no sabi any better babalawo 4 dis city oo. Na only d irumoles know where Dchiefpriest & chiefololade wey I know dey.
U get another option?
kai! Na who tell u sey ur husband no dey pupu for inside bush, u know am reach me? Person wey b sey we don dey togeda no b today, na for inside bush hin lyk to dey pupu pass, hin go com use leave or maize comb clean hin bombom, if no b me wey dey tus.h am up small small sef bfor if hin pupu hin dey use hin bombom rub wall ni, as per dat babalawo wey u talk, I don make arrangement for one, d man sabi die, hin go tell u ur problem bfor u talk sef, com block am for my house tomoro nyt after my wife don go vigil because she no lyk to dey see babalawo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:22pm On Apr 07, 2016
eaglevision:
nna mehn! wia i wan start from sef?this fully charged batry go drain untop replying mentions fa,na comprehension and summary go do am,meanwhile fraiser wetin blizzydodo mean by 'disaster awaits' (forgotten d rest) when my flight wan take off frm heathrow.she's got some explanation to do.
i dae come,make i go keep this fuel inside storex.
my friendship, na since she don make dat statement na hin I don dey serious wit my religion o, I dey fervent wit prayer now, I no dey miss jumat for fridays again, na boku boku black goat i dey take do sacrifice to gods every saturday, I no dey miss sunday sku for church again me wey b sey na wen den won share grace I dey enter church. Dat statement scare me o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:15pm On Apr 07, 2016
Rukkyola:
I dey show am well well but I no tell am sey na u teach me o. I tell am sey na natural I learn am.
kai I trust u jor, ur head dey dia...infact make I hint u I just buy new handout na new better better style dey dia, if u don com dey stay our house I go teach u wella, tank God sey my wife dey always use super appety if she won sleep for nyt. We go dey do d tutorial for visitor room after she don sleep
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:09pm On Apr 07, 2016
kaywiluv:
Over Prepare dey worry me
hmm hmm hmm kaywiluv
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:06pm On Apr 07, 2016
Mobash:
[i]Mobash University of Ibadan Counselling and human development studies (G$C) 2015 Wish to serve in osun
you are welcom bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:59pm On Apr 07, 2016
Rukkyola:
Hehe...Stream 2 ke! God forbid bad thing. Daz d baddest thing, sorry d worst thing that can ever happen. Make I better start fasting & prayers na
na so all of us dey talk wen stream2 b 27th of april, now dat dey postpone stream one to dat date we no die na, if e happen lyk dat we go stil take am nani
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:54pm On Apr 07, 2016
CROBBOY:
Guruhuh You don dey learn how to dey wind person like Fraiser and Fraih abihuh

Continue!

Anyway, How your wife Qutyjoice na? I hope say she dey bam-bam?
whyn ke? I no dey whyn person o, am a truth talker o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:47pm On Apr 07, 2016
okitaiji:
Rukkyola today is the first of me mentioning u on dis GC thread, permit to say dat u are one of d comical being we had here and u make me to drop all my boredom and feel relax here too. concerning ur scintillating write-up above, my dear we need God's intervention in this country because i have just finished listen to femi Adesina (PA to president on media and publicity) on 95.1 Nigeria Info Abuja, all the questions thrown at him was dodge and only word that is coming out of him was "everybody is entitle to his opinion". i pray let NYSC didnt succumb to their blackmail again so that we will do dis things once and for all. continue to open eyes for fraiser dey go, i dey ur back so u can now reverse the earlier apology to him. Lol
okitaiji I lyk ur name die, bur wait o d only gift wey God no give me for dis life na d gift to understand parable, I no understand d kyn eye wey u talk sey rukky dey open o, abeg shed more lyt o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:39pm On Apr 07, 2016
Oyehomie:
Jst saying ni nah......i tink say fraiser, eddykisses nd sm guys tu,...top am ni jawe....u kno wettn i mean na...but i blv say na sent4rina get d largest portion...soooo....i noo put mouth for una family again
top wetin? inlaw u no lyk me o, u won make I sulmasort lyk monkey, rukkyola husband no nice o, juju plenty for hin hand baba don set trap for dia o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:35pm On Apr 07, 2016
Oyehomie:
Ahahaaa...it's neva tu late nah....
I av bn gud ooooo
Av missd ya soooooo much too..na wify no want make we cm home yet ooo
make una do quick com back fully o, na one year una won take do horney moon?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:26pm On Apr 07, 2016
BlizzydoDo:
poison ke? Olorunmaje
I trust my gorgeous wife
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:21pm On Apr 07, 2016
tuffpivot:
lol screwing mi is impossible ooo... My babe seize my own... Buh d town criers of fraiser suppose don c ur husband by now na abi dem dey join hand hide am..... Tnk God eaglevision is back employ am 2 help u luk 4 ur hubby


Good morning my people
baba na wen I don tus.h her husband up finish make I dey bring am com city yesterday na hin tell me sey hin go pupu for inside bush o I com leave am na hin my guy com pick race, hin talk sey hin dey shy to enter d city because money no dey wey hin go use do namin, since den my town criers dey fynd am upandan bur den no see am o, rukkyola e b lyk sey we go put house leg for ur husband matter o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:14pm On Apr 07, 2016
Rukkyola:
Haba Fraiser, y u com dey embarrass me publicly na? No be my fault na. Biology no dey quick understand me doz days na im make. Thanks 4 teaching me sha
kai, make I no lie, u dey really enjoy my biology tutorial dat year
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:12pm On Apr 07, 2016
Rukkyola:
Nigga is a broke ass o. Nigga no get money o.
lyk seriously? Why she come dey trouble hinsef na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:09pm On Apr 07, 2016
Rukkyola:
I go give that ur suggestion serious thought o. After all my husband don loss. But my fear now na ur Blizzydodo o. B4 she go vex put poison 4 my food.
you know my wife to b an affectionate nd understandin person na, my wife no harsh at all o, no worry my wife no even know wia dem dey sell poison sef, u re very safe.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:05pm On Apr 07, 2016
Rukkyola:
I pray sey that ur eyes wey u dey use look us no go blind.

Chai! Who b dis self? Ah! Blizzydodo, so it's u.
Please o, don't misunderstand that o. It used to be just normal lessons. I wasn't too good with biology doz days. Na ur Fraiser b my God sent then o. If not, na last position I 4 dey carry 4 biology. So help me say thank u to him.

Thanks 4 understanding. Eshey!
hope sey u dey show your husband sent4rina som of d skills u learn from d biology tutorial dat yr sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:01pm On Apr 07, 2016
Qutyjoice:
Tanks hun, hehehe Malaria don comot o(Yu sure sey yu fit arrest am?)....London trip mk sense kpa(Like I shd just go bk)....Oyinbo pikin ke? dem dey use Oyinbo for rituals too?? dem no dey use Afin again?....Ofcourse I go check momma up dz weekend......Ao yur wife hun?
lol... Den dey arrest malaria o, na dongoyaro herb b malaria police, as per d oyinbo wey i dey talk, no b for rituals o, no kobalise ur broda o, u know wall get ears, i just one use d fyn oyinbo do house maid for my wife ni. If u won go see mama for weekend abeg tell me because I get one peruvian hair I won send give her make mama dey luk gud for village nd no forget tell her sey I dey com wit my wife blizzydoDo next week to com greet dem for village make dem prepare dat my favourite egusi soup wit isapa for ground nd flexible poundedyam

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 179 pages)