NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:26pm On Apr 12, 2016 |
marvluv: hummnn....I should b available by den wao!!! I will consider dat as a rear privilege, wot more honour can b done to a man dan to walk on d soil of dis city in d company of a gorgeous woman lyk u... Jubrealguy where u dey? Abeg com giv me my bentley wey u borrow for my hand last week, I have a date wit an achangel tomoro eveni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:20pm On Apr 12, 2016 |
sirguy542: Lol...PA Frasier is not fair oh! your only son is celebrating & you are busy doing another thing... lmao... Son no worry, dont b too curious, u know sey if I go celebrate wit u na in grand style... U sef no d kyn GF wey u get... Just let make I reach wia d gud news dey gangan |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:17pm On Apr 12, 2016 |
sirguy542: PA Frasier.. don't tell me say u never hear the latest for this city.. my son I never hear anytin o, u mean say one better news don dey trend for city, no worry I go soon hear, I enter d city very late I just dey follow d page one by one... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:14pm On Apr 12, 2016 |
marvluv: chai!!! can't stop laffin... u ar always welcomed dear. lolz... Nd d pleasure is always mine... So babe wots ur plans tomoro eveni, I luv to take u out nd show u some of d beautiful sights of dis great city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:09pm On Apr 12, 2016 |
iambibi: Lolz...my dear, I dey see am o.. Am watching him through 3D... no worry signal go soon comot d 3D wey u dey use watch me, shey u hear? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:07pm On Apr 12, 2016 |
eaglevision: hian! u wantu deny those romantic moments we had back then,if nt because fraiser is my padi i for say lets pick up frm wia we stopped,bt seriously i missd those good times mehn,sha dnt talk abt it again make i no vex kidnap u kai eaglevision u still dey talk? D assassin wey I send never reach ur syd... Lol... I no fit even kill u sef because u b my person, bur I will get intouch wit my friends in d senate tomoro, its high tym I made u know hw influential I am for dis city. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:02pm On Apr 12, 2016 |
marvluv: hummnnn..datz gud of u den.. my day went smoothly, though d alarm of ur name no let me rest,it was just ringing each and every seconds till did present moment.. how was ur day ohhhh babe am blushing already... Babe dia is no doubt u must b feeling very tired now... because you hav been dancing in my heart all tru d day nd i must tell u its ur thought dat chased boredom far away from me all tru d day. Tanks for d emotional company am gettin from u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:56pm On Apr 12, 2016 |
BlizzydoDo: yuu no understand wetin I tell yuu d other time & I jus try show yuu hu & where I quote am 4rm btw I trust iambibi you mean u trust iambibi? Ok o wait until den take fruit sala collect ur husband for ya hand o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:53pm On Apr 12, 2016 |
BlizzydoDo: Lols, biko kindly explain wen I was ever a concubine moreover yur concubine sef babe no mind eaglevision jare, na so hin lyk to dey find my trouble |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:48pm On Apr 12, 2016 |
marvluv: ##smile## u betta stay and complete d good job u started..lols.. babe can you blive i was already sleepin, bur d moment u submitted dis post, d alarm of ur luv in my heart just rang nd my brain interpreted d msg immediately which means d most precious angel is back... Trust me babe i dere not leave a beutiful angel lyk u behind nd go out of dis city... Hw was ur day babe? I bliv it wasnt stressful |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:25pm On Apr 12, 2016 |
eaglevision: fraiser padiii me how far? blizzydodo my ex concubine awayu dear? chommieblaq missy awayu dis evening? ighravweIG d powerful senator,aw hav u been? make una pass budget now no dey greet me o, wen did my wife turn ur concubine? Hw u go dey slander my wife for my presence... E b lyk sey u won make I influence ur sack letter abi? No dey do dat again o btw ur guy dey ok o... Hw ur day na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:40pm On Apr 12, 2016 |
Abbeyunique2: Good evening GC, just peeping in abbey ki lo n sele? Hw ur syd na? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Apr 12, 2016 |
IghravweIG: We go resume plenary on the 21st. How ur iyawo and ur twinnie Fraih. baba we no fit wait make una start o... We don miss all dos senate matters,,, my family dey o, dey are doin fyn. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:15pm On Apr 12, 2016 |
eaglevision: BREAKING NEWS!!!!
After two weeks of techincal darkness,we have been supplied electricity. two bottles of coke for everyone make we celebrate. good evening ma people i greet u all you know sey ur guy no dey do coke na, special green botu suppose dey for ur guy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:14pm On Apr 12, 2016 |
BlizzydoDo: com & c Fraiser babe wetin ur husband do na? Why are you reportin ur husband to someone dat can snatch him from u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:42pm On Apr 12, 2016 |
Oyehomie: I dey tell u......if anyone get question, na to pay before service no be lie o... Increase in doller go affect d tax of dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:41pm On Apr 12, 2016 |
IghravweIG: Baba na me o.  My side cool like cooler. I greet u righteously. How u dey na. bawz I just dey lyk delemomodu ni o... I dey greet u pass. Hw d red chambers dey na... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:27pm On Apr 12, 2016 |
BlizzydoDo: according 2 iambibi 1960, hu e epp I no get you o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:22pm On Apr 12, 2016 |
topealonso: been ages mehn! well, biko tell me your info is from a really reliable source Alonso hw far u na... Longest tym hw u dey? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:20pm On Apr 12, 2016 |
IghravweIG our distinguished senator, na ur face b dis? Hw ur syd na... Its been awhile |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:15pm On Apr 12, 2016 |
femialabi2016: Hi everyone, i really want to appreciate you guys for the good job put up here to update us about the goings in Nysc particularly the 2016 batch A set. Am femialabi2016; Eksu; civil engineering 2015 set and this is my first time here. you are welcom bro... Feel free to enjoy ur sef nd feel at home. We are one big family |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:00pm On Apr 12, 2016 |
Oyehomie: Seriously... He go soon get wet.....wait till 20th...rain go fall... Inlaw na true u talk o, as from dat 20th we go start to dey collect visitors due for dis city. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:56pm On Apr 12, 2016 |
CROBBOY where have you been? Your absence is being greatly felt here... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:52pm On Apr 12, 2016 |
BlizzydoDo: Lols, jealousy will take yuu no where dear lol...no mind him jare, na woman hin sabi pray for, hin no dey reason hin fellow man... Hw has been ur day sweetie, I have missed my babe so much |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:52pm On Apr 12, 2016 |
[quote author=eaglevision post=44636942][/quote]baba my day dey flow smoothly like river niger o, na dat 20th sure pass, infact I no fit wait... Make dem sha no reason me for stream2... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:48pm On Apr 12, 2016 |
iambibi: ... Lolz...abeg No think am o, Hu go con dey document all these punchlines? .. Only me no fit dey arrange them inside their files o .. So u beta stay! nd na true u talk o... I no go port again so dat me nd u go fit moderate d punchlines of dis guys wella, dis one wey God just send marvluv to me self, I no dey go anywhere... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:42pm On Apr 12, 2016 |
iambibi: . Lolz.. Una need Prayers? Hu una don epp?.... we need am pass una sef o... Dat hard labour wey person go dey do every nyt after marriage for life no b small tin o... Bfor d seed of pikin go grow for inside woman belle plenty water go don flow over d mountain... So we need prayer more dan una |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:36pm On Apr 12, 2016 |
terrymason: nothing much! Dey spy one movie for lappy s light nor dey! no b only ur syd lyt no dey o, lyt don travel comot nigeria finally.... Notin do u... Enjoy ursef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:33pm On Apr 12, 2016 |
eddykisses1: Thanks man...hope u still get gallons of paraga? lol... Trust me na, if everytin finish for my house, no b lyk paraga o, I still get enof quantity wey go nok all d sure bois for dis city for one week. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:35pm On Apr 12, 2016 |
terrymason: Hahahaha! No shake man.. thanks for the blessings you re welcom bro... Hw ur day dey go |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:30pm On Apr 12, 2016 |
iambibi: aayyaaamm fine! This neighborhood don dry finish!!  the tin taya me o... Make God com give me my own dream job bfor camp o... Make me sef port comot |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:27pm On Apr 12, 2016 |
This city don dull finish, why e come b sey na few days to camp pple just find lucrative job wey dey keep dem busy, d job wey no dey since january... God dey o... Rukkyola my best friend in GC where hath though... |