NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:35am On Apr 06, 2016 |
Rukkyola: Ahan! U na big boy o. Only u dey run all dis ventures and u still get tym to dey sidown 4 here 24/7. But y u come dey downgrade me na? I resemble poor person? In fact, I will be needing doz designer shoes, Gucci bags & co 4 my upcoming event.Am sure Iambibi, Fraih, spixytinxy, qutyjoice & co will be interested 2. anyway to me keepin up wit dis thread is never a distraction for wot ever I venture in, once you can manage ur tym well nd u re not under d command of any boss, just make ur order, if u dont get dem within seven days den come nd point finger in my eyes here. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:28am On Apr 06, 2016 |
Rukkyola: Na wa o. This kain fashion wey una dey do don dey tire me o. Tell him I am missing him o and I don't care anymore about his looks. He should just come back home. I can't fit wait any longer. Eshey. you want make hin enter d venue of d namin make all d guest comot dia shoe run? Me wey I dey tus.h am up, I know wetin I dey do o.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:26am On Apr 06, 2016 |
Chinweukamaka: If i were to be a president in one week;
On the first day,i'll make sure that i provide at least 12 hours non stop power supply
On the second,provide good roads and make sure trailer tankers and trucks moves only at night
On the third day,i'll return the price of fuel to #65 per litre
On the fourth day,i'll make sure that 80% of our needs are produced here in nigeria with qualities far better than those from outside the country
On the fifth day i'll make sure that no one above the age of 50 holds any position in federal government office,they will resign and be given a good retirement benefit and can only be called to give elderly advice when needed(you can call them patrons and matrons if you like).
On the sixth day,i'll set aside certain amount of money to be given to anyone who is able to acqure skills on the condition that he/she must be willing to go to school upto at least secondary school level
On the seventh day;i'll cut my own share of the national cake lolz and then i'll rest as i await my handover.
NIGERIA O NI BAJE OOooooooo *tap her on d leg, pa pa pa* babe oya morni don break, common wake up na, dis ur dream is rather too long. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:20am On Apr 06, 2016 |
tuffpivot: u go born triplet is dat not a ghud reason 4 man 2 run... It's genuine na.... Lol congratulations hope d babies no resemble fraiser oo in any way hey...wetin b dis? See me see wahala o, hw rukkyola pikin go resemble me na, wen everybody dey climb her belle dat tym sef, I no fall for d temptation, I no even waka cross her leg talkless of crossing her belle, nawa o. Abeg no carry tiv weed put for my pocket o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:05am On Apr 06, 2016 |
SomebodysMrs: Don't be o! You sha know I've been seeing your escapades here with emm ladies abi. Ekaro o eku ojumo o, se alaafia leji o, hmmm notin lyk dat o, na my own small boi I b o. I dey seriously jealous for dat somebody wey checkmate me o. Infact i go carry hin matter go meet d chiefpriest sef because I dey vex |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:01am On Apr 06, 2016 |
spixytinxy: wetin happen, se I lost ni, abeg me go learn how to mix paraga for one conference ni ooooo bt I yam bk now why I no go shout? U dey important to me na, as I no see u I been dey tink sey u don follow one of ur rich customers go wey don go make u do money rituals o... I no fit afford to lose u for dis city o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:54am On Apr 06, 2016 |
spixytinxy: shut up ur mouth dere, bad belle oshi, God pass all of una na me u dey follow talk lyk dis? U know I never welcom u to d city, I fit vex send u back on exile o, am now usin athourity of state house o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:51am On Apr 06, 2016 |
spixytinxy: paraga no go kukuma kill u, me don sha go learn new skills for mixing paraga na who b dis? I sey na who b dis? Abeg never com near me o, make I first fetch sand throw for ur body, na wia u hide put since all dis dayx? Wen som guys for city don dey get convulsion all dis days as den no see paraga drink, bfor I follow u talk open ur shop first nd carry one carton of regal for my front, today na today |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:38am On Apr 06, 2016 |
Rukkyola: Lol! Awon omo wa okay. As u dey wonder where dia papa dey, na so me self dey wonder o. According 2 Fraiser, na him hide my sent4rina b4. After i beg am sey make he help me release am, e talk sey my sent4rina don go shave 4 barbing saloon so that he wud look good b4 me. The problem na b say, e don dey wey e go. I just hope sey Fraiser never use my husband do ritual. tank God sey I don get my money bfor ur husband lost, na different tinx pple for dey talk now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13am On Apr 06, 2016 |
Rukkyola: The stream u are 2 join will b decided by NYSC. U will get to know which stream u fall into when d call up letter is ready. Get confirmations 4rm d gurus. Cc; LogoDWhiz, crobboy, kbs468, Dtobs et al. why you know mention me ehn, naso I dull reach? If na oda play play tinx now u go dey shout my name. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:55am On Apr 06, 2016 |
Rukkyola: Na stainlink b Femi o. That guy wey I dey use do shakara 4 una during registration. Wey I talk sey e b guru. Wey I sey I wan marry. Hope u don remember. yea yea I remember, i been dey tink sey d contract btw two of una don finish after reg na, wetin com dey happen again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:52am On Apr 06, 2016 |
Rukkyola: Lol! Fraiser don kill me. Pap ke? Y u go give am pap. Na sick people dey drink pap na. Y u no give am pounded yam. Hope sey u put milk & Milo 4 d pap sha no b my fault o, na hin talk sey na pap b hin best fud, infact I dey mix d pap wit raw cow milk to make am rich welwel |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:46am On Apr 06, 2016 |
iambibi: .. Dats gud.... Oya get ready... Do bring back d Sent4rina naa...battle don set o no wahala, infact I don dey my seat as part of d panel of gudges, sent4rina go soon arrive |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:45am On Apr 06, 2016 |
stainlink: Na me bros. Na me be Femi. Seems you might be an asset to my quest. wetin u want make I do now, her husband na my friend, infact I just release am from d house arrest wey I put am since all dis days make hin com see hin triplet... Anywayx hope still dey for u just go prepare ur punchlines make stage com set for d battle |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:41am On Apr 06, 2016 |
Rukkyola: Shebi if 2 sey d sent4rina even dey dis city, e 4 better. My husband don loss again o. I wonder which kain barbing saloon fraiser carry am go wey e never return. I don carry am comot barbar shop, na market we dey now, I won change hin cloth. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:35am On Apr 06, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:32am On Apr 06, 2016 |
Rukkyola: Fraiser, u no tell me sey na shoe maker u dey do now. Oya com measure my pikins leg make u help dem do bata. I go pay u, u hear? yea rukkyola am a shoemaker, I run a shoe factory as part of my consortium, bur d tin is dat shoe wey u see no b for poor man pikin o, na brogue den dey call am, 100% british design... Btw i also run a mini importation firm contact me for all ur gucci bags, designer shoes, brazinian nd peruvian hairs etc, I will also get ur diamond encrusted wedding rings nd watches imported nd delivered at ur door step at affordable prices... No carry house money go outside o... |
Romance › Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 8:55am On Apr 06, 2016 |
Frei: hahaha enjoy your sleep sir! yea tanks... Gudmorni hw ur nyt? |
Romance › Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 8:54am On Apr 06, 2016 |
CJjoy: gudnyt too good mornin babe, I have no doubt ur nyt was just as radiant as your beauty. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:36pm On Apr 05, 2016 |
For men that knows what it means to be classic... this is for you... 100% hand made quality... make your order now.
|
Romance › Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 11:34pm On Apr 05, 2016 |
Frei: lol... he no try at all oo... anyways am glad am gonna be seeing you guys!! so una don get botique' na to dey ball go remain oo... as your long lost bro - na free shopping for me oo.... how d party go be nau a I no con sabi road come house nko? na we happy pass to see u o, kai after so many years... d party go dope o, na international conference center for abuja we go use... wait o e b lyk say u dey talk about free shopping, na cooperative money we take set up d biz o, no run company down o... gudnyt bro... safe nyt |
Romance › Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 11:30pm On Apr 05, 2016 |
onstelly: Am in the east oh wao... datz awsome... we get to talk tomoro babe... sleep snatching phone from my hand. wish u safe nyt nd sweet dreams |
Romance › Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 10:59pm On Apr 05, 2016 |
CJjoy: stressfree day ya as 4 d manhood we go bury am na wetin man go du for where? na wetin fit fetch us better money u won waste lyk dat o, we nor fit bury am at all. I go keep am till i see better market for am. do hav a nice sleep nd sweet dreams o, bed don dey call |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:52pm On Apr 05, 2016 |
Beckytee: SLT. ehn ehn, so u go understand them dialect b DAT o.... if Una guys are frm my dpt I fit sabi dem I understand d language welwel o bur I no fit speak am, naso my own dey b sha, i go understand dialect i no go fit speak am even my town dialet sef to speak am na wahala. hope den d town pple nice sha abi na hostel u stay truout. I no sabi person for slt na where u base? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola: Chai!! Am n soup o. Is it by force? Abbeyunique2, fraiser, kbemmanuel and other minister of information in dis city. Where are thou? Please don't turn deaf ears 2 dis o. Na jejemi I dey here o b4 Femi com start 2 dey toast me 4 hear. I don dey tell am NO since but e no wan give me peace oooooo Hope u would relay this 2 my sent4rina when he returns from d saloon, so that he would know how faithful his wife is. FEMI, OYO IS UR CASE OOO who b d femi self? I no know am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:44pm On Apr 05, 2016 |
iambibi: no dey lie for my head... Na which time i talk say i go do am alone.... Instead u go come make we talk as we go use do am together , u dey dere day talk anoda tin... no b u dey do shakara dat tym say u go do am alone? i no understand u again o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:41pm On Apr 05, 2016 |
Beckytee: that's my alma mater. am here uncle fraiser..... wao... I no know say na for ondo state u sku o... i get friends for dia sha... u no fit sabi dem, na small bois den b . which department did u finish from? nd besides na dat owo town den born me though am not from dia |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:37pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola: Lol! My sent4rina don suffer 4 ur hand. Hope sey e never lean finish? abah lean ke? na still my guy na, I dey feed am welwel infact na pap she drink yesterday nyt, na only bath nd shavin hin no fit do |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:36pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola: Lol! My sent4rina don suffer 4 ur hand. Hope sey e never lean finish? abah lean ke? na still my guy na, I dey feed am welwel infact na pap she drink yrsterday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:32pm On Apr 05, 2016 |
iambibi: Hmmm!! This is the kinda challenge i luv to see/feel/hear/smell/touch/read .... Alryt, she has given birth for Sent4rina, but since you want to have a debate... Gehn gehn! Oya you and Sent4rina should goan and prepare lines to woo Rukkyola back... Heheh.... And anyone she chooses with the baddest punchlines takes her home!!
Fraiser oya come and document this one in our punchline files!! lolz... i don already carry my biro o nd my 80 leaves note book wia i dey record punchlines o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:27pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola: Ah! 4 months ahead ke! U are big celebrity o. Na now I know ur value. Thanks 4 considering me as ur friend & making it possible 4 me 2 appoint u as my MC. But hope sey u go do discount 4 me na, as I b ur friend's wife. dont mention jor, wots are friends for, I fit even do am for u for free sef bur iambibi don talk sey she go do am alone o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:23pm On Apr 05, 2016 |
iambibi: .. Lolz....na jubreal u dey call dull abi ... Ok.o... As for Rukkyola naming... Sins your price don high.. Me i go do am free for her.. No worry ur sef den ok o no wahala, go do am o, i go do for pple wey fit pay my price den |