₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,278 members, 8,421,141 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:35 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:31pm On Apr 05, 2016
2060 to sunnepa17 my gud friend
Sunnepa17:
Urw....buh wot z all ɖɨs finz am seein @previous page, wotz goin on inbtw yhu nd Fraiser?
heyy na who b dis? na who b dis? na my friend b dis? kai villagegoat wia u dey make suya com dey happen, today na enjoyment galore.. my friend from jadon don com o... baba i don miss u wella o. how every every na.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:25pm On Apr 05, 2016
LogoDWhiz:
Lmao..

U sabi jor.

U go just dey whyne person.
lol... wen I been day secondary sku den, I tink say I sabi I go dey form local champion, wen i com enter uni, na hin dem d gurus relegate me to back seat o. still i still dey form champion, na wen I com enter dis city, na den my doubt com clear say i b confirm olodo. pressy for wia u nd crobboy dey talk I dia not show face o... una d boss of d bosses o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:16pm On Apr 05, 2016
Fraih:
Hmmm
How come its hard for me to attest to thathuh
Is it because I have known him for so long and I know even his secrets...
yes twinnie... I dont have any skeleton in my cupboard.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:14pm On Apr 05, 2016
BlizzydoDo:
it's no secret here dat Fraiser cnt stay faithful & yuu knw it's d truth
babe you understand dat your husband is a celebrity, I need to show luv to every body especially d female folks, dey are my biggest fans... you must prepare to endure such tinx wen u know u are married to a celeb, I have promissed you countless no of tyms dat i will not follow d path og tuface my role model nd mentor... besides many actions are being taken nd words are being said in dis city under d disguise of my name. dat is wot we will celebrities endure all d tym. scander here nd dia... I promise I will never bring a woman to u at home laye never...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:07pm On Apr 05, 2016
BlizzydoDo:
apology accepted buh pls dnt let my crashed marriage with yur twinnie Fraiser com btw our friendship
hmmmm... I will stand up... I will go to my wife... I will tell her dat, I hav seriously offended her... i will tell her dat, I dont what who she can call her husband again... I will tell her dat she should pls make me one of her house boys... my babe, my angel, d master key to my heart... wot sha it profit me, if i acquire all the women of dis world nd lose you... absolutely notin. wot shall my life bcome without u, hmmm a very big container without any content. d first day i set my eyes on u, I hav an indept knowledge of physics i neva understand from secondary sku because my heart fell under d gravity of ur love at d speed of lyt. without you, I am like a castaway in a lonely island. babe I have com back kindly accept me nd make me ur king again, I want to occupy dat center stage in ur heart again because its blong to me nd me alone.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:53pm On Apr 05, 2016
CROBBOY:
Which kind ju-ju all these babes dey use sef. EVEN FRAISER THE KOKO MASTER don fall iambibi charm the same way Jubrealguy take fall undecided

Is it that when a girl just touches your ears and elbow lightly while wearing a pathetic emotional face you get lost with the illusion that she loves you? They do that (even more) to all their prospect for God sake
lol... crobboy u know me na, you no say juju nor fit catch me, na me b juju gangan... anytym wen d babe luk me lyk dis, i no just dey know how d mumuliasm syndrom dey com over me. I need to go do check up for dchiefpriest syd o... btw hw has been ur day na, na power holder lock me out of d city yesterday o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:46pm On Apr 05, 2016
Rukkyola:
Lol!
rukkyola babe, hw far na... hw has been your day.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:28pm On Apr 05, 2016
Rukkyola:
Oya no vex. Kpele, mabinu.
I won't do that again u hear.
Make we go back to doz times.
U help me c my sent4rina? He don abandon me 4 dis city again o.
& na next 2moro I suppoz born dis triplet wey dey my belle.
na for which hospital u won born d triplet? Wen I don mobilise all den d nurse nd doctors for dis city make den go on strike, bfor I fit accept ur apology make we dey role togeda again lyk bfor, u need to redeem my image for my wife, u need to tell her am innocent of tinx u accuse me off, u need to beg her make she withraw from d divorce case, otherwise I no go free sent4rina from d container I lock am put... Fyt just won start b dat?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:11pm On Apr 04, 2016
Abeg na who sabi ikorodu make hin help us look for spixytinxy our paraga seller o, we dey miss her for here... Na beg i dey beg o, ikorodu peepz in d city
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:07pm On Apr 04, 2016
merikims:
oya try me see.
babe I don already pledge my loyalty giv LogoDwhiz na, dis one wey u dey threathen me wit emotional slap again. Make I no come return ur emotional slap wit affectionate kiss o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:03pm On Apr 04, 2016
CROBBOY:
No mind that man wey dey trust him wife pass God. The next thing na say she go officially carry you come him house talk say na you Holy Spirit prescribe to dey hold Annointing Service with her for night unclad on a separate room, and him Jubrealguy no go even reason go the other side at all at all, rather him go even take you comot go high self for better job you dey do for him wife.

But abeg, enjoy no forget say that babe iambibi na PLC. Others need buy their own shares too o undecided
lmao... Crobboy see hw u finish iambibi, dat innocent lookin bae, pls ke? She no b plc o na Lmt she b o... Dat babe na for me alone o, jubrealguy na just caretaker.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:59pm On Apr 04, 2016
Rukkyola:
Abi na u b akpos?
no b only akpos I be, I be akpororo sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:56pm On Apr 04, 2016
Rukkyola:
I don't know y, ov all d people wey dey dis city, na only u quote me 4 dis issue & na NONSENSE u com c contribute.
But Fraiser I thought we used to be good friends na. Why all dis beefs all of a sudden?
I am missing doz times fa!
na you cause am na, u won dey flex muscle wit me, u wey suppose dey hold my back com dey cast me for my wife com dey poison d heart of my innocent nd adorable blizzydoDo, u don forget sey if two irons meet one for bend for d other, if man piss waka make woman piss waka d leg of one go wet pass d oda, u better apologise nd do normal now bfor I end ur carrear for dis city.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:48pm On Apr 04, 2016
[quote author=SomebodysMrs post=44405367][/quote]somebodysMrs na you b dis? D eyes wey see u don old o, dat sombody no even allow u visit GC again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:43pm On Apr 04, 2016
LogoDWhiz:
DATE FOR COMMENCEMENT OF 2016 BATCH ‘A’ ORIENTATION COURSE REMAINS 27TH APRIL, 2016!!!

Prospective Corps members and other valued stakeholders are hereby requested to disregard the rumours on purported shift in the date for commencement of the 2016 Batch ‘A’ Orientation course to May.

The rumour is frivolous and unfounded. Management remains focused as preparations continue for a successful Orientation course scheduled to commence on April 27, 2016.

18 mins ago from NYSC facebook page...

https://www.facebook.com/officialnysc/?fref=nf
thumbs up pressy, you re simply d best, I just wish I sabi lyk you nd crobboy.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:29pm On Apr 04, 2016
2053 to my own personal blizzydoDo d woman dat has d master key to my heart... Also to greatestman, kuchikau nd armynu
CROBBOY:
How many times would you ask me for real? Have you given a thought why your wife iambibi and Fraiser are not around the city at this crucial time?
crobboy ur sense of reasoning na excellent o... Infact me nd iambibi don dey chill for elegusi all tru d day, e never tey wen we comot dia, she too go soon enter d city, jubrealguy my guy I dey hail o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:24pm On Apr 04, 2016
Rukkyola:
Just tell us ur name & end this confusion. Shikena!
lol... My name na anonymous shikena...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:22pm On Apr 04, 2016
Rukkyola:
Me! Chief maid? U don kolo. No b only her underwear I go wash, I go wash u & her join. NONSENSE!!!!
IRANU, ABASHA in Phyno's voice.
na me don kolo abi? Shey u sabi where den dey call yaba left, e b lyk sey na dia u dey watch all d film u talk sey u dey watch since all dis days. Bur wait o, why u run comot dia sef? U for wait finish ur treament na.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:18pm On Apr 04, 2016
merikims:
lol dioxidane is not my Bae.he is my colleague at work. Iambibi u wan make me n my dear Logodwhiz fight abi?ur plan no work ooo...work on ur act of snatching n flirting...then try again.
Fraiser if I slap u eehn the full callup letter of all the pcm for Nigeria na u go vomit.
dtobs no words for you yet.
Logodwhiz u hurt me ooo but anyway shit happens.I am angry but I still love you.
rukkyola no words but thank you sis.
dioxidane come and explain our relationship status.
If you slap me, you won do byebye to ur hand b dat, I no know wetin u go talk sey u drink because d only woman wey dey said paraga for dis city no dey around.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:14pm On Apr 04, 2016
iamdynamite:
lol,shey i tell you say i wan resign ni huh
fear for catch me o as I never see dat kyn luv bfor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:11pm On Apr 04, 2016
Rukkyola:
Hehehe........ Perplexed fellows!
But what's ur source please?

RUKKY'S PROPHECY: NYSC will finally resort to scraping service. Youths will b given little incentives.

RUKKY'S ADVICE: Don't waste ur precious time expecting good news from NYSC, find something good 2 do.

RUKKY'S GREATEST REGRET: Turning down a job few months ago 4 d sake of NYSC.

RUKKY'S PLAN ON WHAT TO ENGAGE IN: Nil. Still thinking.

RUKKY'S REQUEST 4RM MEMBERS OF GC: Pls I need advice on what to do in the mean time.
Am a broke ass! I need money. Currently running private lessons 4 few students. I will terminate it if I find a better job.

Cc; everyone.
den no dey pay u for amebo wey u dey do ni? I tink sey na lucrative job na because of d wey u carry am for head lyk weavon.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:04pm On Apr 04, 2016
opylas:
Lolz... I don commot AK, I dey gidi. Who be abeg? Tunde?
lolz... Tunde ke? No b him o, na ur padi wey dey obakekere, wey do IT wit raymond for ogijo... #projectspss
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:25pm On Apr 04, 2016
iamdynamite:
its not like that honey........i dont do office romance oooooo my hands are clean i mean so clean......dont worry things wont be like before anymore........now it will be just the two of us
nawa for u o, so u won go resign for ur place of work because of woman, ur kind man no b here o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:28am On Apr 04, 2016
Rukkyola:
Lol!
U are sick sir. I fit help u manage d rest, but na hu go dey wear deeper life pleaty skirt? Na only ur wife o
& dat ur no.5 na nonsense. Y wouldn't u want that? Greatest flirt of d nation!!!!
Ur mates dey talk better thing wey dey wan do. Ur own 5 point agenda na women affair management.
I no fit vote u even 4 one second. E better make u dey do dat ur stone breaking business.
wetin I won take your vote do, den tell u sey u need vote bfor u win election for naija, make I just get strong pple by my syd e don finish b dat. Straight road to aso rock. Tyranny go take over, I even forget to put d no six agenda, I go make u chief maid for aso rock. Na u go dey wash first lady under wear.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:16am On Apr 04, 2016
Rukkyola:
**hisses**
Hmmm..... Pacifying d husband, while having intentions of snatching his wife.
Logodwhiz, better watch ur back, ur friend is ur enemy in disguise o.
Am the only one hu can give u a better advice in dis city.
Go & beg ur Merikims 4 forgiveness. Am sure she wud forgive u. Don't let another man take her away 4rm u.

As the wise would say " u won't now d value ov what u have until u lose it"
Don't worry about thanking me now. Do that later after u have resolved ur family issue.
I dont hav any intention of snatching d wife of d president, am a very loyal citizen of dis city to d pressy... I deeply regret and i hereby recant any statement i hav made earlier dat errorneouly signify I want to take over d wife of d pressy. I dont tink dia is any cause for LogoDwhiz to apologise to her because he has obviously done notin wrong... It is merikims dat is suppose to tender her apology for believing ur scandalous rumour in d first place.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:09am On Apr 04, 2016
LogoDWhiz:
e be lyk say d tin don dey hungry her, as she see opportunity lyk dis na so she jump on am.


Thanks bro. smiley
merikims you need to reverse your action nd also recant ur words in order to redeem ur image as d supposed firstlady of dis city, you are supposed to b role model to all d wifes in dis city by not submitting yoursef to cheap blackmail. We d entire well meaning citizens of dis city are more than dissapointed at your action.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13am On Apr 04, 2016
Goodmorning ladies and gentle men, I have the singular honour to give my answer to the second question as part of the issues of the moment.
If I were to b the president of this country for one week...kinda too short though... I will ensure that I achieve the following:
1. Within the one week of my tenure, no lady will be allowed to use makeup... We won differentiate btw natural nd artificial beauty.
2. Any lady dat will upload her profile pix on any social network platform e.g nairaland must not snap d pix with cameral360 or 16megapixel camera but with old 1.2megapixel cameral, this is to avoid d issue of confused Identity if we happend to see any of dem in real life... E dey happen welwel o.
3. Any picture to be uploaded on any social network platform e.g nairaland, facebook etc must not b edited, we won see all dos pimples una dey hide with photoshop.
4. It will be compulsory for every lady in d country to b wearing all dos deeperlife pleaty skirt especially within campuses because dos babes no dey pity guys at all wit all dos fitted leggings nd miniskirt, e no easy to dey see dos tinx na, na only guys fit talk d way d tin dey do dem, na why rape plenty b dat.
5. Finally I will ensure d Eriteria system is adopted asap to avoid d issue of women wastage because women population don almost double dat of men for naija now.
Cc
LogoDwhiz
crobboy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:33am On Apr 04, 2016
Fraih:
Hanhan sad bet y!!!
LogoDWhiz never did anything of such.
Why would you believe Rukkyola undecided
A woman dat takes in every word of rumour mongers nd die-in-the-wool gossipers like rukkyola at d detriment of her marriage does not deserve d honour of being called d first lady of dis city... I advise all d wifes of dis city to adopt u as dia role model... You are a practical definition of true, sincere, dedicated nd dream wife.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:25am On Apr 04, 2016
LogoDWhiz:
cheesy cheesy cheesy

Funny....

Just a baseless rumour and here you are showing your true colour.

If you wanna come back, fine. If not, goodluck on your adventure.
pressy dont mind her... D truth is any woman dat loses a sincere nd faithful man like you is a big loser, a colossal lost for such a woman... Just b calm, u deserve d best nd a dedicated woman I will see to dat, solidly behind you.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18am On Apr 04, 2016
merikims:
oya madam who b d babe were Logodwhiz dey flirt with wey u no fit spell he moniker? Logodwhiz shey u see ursef I disappear small u wan cub turn to fraiser over night abi.oya I no do again before I poison u.
LogoDwhiz is one of d most faithful men in dis city o...I can vividly attest to dat bur I cant advise u not to divorce sha because dat will b a blessing in disguise to me.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14am On Apr 04, 2016
merikims:
Good morning my darlings in the house.
Now that am single... anyone can now apply unless Logodwhiz apologise for almost ruining our marriage with all the flirting he has been up to...pls u must have at least 25years working experience and tall, dark and handsome and most especially you must b rich and love the lord.
hmmm...I can see u want to achieve ur desire of finding a place in my heart...gudmorni...hw went ur nyt...been awhile
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:47am On Apr 04, 2016
Una goodmorni ooo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 179 pages)