Crime › Re: Pastor Allegedly Defiles 5-year-old Girl In Imo State Few Days To His Wedding by Frales6(f): 12:54pm On Dec 10, 2020 |
Some men sef. |
Crime › Re: Lady Sets Husband Ablaze In Benue State (Graphic Photo) by Frales6(f): 10:28pm On Dec 08, 2020 |
Nawa ooooo. some people get mind sha |
Crime › Re: A Video Of An Animal Husband Beating His Wife In Front Of The Kids Has Sparked by Frales6(f): 10:26pm On Dec 08, 2020 |
Some men sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Krashnodar UCL (1 - 1) On 8th December 2020 by Frales6(f): 9:30pm On Dec 08, 2020 |
Make Chelsea no mumu for their home oooo |
Politics › Re: How Insecurity Turned North Against Buhari by Frales6(f): 6:50am On Dec 06, 2020 |
Make una no lament, na so una frustrate Jonathan out of office that year bcoz of this same insecurity. Oya na, e don reach una turn to perform miracle, una don begin write article on insecurity.
Now na morning sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leeds ( 3 - 1) On 5th December 2020 by Frales6(f): 11:27pm On Dec 05, 2020 |
reallest: D idea don dey sweet my belle.I'm in ok. noted!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leeds ( 3 - 1) On 5th December 2020 by Frales6(f): 11:09pm On Dec 05, 2020 |
reallest: You're a seer Na to open prayer house remain. You fit come dey in charge of tithe and offerings na how you see am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leeds ( 3 - 1) On 5th December 2020 by Frales6(f): 11:08pm On Dec 05, 2020 |
fabuloz1: Correct predictions. I wish to date you Abi  ?
The prediction go well!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leeds ( 3 - 1) On 5th December 2020 by Frales6(f): 11:06pm On Dec 05, 2020 |
Frales6: Chelsea - 3, Leed - 1
Chelsea make una no fall person hand abeg I get the score mehn!!!
Chelsea una too much |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leeds ( 3 - 1) On 5th December 2020 by Frales6(f): 9:11pm On Dec 05, 2020 |
Chelsea - 3, Leed - 1
Chelsea make una no fall person hand abeg |
Crime › Re: What Are The Effects Of Having A Cultist As A Neighbor by Frales6(f): 8:13am On Dec 05, 2020 |
If you have cultist as neighbor you go dey see bad boys around that area and the cultist house go be hideout for them sometimes. but as much as say he no dey look your side, no look him side too. just mind your biz |
Crime › Re: A Vehicle Knocked A Lady Right Now by Frales6(f): 8:09am On Dec 05, 2020 |
Eehyaaa. God abeg we dey your hand this remaining month ooo |
Crime › Re: Armed Robbers Kill POS Operator In Edo After Collecting Her Money, Phones by Frales6(f): 8:03am On Dec 05, 2020 |
Armed robbers get mind sha. when you catch dem now dey will say na devil cause am. that's why I don't pity them when people dey beat dem or wan burn dem. cox when they wan killz dey no dey look back |
Celebrities › Re: Death Plot: Duncan Mighty Is Not Telling The Truth - Maria Nwakanma by Frales6(f): 7:58am On Dec 05, 2020 |
But Ikwerre people get bad character sha |
Celebrities › Re: Duncan Mighty: DNA Test Shows My Daughter, Mitchell Is Not Mine by Frales6(f): 7:50am On Dec 05, 2020 |
Haha. serious wahala dey oooo.
honestly na just cloth dey cover people problems oooo |
Celebrities › Re: Mr Macaroni Reveals Kidnappers' New Trick As His Friend’s Mum Escapes Abduction by Frales6(f): 3:13pm On Dec 03, 2020 |
Hmmmm. nawa ooooo. I've heard you sha |
Politics › Re: CBN Asks Court Not To Unfreeze EndSARS Campaigners’ Accounts by Frales6(f): 7:47am On Dec 02, 2020 |
E be like say dem wan use their money do business this period finish b4 dem unfreeze am |
Celebrities › Re: Rita Daniels Harvests Her Yam, Dances In Excitement (Pictures, Video) by Frales6(f): 6:25am On Dec 01, 2020 |
This kind yam wey dey like aboki prick |
Celebrities › Re: Davido Shares Lovely Photo Of His Son, Ifeanyi (pix) by Frales6(f): 8:46am On Nov 29, 2020 |
E be like say the boy go short |
Romance › Re: Majid Michel Reveals Reason Why Marriages Don’t Last by Frales6(f): 2:37pm On Nov 28, 2020 |
Truvel: I See... U Love Sex No Be Small. But Do U Really Understand What He Said B4 Commenting? He Didn't Say U Guys Shouldn't Av Sex. In Summary, He Said D Foundation Of Friendship, Relationship, Or Marriage Shouldn't Be Based On Sex Or Sex Alone. no wahala Mr. interpreter |
Family › Re: A Child Survives An Accident After A Car Climbed His Head. (video) by Frales6(f): 2:34pm On Nov 28, 2020 |
Thank God for everything |
Politics › Re: Politicians’ Bizarre Empowerment Schemes by Frales6(f): 2:28pm On Nov 28, 2020 |
At least dem dey try for their people no matter how small. for my side nothing come out oooo, even if you dey tap palmwine dem no go fit buy rope give you to encourage you. |
Politics › Re: Again Mefor Blast Nnamdi Kanu, Calls IPOB A Terrorist Organization by Frales6(f): 1:20pm On Nov 28, 2020 |
Nawa ooooo |
Romance › Re: Majid Michel Reveals Reason Why Marriages Don’t Last by Frales6(f): 1:13pm On Nov 28, 2020 |
Na so. Him no talk lie sha. But not having sex in friendship no guarantee happy marriage too |
Crime › Re: Hisbah Officials Allegedly Conducts Door-to-door Search For ‘sinners’ In Kano by Frales6(f): 1:09pm On Nov 28, 2020 |
These people no serious at all |
Pets › Re: Drop The Pic Of Your Bullmastiff. by Frales6(f): 1:07pm On Nov 28, 2020 |
See dog meat ooo. This one go full pot |
Christianity Etc › Re: Man Denounces Christianity, Accepts Ijaw Deity Worship In Bayelsa(Pix) by Frales6(f): 9:59pm On Nov 25, 2020 |
his life his business |
Romance › Re: Couple Who Met In Secondary School Weds (Photos) by Frales6(f): 6:37pm On Nov 24, 2020 |
the man mouth be like say he dey suck carburator |
Romance › Re: How Much Should I Consider Safe To Have In My Bank Before Thinking On Wedding? by Frales6(f): 12:49pm On Nov 24, 2020 |
Hmmm. true true you never ready to marry and i pity woman wey go mumu fall for you..bcoz na only she go get heart break |
Politics › Re: Buhari Meets Akande, Osoba, Others In Also Rock by Frales6(f): 6:28pm On Nov 20, 2020 |
Shey Nnamdi Kanu say Buhari don die. Abi this one na still Photoshop? |
Politics › Re: Governor Dave Umahi: Wike Is A Dictator, He Is Remote-Controlling PDP by Frales6(f): 6:43pm On Nov 19, 2020 |
All this while you dey for the party, e dey sweet you. na now wey you don decide to comot you don find faults. All of una na the same. you just dey find where dey favourable for you |
Education › Re: Hurray, ASUU Wants Prompt Pay For Endless Strikes! by Frales6(f): 7:37am On Nov 17, 2020 |
ok ooo |