Romance › Re: Did She Use Juju On Me??? ??? by Frales6(f): 8:58pm On Mar 23, 2021 |
this is just the Genesis, you haven't started...by the time you get to Malachi, nobody will recognize you |
Education › Re: How A Teacher Flogged & Injured My Cousin At Nsude Seminary School (Graphic) by Frales6(f): 7:02pm On Mar 23, 2021 |
Apart from say the boy go don commit; some teachers dey carry their personal problem dey transfer give students. some people sabi transfer aggression |
Politics › Re: Orji Uzor-kalu: I Picked Abaribe From The Gutter by Frales6(f): 6:47pm On Mar 23, 2021 |
Wetin concern me with una quarrel?? let the dead bury the dead! after all e get where all of una dey meet dey eat and dine, na when e reach politics una go turn enemies automatically. abeg e get wetin dey bother me...no be una matter |
Foreign Affairs › Re: Colorado: Shooter, Alissa Charged To Court On 10 Counts. Victims Identified by Frales6(f): 6:36pm On Mar 23, 2021 |
Nawa ooooo. person go just dey on im own, another mad man go carry im own madness come. God 4bid, I no go inherit another man problem. |
Politics › Re: Three Jukun Fishermen Arrested Over Attack On Ortom by Frales6(f): 4:47pm On Mar 23, 2021 |
even when Fulani herdsmen have come out openly and say that they're the ones responsible  akwai matsala!! |
Celebrities › Re: Davido And Second Daughter Hailey Having Nice Time Together In US by Frales6(f): 4:44pm On Mar 23, 2021 |
wahala for who im papa no get money |
Crime › Re: Man Impregnates His Daughter In Delta State (photo) by Frales6(f): 4:39pm On Mar 23, 2021 |
See as the man dey sef. he no look healthy for eye becox of wicked and evil behavior. I wonder how your preek dey manage stand when you see your daughter unclothedness. tufiakwa |
Crime › Re: Where Can I Get A Private Investigator In Lagos? by Frales6(f): 4:35pm On Mar 23, 2021 |
Hmmmm. its well |
Celebrities › Re: Laycon Gets Youtube's Silver Play Button by Frales6(f): 3:07pm On Mar 23, 2021 |
Hmmmm. congrats to him. the rich getting richer |
Celebrities › Re: Nigerians React As Rosy Meurer Pose As A Spiritualist, “na That Juju She Use Sna by Frales6(f): 2:55pm On Mar 23, 2021 |
Churchill woman spec: you must be fair and you must be an actress. and it's working for him cox that's how he became a celebrity |
Celebrities › Re: Annie Idibia And 2face Celebrate 8th Wedding Anniversary - Pictures by Frales6(f): 2:49pm On Mar 23, 2021 |
Congrats to them |
Politics › Re: Fadaka: Currency For Yoruba, Oduduwa Republic To Be Stronger Than Dollars- Group by Frales6(f): 11:41am On Mar 23, 2021 |
The currency go well. thank God say our Yoruba brothers don wake up...I been think say na only the Igbos need freedom. But na whether una Yoruba politicians wey dey on top already go gree come down come support una bcox them dey eye presidency seat...just like our Igbo top politicians wey no want make Biafra get head bcoz they feel say na their turn to be president |
Politics › Re: Leah Sharibu Gives Birth To Second Baby In Boko Haram Captivity by Frales6(f): 7:17am On Mar 23, 2021 |
Chei...nawa ooooo. like play like play Buhari dem don take style forget this girl. them no dey put her for budget sef |
Politics › Re: Heavy Military Presence In Onitsha Today , Share Your Experience by Frales6(f): 7:13am On Mar 23, 2021 |
Ezigbo nsogbu di |
Agriculture › Re: Huge Python Killed By A Farmer In Calabar (Photo) by Frales6(f): 10:09pm On Mar 22, 2021 |
Nnah see meat oooo...use this one arrange better pepper soup now especially as cold dey |
Crime › Re: NDLEA Discovers Large Marijuana Farm In Kano by Frales6(f): 3:53pm On Mar 22, 2021 |
Noted!!! |
Crime › Re: Tragedy!! 25 Year Old Stabbed To Death By Wife's Lover by Frales6(f): 3:15pm On Mar 22, 2021 |
wahala be like small preek, anyhow you yab am it must follow big preek stand |
Business › Re: Checkout What I Saved From My Piggy Bank After 5 Months by Frales6(f): 2:29pm On Mar 22, 2021 |
Op your own good ooo,I wish say na me. but nothing come out for my side, even feeding sef na war...but it's well sha. I pray make baba God pity me small |
Sports › Re: "Up Next Wembley, E Choke" Iheanacho Reacts To Brace Against Manchester United by Frales6(f): 10:17am On Mar 22, 2021 |
Honestly, e choke!! |
Crime › Re: Man Beats His 14-Year-Old Housemaid For Refusing To Have Sex With Him In Lagos by Frales6(f): 9:38am On Mar 22, 2021 |
Nawa ooooo....that kind thing! And na this kind man no go dey gree other men come close his daughter bcoz he no go like make dem nack his daughter as he dey nack other small small girls |
Politics › Re: Police Arrests Three Brothers For Killing A Security Guard On Christmas Eve by Frales6(f): 7:04am On Jan 05, 2021 |
the three brother's no even look alike. hope their papa don go do DNA test |
|
Crime › Re: “2021 What Did We Do To You!”- Lady Cries Out As She Loses Brother On New Year.. by Frales6(f): 12:40pm On Jan 02, 2021 |
hmmm. God forbid bad thing. this year, there shall be NO LOSS or evil report in my life |
Phones › Re: If You Have A BVN And It Is Linked To Any Mobile Network, Please Read This by Frales6(f): 12:38pm On Jan 02, 2021 |
noted! |
Crime › Re: Jubilation As Kidnapped Owerri Catholic Bishop Regains Freedom by Frales6(f): 12:36pm On Jan 02, 2021 |
thank God. let him come back and eat new year rice and chicken |
Crime › Re: #dna Scandal: Man Dies After Wife Confesses Their Children Belonged To Fcmb Bos by Frales6(f): 12:35pm On Jan 02, 2021 |
nawa ooooo. it's a pity |
Education › Re: I Finally Received My 10,000 Grant From Federal Government by Frales6(f): 5:49am On Jan 02, 2021 |
lathrowinger: Wait na 10k make u dey happy like this?...
Gimme me your account details, u deserve another 1 abeg put me for your budget oooo |
Politics › Re: Governor Wike Links Opobo Kingdom By Road, After 150 Years by Frales6(f): 8:35am On Dec 29, 2020 |
brainpulse: Where is the road? Audio road that construction will last until he leaves government.
He has used all Rivers money to gift judges and lawyers cars in the state. e be like say you be Ipob member. Cox I noticed that nothing good the governor does that will impress them since after that oyigbo curfew. the governor has automatically turned bad to them even when it's obvious he's doing well. e get as e be sha |
Celebrities › Re: Cubana Chiefpriest And Flavour Storms Owerri Last Night To Visit His Excellency by Frales6(f): 9:28am On Dec 11, 2020 |
senior men. God I need money ooo
Connect me ooo |
Romance › Re: He Has A Girlfriend But Does Not Want To Let Me Go by Frales6(f): 8:49am On Dec 11, 2020 |
Gayatri: What are the red flags please??... He loves his girlfriend but he does not want to let me leave him because i help him get focused than his girl aside the feelings he has for me... Please make me understand... he's just deceiving you with sweet mouth. you better use your brain. |
Sports › Re: Highest Goalscorers In The Champions League After The Group Stage by Frales6(f): 1:50pm On Dec 10, 2020 |
webmaster99: prophet Elisha used salt to cleanse a barren land from unproductivity and ever till this day the land was blessed! I believe God |
Sports › Re: Highest Goalscorers In The Champions League After The Group Stage by Frales6(f): 1:20pm On Dec 10, 2020 |
nna eh...no be this news be my problem now ooo. I just need money badly |