Funmise007's Posts
Nairaland Forum › Funmise007's Profile › Funmise007's Posts
cunny88:yes naa cos money intusticate ![]() |
aboyaji:for peace to reign he shall be called king andre Churchill dikeh... |
Yu go America came back come dey form I have been to America abeg forget story...Nigeria no sweet to relocate back to.Nigeria harder that any thing presently.no try am of yu neva get permanent residence.wise up.yu may come set up business here put pple yu trust in charge den go back and be updated from time to time buh no come relax this country I repeat wise up... |
popweezy:premium tears when this two retires by fans he fit dilute river,cos the obsession and unnecessary comparison with love shown at dem no be here at all |
The police has handed over kyari to the police.....naa there I gave up patapata |
casppyjay:Chai yu are a legend and yu deserve a chilled stout all those time i get SOP too naa there I know all this Christmas songs. |
Kharol1234:as I saw the pix too thats the first name that pop up my mind,then I also remember the drummer boy...mehn good old days |
Yeah he's right,my dad did the same without telling me I was in class and the lecturer came and call my name that I had a visitor waiting on me outside.mixed feelings,I was happy and angry..happy dad gave me cash b4 he left and angry what if I wasn't in class or with one babe. |
Well I love his courage but sometimes I feel he should start as a governor first make his state the kind of Nigeria we all dreamt and want then thats enough to sell him....nobody knows abode and fashola b4 but their developmental impact sold them out |
I wish funke forgive her and help her back cos I love their chemistry then and e just one kain surprise me...buh i understand one way or the other she self was brainwashed by her manager say she's made a superstar alwedi buh she need to be calming down nxt time |
If yu get work and dey fuk yur babe well yuve got no reason to worry...except yu are feeling insecure say the two fit later fuk each other and if dem do and yu caught them...then that's not yur girl simple then tell them to excuse yu for your house naw...infact yur matter Taya me...wey me I dey find who go dey follow my babe talk for me cos her talk dey Taya me sometimes..this life hen |
See i go with the majority cos make I no lie yu I no know math..kudos to the mathematicians in the house for the solution.abeg nxt make we kuku ma turn nairaland to tutorial class e beta pass all this bad news and olosho matas. |
TwistDThinking:I understand yu small but not everyone loves the feeling of been fooled or been played especially when yu know 4sure that yu played yur part by been loyal to the said relationship.sometimes some women go behave like make yu slap sense into am tho. If yu don't get it forget about it..well me wey dey talk sef neva slap one buh no be everybody fit get my kain patience.cos who go break my hrt sef go try,cos am always expecting a lady to fukup for d corner of my mind. |
IgOga:iyabo ojo my ass..am not supporting voulence oh but when yu hear bout how ungrateful the girl has and how the guy has helped finance their family for love sake e go shock yu..then yu go see say the beating is like a parent scolding their daughter..since they had refuse to cater for her..by the way make she open her phone fez.make we start from there |
Iamajala:i tell yu cos I know of person wey get like 3 as e dey expire e dey do another and em neva fly comot infact some pple dey take their own open bank account sef.. |
All this enemy of a good and much better governance God will punish yu and yur selfish interest...I don't understand is it not democracy again.why can't he contest. |
Everybody they shout hard drug hard drug forgetting say poverty state and serious hustle can affect yur looks most times....not getting to eat at the right time,been in the sun going from place to place till yu eventually get to meet the right pple to help lift yu..mehn if yuve been in this state of mind b4 yu will understand..I just hope the dude has acquired the right senses to grow what he has now..happy 4him |
Even if the glasses is broken right. |
Shey naa my eye why e be like say davido wear person cloth abi I dey see the future davido turn politician cos the thing just choke anyhow sef I need water |
[Be calming down naa,don't yu wish they end the ish btw them don't yu also wanna see them three togeda,let's not act too toxic as a fan naa..I swear it will be cool if dey make upquote author=MufasaLion post=108151227] Only talented people can fit in, not clout chasers.[/quote] |
This two chemistry yu can't come btw dem...how I wish David fit in too and they become the greatest musketeers of my time...God bless them all |
Console yourself by crying me a river,I don't care lol..naa so last year una say naa join join he take win say ivy blue small girl sef won Dailymice: |
What do yu expect before because he has option to remove an incompetent player with competent and the body language of the team is obvious to us all nerdjared: |
This one's never ready to makeup dem wan quickly break again on money sharing issue...mtcheww |
The only state in this country naa LAGOS STATE .LAGOS LEADS OTHERS FOLLOWS |
Chai human being..make God forgive yur devilish thinking.cos I don't know when d father told yu he's not connecting to his son or when d mother has maltreated the son to make him hate her..did yu know d father has other kid apart from jamil..may God forgive yu..naa because of pple like yu gangan Jesus say "he whos without sin shud cast d first stone FalseProphet1: |
Yu mean cr7 is 8years older than musa my lord i rest my case |
