Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 46 pages)
adebayo201: 1:45pmoshe omo iya mi..tanks |
pls what time is our match today? |
merry xmas to all nairalanders...lolz i gat no fwends.. |
Austeenx: It's just sexXxXxy!u need a 6month tutorial,and ur topic 2ruout wld be SEXY! The meaning when to use it and what and what not can be sexy k? |
Now this is why i hate following threads like this,from 21-39 within 1hr.. |
Idowuogbo: Ko re lo joor! U suppose dey motivate us naumoti watin?i be hater ?btw,u are sounding more polite 2nite..is 2dae ur bdae? |
chiamaka..6 bags?on lo ile oko ni?like a new bride packing to her husband's house |
uchiamakd how ur journey naw?how moro be?iron dey d hostels abi mae we bring am?buckets nko? |
Idowuogbo: Y u dey yab us naulolz..park well..i no mention anybody name..bt gals wey get both don sabi demself |
Idowuogbo: Fuss, Kilode?ti kini? |
wen u don confirm the news na in i go comment |
elampiro: Oscar, Hazard, Mata, Nasri, Aguero, Silva can all operate from the middle and left or/and right.mtscheew..tell them jhor i just didnt reply sailor and dat guy cus we've had dis arguement b4..it's nt bout being played out wide,it's bout being bullied off the ball by ARSENAL..lol..and being versatile..only God knows when last mata,silva,nasri played behind the striker their natural position.. |
safe journey to those who are going 2dae..u guys shld gist us as soon as u are settled.. |
wow!smalling surprised me today sha at RB Jones was perfect today Never thought van persie wld one day celebrate against arsenal..maybe cus of wenger's comments'he is still an arsenal man' DM subs?hmmm tank God we sha won Good performances by rooney,vp,evra Kagawa was his usual self,d guy isnt just EPL quality.. |
last kiss |
mr op pls STFU! Did wande steal the song or not?yes he stole the song shikena!as a matter of fact,he is nt even denying it judging by his response Do u know how much money wande will make 4rm d track?d shows he will get?endorsements?so don jazzy shouldn't talk cus he is the don dat shldnt make money abi?ori e lo buru un..mtscheew.. 4rm wande's no1 fan |
y do i have dis feeling that this thread will make the front page..till then |
u guys shldnt blame dat guy dat said sola sobowale isnt toyin tomato...maybe he didnt watch d superstory.. BUT dia is dfntly a yoruba movie titled 'toyin tomato'which featured toyin agboola as the main character..so d guy isnt wrong aftal,cus he only watched d yoruba movie and nt d superstory.. Toyin tomato,eleyinju ege elewa to po o: tolowo ba n soro ki talika ko gbenu dani olowo ni mo balo mio ba surulere o toyin tomato! Dat's d soundtrack 4 d movie |
chidi2pus: bros o,you are clearly not a university student...maybe ss2 or planning to write waec next year againu get wetin in dey try talk abi u no get am? |
this eclipse no get publicity like d first one jhor..people no even sabi sef |
oya make una analyse d match 4 we wey no watch o |
sandijey: Don't mind the jobless mofo! You just had to compare him wiv psquare wiv their tombo music. The kind of money dbanj has made, I doubt if u or ur family can make quarter!no vex o,i jst wan ask sae u wey no criticize am now,u or ur family go get quarter of in money? |
mayten30: All i see is wiz-kid and wiz-kid house boy,chai wiz-kid is really taking good care of his house-boy ooooo!!!see as the house-boy head be like wetin dem dey find for gulder ultimate search.lwtmb...more like the hammer wey den find 2dae |
Kanwulia: All you MANUNITED SEUN OSEWA YORUBA HARLOTS AND GIGOLOS on this NL need to lay off my posts if you cannot read. . . . !just look at what u posted,does it make any brain to u 2?manunited,gigolos...crap! |
femi ti yari!lolz ![]() mae ncaa produce d documents na |
aManFromMars: Wish your parents said this same prayer.in asmuch as what u said isnt funny cus d guy was saying d truth,i still dont know y i am laffing.. |
Kanwulia: As you can READ, the responders are from the EAST-WEST connector of NIGERIA where women are too TIMID/LAZZZZZZZYVto WORK WITH THEIR OWN BRAINS AND HANDS! Or where CHAUVINISTIC/SEXXXXIST and extremely LOCCCAL dudes are toooooo insecure men who get married to SELF-MADE WOMEN!what is dis 1 saying? |
abeg make una 4get bout dat st*pid gal shey na only me dey see d number of people wey commit suicide for india last year ni? Na contest for dat side ni? |
How can a stup*d thread like this make the front page?mtscheew |
kels on point: just one word for u "lama"i dnt speak pertual |
I just laugh when i see how desperate these guys are to have BBM on their androids. Some even going to the extent of payin some guys to help them install it fast fast..bt as usual,they are still finding an excuse for their hypocrisy..'i jst want to have it on my phone,i might not even use it cus my whatsapp is still there' den y the F do u want to have it? i be like So how are these guys fairing in ur area? |


