Gamine's Posts
Nairaland Forum › Gamine's Profile › Gamine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 152 153 154 155 156 157 158 159 160 (of 383 pages)
LOL. Tgiirl, abeg cut the guy now it may be too late soon oooh some things need ACS not prayer |
hen hen take it easy o no play wit fire ke!!! |
hmm, i see |
@Busy Body Ebo ti igun gbe t'ofi pa lori, ohun ni akalamagbo she yo gege l'orun ![]() @Tgirl Wey d tori na ![]() |
To cause katakata hehehe |
Weak Heart ke ![]() i no dey eat 30days Eba , abeg o!! na honly Weak eyes i get |
Ori ko danu danu Ori kon losi e jo okpo oto Ori e o pe Omo e ti janu de ![]() |
I see i guess guys will say that, yall have some big hands oooh |
D pineapple shey eeeeeeeeeeeeeeeew My sister lurvs it eh YUCK!!!! |
Chinese stuffz should be banned? how laughable! The computer you are using is Chinese, i hope you understand that |
LOL The kain Koko wey dey ya head eh Abeg o! Carrey your Don dada, i no want again ooooooo ![]() |
I know i know, lol im just saying, see i get bored easily. So i need a game with changing scenery, lots of things to do e.t.c thats why my fav games remain Mario Final Fantasy GTA MGS Warcraft Heroes Alpha Centauri, e.t.c |
O ga o!! |
Who ask you quescion na Sunchine dem teash me ![]() |
Uchetobi, i feel you jare Same thing with me, its just been two months but i am GAINFULLY Employed |
lol |
hen! keep to dey fool yourself you no know say, as our elders talk am. The dog wey leave him master, go play for forest when hunger nack am, nobody go need look for am, before hin use e own nose find him master house. |
Well i eat it ![]() i like just plain beef and onions any other flavor would make me purge |
What happened to you? |
This gey o may you no come pour sand for my gari o ![]() Wetin concern u with my Sunchine hen? ![]() |
Its hard to find a Good anything these days sef ![]() the shoe i bought the other day, the heel don comot the tv we bought the other day,e spoil only to look kon find e be china nawa for this life o ![]() |
wey the girl go na? tori nefa complete ![]() |
The storm don over Now i can see the Sunchine!!! ![]() |
SEE MY MONEY OOOOOOOOOO SEE MADNESS OOOOOOOOOOOOO |
if i could i would rather Let |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 152 153 154 155 156 157 158 159 160 (of 383 pages)

