Gamine's Posts
Nairaland Forum › Gamine's Profile › Gamine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 383 pages)
Abeg o, Mr man. No be contribute i be don contribute na so you blind reash ![]() |
Good for you! how they no go close thread for you when you no dey make sense of wetin pesin dey yan ![]() |
Your search no carry water abeg May you go Sandras Bar, you go find wellu wellu |
We see, we don see o ![]() |
Nothing's wrong with this one ![]() |
Charts? ![]() TGirl, which chart have you been consulting oh ![]() |
How can you blindly claim this, Where is your support? ![]() Everyone knoes the Chinese are everywhere, For G'Sakes there are 10 Billion of them!!!!!! |
![]() |
HAHAHAHAHA Nairalanders WONDERS WILL NEVER CEASE OOOOOOOOOOOOO ![]() why dont u google it ![]() |
hmmm |
it not me abeg o!! ![]() |
See Question o ![]() |
rd 12 ![]() Not me ooh abeg oooooooo!!! |
LOL. ![]() i dont build all the sites myself, i am the Director here. im currently designing a new inteface for the site and we need to add some new features. and make the site more interactive. Thanks for the advice, but you really didnt talk about the structure, ease of use, the links and all |
rotflmaosltnactp ;d ;d |
Fat dey fear me ooh i want to be fat o, but i dey thin like pan kere |
i never marry sha ![]() but if bf cheat, i go leave am life no hard na |
ROTFLMAO omo no be everyday sha.lol ![]() |
You must be crazy to fall in love with someone else after marriage. talk about the greener grass, only to find its algae ![]() |
eyah! i trek from Mobil to my house near Eko hotel i trek from Admiralty road to my office in Lekki i dey feel ya ![]() As pesin no get car, wetin we go do and taxi dey look pesin like say pesin be oyinbo e no easy, God dey ![]() |
Get over it ooh. come and chat with me, you no go bored ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 383 pages)


