₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,099 members, 8,429,334 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 06:03 PM

Toggle theme

Gidson12's Posts

Nairaland ForumGidson12's ProfileGidson12's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 85 pages)

PoliticsRe: South African Vodacom Advert,making Fun Of Naija Leaders by gidson12(m): 9:19am On Mar 15, 2011
good smileyi see both the igbos and the yorubas on a joint attack here, it takes external force to bring these tribes together in Nland,
Jokes EtcRe: Come, Lets Crack This Place Up With Laffter!!! by gidson12(m): 8:18pm On Mar 13, 2011
where is studio angry
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint (season II) :::::::::::: by gidson12(m): 8:05pm On Mar 13, 2011
watz da topic here undecided
Jokes EtcRe: Nasty Lane: Why Mess Get Different Smell and sound? by gidson12(m): 8:01pm On Mar 13, 2011
can i get a a glass of heny here undecided
Jokes EtcRe: What Is Wrong With Studio? by gidson12(m): 8:24am On Dec 19, 2010
Gone 4 jax 2wks n c wat these kidz smokin weedz turned here into
Jokes EtcRe: Just Trying. by gidson12(m): 8:08am On Dec 19, 2010
Erm, wetin una talk, repeat again
Phone/Internet MarketRe: Unlock Your Usb Modem For Free :just To Help Nigerians by gidson12(m): 8:07am On Dec 05, 2010
Uncle sam, u are doin a great deed here, and i appreciate ur sacrifice, pls uncle sam can u help unlock my zain huawei modem, imei: 353474022376248. Thanks
Jokes EtcRe: Just Trying. by gidson12(m): 2:34pm On Dec 01, 2010
Dyt when u go marry sef angry
Jokes EtcRe: Obsession by gidson12(m): 2:33pm On Dec 01, 2010
abeg, i no know this days e day hard me read all this things called jokes
Jokes EtcRe: Are You Crazy by gidson12(m): 2:31pm On Dec 01, 2010
lysaa:
OMG! i'm i stewpeed toohuh
yes baby, but we can help u get off it cool
Jokes EtcRe: Yabis by gidson12(m): 1:08pm On Nov 30, 2010
Pharoh:
^^ [b]From toddler to pa[/b]l? undecided

Hope say him no send militants come ya house sha wey u come dey upgrade him status sharp sharp so? grin cheesy
i just want make the guy no feel inferior
Jokes EtcRe: Are You Crazy by gidson12(m): 1:04pm On Nov 30, 2010
bashy_demy:
Lysaa dear dont mind the guy with no Gender jare how are you doing? hope insult wont follow my comment
i beg i no get tym 4 dis midget lipsrsealed
Jokes EtcRe: Are You Crazy by gidson12(m): 1:02pm On Nov 30, 2010
lysaa:
Pls don't be fooled by my initial reply to your post. .was just keeping the thread.
Who are u? Have we meet? spoken b4? r u male or female? huh
e get tym wey u no dey take things serious, na wa 4 u o!,
Jokes EtcRe: Are You Crazy by gidson12(m): 8:26pm On Nov 24, 2010
lysaa:
The last time i checked, u were hospitalized from a glass of cold water u drank that numbed your entire body. .who u dey form for now?
e b lyk say u wan renew our luv.
This is not d type of tin we go discuss in dis kind of place, this is d type of tin we discuss face 2 face
Oya book a room in our favourite place. N when we enta d place we go start to dey. . . . . . . . . .,
Baby be in ur best behavour, make sure any tin u do, na me n you e favour. Make u no do anyhow cos if u do so i go say - fi mi le.
Jokes EtcRe: Big Lip by gidson12(m): 7:33pm On Nov 23, 2010
^^^ Lol
Jokes EtcRe: Are You Crazy by gidson12(m): 7:28pm On Nov 23, 2010
~yawns~ can someone pls get me a cool glass of water
Jokes EtcRe: 100% Nija by gidson12(m): 7:19pm On Nov 23, 2010
Is dat the end of the joke! undecided
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by gidson12(m): 7:14pm On Nov 23, 2010
Where iz u the time wey i was having moni
Jokes EtcRe: Just Say Something Dat Comes To Ur Mind First. Anything! by gidson12(m): 7:05pm On Nov 23, 2010
Lol, i bet u d guy a$$ would never remain the same
Jokes EtcRe: Facebook Phone # by gidson12(m): 6:55pm On Nov 23, 2010
tanimz:
Gidson!! cool
hi tanimz baby hw are u?
Jokes EtcRe: Yabis by gidson12(m): 6:51pm On Nov 23, 2010
Studio! Finally nofin do u! Ur still my pal
PoliticsRe: Mend Bomb Warri Pipeline by gidson12(m): 5:07pm On Nov 23, 2010
Yea lets wait for beaf to tell us the true position of things
PoliticsRe: Ghana: A Contrary View by gidson12(m): 4:33pm On Nov 23, 2010
The only good thing bout Ghana is that they know about herbal medcines, and i think their herbalist re stronger than that of Nigerians
Jokes EtcRe: Yabis by gidson12(m): 3:08pm On Nov 23, 2010
A father always smiles @ every gibberish from a toddler
Jokes EtcRe: Facebook Phone # by gidson12(m): 3:02pm On Nov 23, 2010
Hmmn! Just because u dey get some erection ur reguler fantacy na to begin give girls belle, ok u know wat, first learn hw to baf well b4 we start talkin of u impregnatin my gal ok
Jokes EtcRe: Yabis by gidson12(m): 2:56pm On Nov 23, 2010
Beef u!, u suppose happy say i dey even reply u cos u know d effect it has on ur status, well no wahala, dat d only way i could make a brother feel among, enjoy it while it last
Jokes EtcRe: Facebook Phone # by gidson12(m): 2:48pm On Nov 23, 2010
Ok, but u still b kiddo any way!
Jokes EtcRe: Yabis by gidson12(m): 2:45pm On Nov 23, 2010
Ur own dyck ritualist don take make money, n how dissapointd when na cowries ya dyck fit produce
Jokes EtcRe: Facebook Phone # by gidson12(m): 2:41pm On Nov 23, 2010
Well, i guess ur age fall even bellow 21 sef, cos u no dey make sense 4 dis forum, no offence

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 85 pages)