Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 194 pages)
Paddy paddy things What friends do together You na club and shayo friends you dey gather up and down. Urgent #2k una no fit help unasef with. |
Dem force you to borrow.... ![]() ?Wertin you find go there side.... Make una stop all these nonsense If you no fit go borrow from your family and friends, don't curse out loan apps , they are not charity organizations. They are out there for business You guys should stop demonizing them Though they are very very useless and exploitative |
E for no withdraw make dem show am the deserved shege wey him wan see He want to be clever by half. Betrayal Ingrate |
This white house kidnapper go just dey talk anyhow........ Very very rash and uncouth person |
So Desmond still went ahead to contest Well it is his civil right anyways But that guy is not wise at all Very very foolish person. If he has obey his godfather He would have been joining the Abuja big boys after next election. But greed don help am finish him political career patapata |
RESPONSIBILITIES....... Be responsible Take up responsibilities Anybody wey dey find freebies for marriage dey waste his/her time. Marriage na serious work |
Who dem this one dey deceive Una don carry ticket give person without primaries, una come wan do screening for am. For what exactly...... ![]() ![]() ??Person don collect certificate before he write exam....... What's the essence of the exam then... ??Gbajueeeeeeer |
Exousiang01:He is being sponsored by many international bodies, huge amounts , to fly and move anywhere around Nigeria. Which works e get before, than to do what he was paid to do. Fight Nigerian government. |
Who dis one dey whine He thinks say him still dey act movie Oniranu Dem don cast am last last |
Your United States, the supposed sane society. Corruption rules the world. If na Nigeria now, children of hate and destruction go full social media, showing their mentally deranged capacity. |
Content creators..... Aki and pawpaw |
Giringori himself Always chasing free ticket Congratulations to him The only online president Nigeria will ever have. Person wey wan go for boxing match come dey dodge boxing training. He just wan entire the ring Una supposed no say, na suicide he wan commit |
Who is more bigger politician in the entire south then Tinubu..... ![]() ![]() Start from there..... Others are social media content creator politicians. 2027 is a forgone election na replay una just want watch.... One million OBI cannot unseat Tinubu. |
Especially senator Sheu Sanni, am happy for him..... Very patient Calculative Intelligent I wish he becomes the Governor someday. |
Poverty go make you think say good life na disease...... If you have the money spend it oooooo No let one archaic dude dey cap you with trash..... |
Goje family sef don try Time to go home Everything is getting interesting. Make e go rest |
😅😂😂🤣😅😂😂🤣 😅😂🤣🤣😂🤣😂😅 All the people wey still dey support this Idi Amin of America Are as shameless as he is Una no get shame..............!!!!!!!!!!!!! |
Desmond keh No levels Zero levels Who be Desmond for surulere politics Who sabi am..... ![]() ![]() ![]() |
See as person papa dey glorify immorality How dem no go dash you Pikin wey no be your own..... Nonsense supposed role model |
This one don keeeee you finish Person go carry him hard earned money go marry murderer. Sha collect your own children after further confirmation and let her be going on her own...... Some people have the ability to keeeeeee person, if worse come to worse. Na opportunity never come |
From ICPC, to EFCC to DSS Hmmmmmmmmmmm Dem go release the short man werey Dem just wan show am say E no get levels..... Pinch am small. |
He was their president, he should know better. Na him field... |
ADC and failed politicians sha Which one be Fatai again, the most useless Governor kwara state ever had |
😅😅😂😂😂😅😅😂🤣🤣😂 😅😅🤣😂😂🤣😅🤣🤣🤣😅🤣 No go burial go faint oooooooo E no go funny at all |
Russia sef dey agree now. This their family war go tey small Ukraine just dey use Russia catch cruise for this war...... Dem no kukuma get anything to lose at all for this war |
😅😂🤣🤣😂😂😂 😅😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣 David Mark and even Atiku Are operating a tactical political home One leg in Another leg outside Game onnnnnnnn |
So Jonathan wan truly contest..... Hmmmmmmmmm Issokay |
Funbara dey punch more than him weight Politics is very very brutal. If not for TINUBU funbara go don comot since. Let him enjoy his remaining tenure and go jeje...... |
No worry, na disgrace go end am. Greedy animal Politics money don sweet am E no wan go movie set again. No be say, e even get better achievements sef. That thing wey him dey find He go see am in surplus. |
This guy is very very stupid ooooooo He is really and idiot Others were forced to step down for you and allow you go for 3rd term Now you want to turn yourself to surulere BAALE... You wey no get structure Who know you for surulere You wan dey firm kingkong for surulere now No try am oooooo No bite finger wey dey finger you Waka jeje comot, you sef don try, no be say you even do anything significant or of importance in your 12years sef...... This food wey you wan start to dey cook, hope say, you go fit chop inside if he don. Surulere politics hot ooooooo Na carry dem dey carry you all this while No be say, you dey useful or relevant there. |
Una don start nonsense topics A cheat is a cheat Na blood he dey Nobody dey push anybody to cheat If marriage don tire you Waka comot na, dem use super glue tire you down..... . ![]() ![]() ![]() ? |
My brother Go report yourself to your bank straightaway My wife got #1M last year in her GTBANK account. If no be say she no dey greedy, we for enter surplus wahalaaa . Go to your bank and report oooooo Make 500k no come go send you go prison ooooooo |
