Goryorhal's Posts
Nairaland Forum › Goryorhal's Profile › Goryorhal's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 60 pages)
Some babes sha ... Well life goes on ... @ OP tell your fwend make e no do am ... At least e sef get fault . Dem don tell am bfore but d love don blind e eyes .. Na now wey e eyes don open e won post the pics ... Smh ... E no need am at all .. Rather make e cool down find better babe and no waste time Cuz I see no reason why I go dey date person for 5 years when I never ready .. The least I fit wait na 2 years .. Then marriage straight ... Who get time to dey waste ... At the end na guys dey lose pass... My 2 cent |
Takim107:You care for a chat please? |
Takim107:You welcome .. How you doing ? |
pendusky:Bobo yi fe te!!!
|
M4gunners:I tell you my brother ... You expect me make i dey fetch water pour inside well? Ko possible ... There are better ways wey this pastors fit help the poor ones ... But na only God go judge everyone.... I no talk say make pastor no drive Hummer but at least make dem sef dey try give back to the poor ones .. And no b say dem go dey carry convey up and down like politician ... The only difference btw dem and politicians na just poster ... Politicians dey suck our money Pastor sef dey suck our money Smh |
M4gunners:And the funniest thing b say all this so called celeb pastors go drive pass their gullible / poor members wey dey trek for road ... The members go b " hey that's our pastor / daddy driving ... Smh God forgive me sha but the truth hurts !!!! |
pendusky:Mumu Shey na you dey sell the drugs for me ... You just open that your yeye mouth dey talk nonsense .. No b your fault na airtel wey dash you weekend MB.. We know your type |
pendusky:What's this one saying ? |
That's why I hardly belive all this so called man of God .... Well the only person Wey I believe na God and my self ... How you expect me to believe a pastor who know no wen he go die ? Na the same pastor go con dey scam me ? Never !!!!! The only difference between i and those called pastors b say them get congregation, body guards and enough suits ... But the rest na lie ... I no dey see vision like wise dem sef ... Dem no dey dream talkless of seeing vision .. So why you expect me to dey pay attention to them make them milk my life die... Well it's not their fault jawe ... Back then if person get problem e go run go church , pastor go pray , fast , untop person matter .. Pastor dey grown lean while the memebers (congregation) dey fat ... But now the world Don change ... You get your problem na OYO you dey !!!! No one Wanna die as a poor dude ... |
Takim107:I love this !!!!! Nice post !! @ op if you like let love cover your face make you change church , change your name and change your date of birth .. Na you get your body/self... Just no come here next week or next month dey complain say your babe dey tell you to go wash her pant or go market Bcus I don't know why you can't be bold enough to tell her if na church she dey date or na you .... Are you sure this chick go marry you Cuz the essence of a relationship is marriage ... No go waste time with this babe sha .. #my2cent# |
kennygee:Smh ...na wa for u sha |
At times I just dey wonder if na APC dey power ... Cuz this handicapped PDP led govt no won dey responsible at all... If strike dey na ApC If fuel scarcity dey na APC If rain no fall na APC If Boko aram release video on Twitter na APC If light no dey na APC If transformer blow na APC If police collect bribe na APC If $20 lost na APC If mama patience no speak good English na APC If uncle Jonah jeep no start na APC Wetin !!!!!' Dem swear for una !!!!!! If Una no fit rule again make una kuku comot there make we no say na APC dey power... Useless and clueless people |
annazubi:Why you dey reason like this ? You can do better than this ... Smh ![]() |
All of them na yahoo yahoo musicians ... D prince, dr sid, korede bello etc.... Na wen yahoo guys hammer dem go rain and if money finish you no go see them again .. Na so e b for Mavin crew... Na scope dem dey use dey sing that's why all of them no fit release a single hit.. Mtcheww #foreignartist# |
PunkyBrewster:What's wrong ? Hope you don't mind sharing with me ? I just sent you a pm now .. Check your inbox |
PunkyBrewster:What's wrong with you ? I sent you a pm |
PunkyBrewster:Lousy lover ? Hmm what do you mean ? Can you explain better to me ![]() |
zaragal:Hmmm smh |
PunkyBrewster:What's hmmm ? |
mimopel:79D2D2CC |
mytime24:Hmmm cool ... What's wrong with blind dating ? Anyone what's good sweetie ? How was your day ? |
noobsaibot2:No need to save am for your phone Cuz e fit dey leak .. Morever sef if you save am anyday you dey see am you go still dey vex and won commit sucide.. The best is to just let it go and move on .. At least you don know say she no pure .. Anyway sha I fit help you .. Pm me her number make I word her ![]() |
noobsaibot2:I go just look am look and smile as I dey do when watching/looking porn film... Her own case no b the first and won't be the last.. So you better no go kill yourself .. Your mates dey sleep and relax their brain you dey here dey think of nude pics you dey see for whatsapp.. Dose ones you don see bfore no b person GF? Abeg no die sha Cuz if you do , you don find food for council wey go come carry your corpse and you go pollute your street too .. We love you brother It's well |
mytime24:Continue dey pretend !!!!! Na una type dey do blind dating ![]() Smh |
noobsaibot2:What's all this for Christ sake ? Abeg go sleep and come back for morning |
ebabsuoires:Wetin b your own sef ? Na you get mouth wey she dey use talk ? Some gels sef ![]() |
worry359:guy what is this trash you are saying ? the guy has said all what happened, what else do you want? or are you trying to defend the company or you are also among their workers? Guy take am easy |
motanjo:Hi babe !!! How you doing ? You care for a chat ? |
onyiianthony:Welcome sweetie ... How you doing ? Are you on bbm ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 60 pages)


