Goryorhal's Posts
Nairaland Forum › Goryorhal's Profile › Goryorhal's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 60 pages)
cuteycoco:Hi what's up girl ? |
Ormorlehwah:Good .. You mind sending me a request 79D2D2CC |
Ormorlehwah:Hi what's up ? |
I'm not surprise at all .. Wetin Una expect am to say when the "cluesess master" don talk say stealing is not a corruption .. Dear God , Please we your people don acknowledge, admit,accept say we don offend you , father lord please forgive us our sins and remove , jettison, the clueless man imposing himself on us. Father we don suffer for 6 years , even though you dey watch us , and now it's the time for change . Please lord as you give Samson his last chance , kindly also give us this last chance so we could vote the man of the people (GMB) and not the shoeless, cluessless man . So shall it be IJN Amen .. Please don't not quote me .. SaTANs,gejites , etc God bless the 3 region( yoruba , ibo, Hausa) God bless us Vote for change |
OrlandoOwoh:Baba no mind am .. Like mother like son !!! Cluesess people |
Chigold101:"In my state , my governor has install wifi all around the city" In my state , my present and present governor pays us 15k every month Cuz that's what we asked him to do by voting him ... God!!!!! Na person they think like this ? I just pity you (suffering and smiling ) sit down dey give yourself hope .. Na your unborn generation I just pity Cuz the kind swear dem go curse you , I bet you CAN no fit wash am away for you .. Mumu |
Acidosis:Bros you no get brain ooh ... |
Nihilist:So you mean the government don't they they exist ? Explain better please |
Nihilist:Are they (govt) not the one that gave them the approval / authority ? Abi you think say them just wake up and decided to form an association ? |
The more we realize that the so called NURTW are more dangerous, hazard, to the nation. I see no reason why in a sane government these mad people be walking free in the broad day light . Why can't the government cancel/stop this rubbish .. the more we take them lightly they more they will continuing constituting nuisance. Well no b them fault Na the government dey patronize them if no b say .. Say no to NURTW,OPC God bless the 3 region God bless everyone |
Smh ... Well I won't be surprise if the first class cluesess man(GEJ) comes out and say " I'm not aware of any missing dollars " If them like make dem chop am and leave the country account dormant , Wetin me just know b say them no fit steal anymore pass may 29. If any saTans, Clueless fans, quote me . My prayer for una b " may your life , your generations withness the changes Jonah put us " I belive change has come God bless the 3 region ( ibo, yoruba, Hausa) One love |
Just a friend only ... 79D2D2CC |
babestella:Smh I don't blame you .. You go school at all ? |
tit:God !!!! Shey Na person pikin dey talk like this ? Imagine you b girl and you dey talk like this and later you go come here dey post how guys dey run from you ... My dear you need to wake up |
sanc2s:God !!!!! What have you been smoking lately ? Common sense you no get I swear .. |
Amefrica:Wale how far ? How you dey ? Lol |
richidinho:Bros you no get common sense ooh .. Abeg Na where you go when God dey give us brain.. |
India 1-0 Nigeria NA when we start UN,AU,ECOWAS go dey complain say we too bad ... Dem no complain now .. I trust my hommies , dem go surely retaliate in a big way ... #indiapussymusttear# God bless us |
E no go better for OBJ for imposing this cluesess man untop us... And e no go better for Tinubu sef wey sell out Our vote for this cluesess, shoeless, brainless man... Well them eyes sef don open to the atrocities the clueless don do us .. God I know say we don offend you as a nation but please forgive us and give us this last chance as you give "samson" make we send , kill, chase, bury jona and his people ... The time for change is here SAI baba SAI buhari God bless the 3 region God bless nigeria |
[quote author=musiwa97 post=30650936]The issue with of boko haram can never be solve by buhari. Buhari will make Nigeria issue worst. Because the issue is about satellite picture of Nigeria. This is why there is bombing. CNN will be a stupiid company, if CNN does not interview me. I am the most important factor to resolve the issue of Nigeria because I know more of the issue than buhari or Jonathan. But it this way , ojukwu book "because I am involve" explain me I am the key to solve the problem of Nigeria, not buhari. Look if buhari becomes president!. The case will get worst. There will be more arm group from western Nigeria and the 9 south east state. You already see some unit of the army show discomfort toward a buhari president! God forbid that the APC get power. Nigeria will go force war that the army can't solve , beyoud the little boys of book haram. The fact that a non northerner is in power. That why you have not seen problem coming fro western Nigeria and the south east. It is better and best from security view point to have a non northerner in power for the time been till we solve the issue of the satellite picture. I have nothing against buhari and I am not a supporter of jonathan. But an objective expert with better knowledge of the security and engineering , military issue than buhari or Jonathan. I have lived around the area in question. The chief of the military was appointed because he come from that area, badah. To say that a 72 year old man will handle a case better than the son of the soil and younger general who are very very more educated than buhari is to issue all general in the army. Buhari is not helping matter. Buhari is old school. And have the mentally that Nigeria most remain one by force. Which can not be on this case. The army general have seen the risk and you can see how they show John Kerry the Lagos presidential. It is 2 countries that make up Nigeria, not 1. Buhari lack of education is a major problem for him to admitte that there is two country that make up Nigeria. While those of us who went, Are telling them there is 2 countries. And this is how to solve the satellite picture problem. Buhari will make the case worst because he is of the school of thought that Nigeria most remain one by force. It is not possible because international law consider occupation illegal. Army generals are more friendly with the idea of diarchy, which the army itself have use for several years. Buhari nomination of osibanjo is a sign that he is not ready to work with the rest of the country . but with the 419 or scam artist call tinubu . You can see from inec record, nearly 10 million of western Nigeria, more than half refuse to pickup their voter card , because western Nigeria practice monarchy. Immigrate like tinubu,obasanjo(real name amusun) are immigr ate to western Nigeria and they can not tell us , how to run western Nigeria. If they are not satisfied they can all leave. To keep our people alive, life is give and take. Basically western Nigeria are losing their right to be alive. And it is not the business of immigrate to our land like tinubu u or obasanjo and others to tell us , how we live our lives. If they are not satisfied they can return back to the north where they come from. We want to keep our people alive and we are ready to be a small to be alive. [/quote Bro you woke up this morning to type this nonsense... Mehn your parent suppose don know now say their pikin don dey madt. Well thank God for your life. You won't be a full time mad man Cuz YABA dey do promo now. Bring 2 mad man treat 1 free. I know say u go see mad man for your area but if you no see just hang on for nairaland you go see who to take along . Mumu God bless us God bless nigeria Change is here |
scribble:Na you make we con celebrate ? Bros your brain need massaging |
M4gunners:Mumu I no blame you .. Your moniker says who u r .. Gunners Na failure una b .. So you no see any thing bad for Wetin jona dey do since defeat/failure/bad luck don master your body... You need change Change your club , Change your party Change your brain.. God bless |
koredex4love:hey can we talk on whatsapp or bbm? |
hubreality:Smh Na your type pastors dey tell who to vote for .. Shey you no understand politics ni ? Why e no go kneel down ? Shey no b him dey contest ni abi Na me make i con kneel down ni.. Na all old scope .. We don open eyes So if Una like make una tell am to kneel for the pope , all Na wash |
Wetin all this pastors dey cause sef dey among wetin dey spoil this country .. Make them distance themselves away from politics .. Well who no like better thing , assuming my papa Na pastor Shey I go talk say make e no pray for the clueless man ? #nationalcake# Change is here |
igeolink:Oga park well make we waka jawe.. na who dey ask you all this verse you dey yarn. If you like vote for am and if you like no vote..at least na one vote you get wey you con dey bleat like Goat for here.. |
olami100:May God bless you and your generations . May you never experience hardship May you witness good thing in life. May you never look at your children's pics and cry like the CHIBOK families. My brother how wish I got see you now make I buy you drink this early morning .. I just dey always dey wonder as many GEJ supporters dey support the man .. Make them list one tangible thing dem go talk say e do train.. Shey train wey work bforE abi na the old India train wey e bring.. Smh ..make we change the man and Put another person .. If Buhari sef no good we go comot am back .. And by that the post go reach me and you one day ... God bless the 3 tribes God bless Nigeria God bless everyone |
Even make Arnold , Hollywood actors join campaign Na one vote dem kuku get and funny enough no b all this useless people go vote that day .. Na ticket money dem dey find make den run comot ... If at all GEJ enter , well Na all of us go suffer am . No b say dem go single handed me make I suffer.. Orun ya bor.... Vote wisely Vote for change .. |
If them like make dem endorse PEJ.. Maybe Na them go con count vote abi dem go follow their church members go vote .. I just tire for all this yahoo yahoo pastors . Some wey no dey see vision sef go follow talk . Smh. That's why I hardly believes anyone wey dey talk say e dey see vision . Even me wey dey dream sef better pass them Cuz I dey dream . God dey watch all of them and them go face their interview with baba God |
C Sparkle777:What's this one saying? ![]() |
I just dey wonder at times how all dis yeye PDP dey open mouth dey talk like blender .... Shey NA oracle won vote ni abi e go tell me weda oracle don collect PVC? This man suppose ask oracle where him and his Oga go end come May 2015.. Useless man embarking on a useless mission and returning back with a useless report.. I just pity Jonathan sha .. Make dem dey decieve am go |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 60 pages)

