Gval123's Posts
Nairaland Forum › Gval123's Profile › Gval123's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
Wait oh, waitin bad for dating app? we day organize single mingle, we day do all kind of program for young pipo to hook up, so how this one take diff? See, some mugu now go day support this guy, saying okpo miliki go take over the app. Abeg, the girls way day church, how take know say them nor be okpo? oh, na holy spirit show u abi? That same holy spirit go still lead pipo to the right woman inside this app. Oh, u nor know say holy spirit know who fit who, even for inside app? All these girls way day hustle for street day do okpo job so, who wan marry them? nor be person go marry them? oh, u as a man go scatter person daughter finish, u go begin pray say u need a good wife, baba u lie, God know woman way fit u, e go package am give, weather na for church oh, app oh, na u sabi. No okpo way nor first be virgin, even person way day mad for market today ,pipi dance and celebrate when when them born am. |
Very soon, Buhari will tell us that Gen. Sani Abachi is responsible for the failure of his government |
Ha, 94 years old man nor die na, e work with thy lord. |
This is a painful experience for the parents and i hoper those responsible for this evil action must be made to pay. Mr governor, pipo day die daily for delta oh, face ur own, make baba olu face e own. All these ur paper tiger nor day work again oh. Them day finish pipo here, how many una don investigate? |
Congratulations brother, na God do am 4 u and u go live to enjoy am. But my shock for this naija na grown up man, way don reach to get children go run go stay road day shout OBO. Waitin day happen my pipo? Na juju be that? 70 years old man. Chai, there is God oh. |
hmmm |
MAMA PUSSY never work the owo finish, so she still need am for biz, she day fear say pikin fit reduce price or even kukuma kill market. Another person carry ur own pikin for 9 month, u never push for ur life and u day boast say u get pikin. Nor be juju be that? |
Na the only thing way i day think be this oh. I like to go open farm for naija, but security matter serious oh, before ur own staffs go still come thief for the farm. Abeg, na to pray about before person run any kind of biz for that country oh. The FED for naija get PHD for crimo, them na omila confirm. |
Nor be juju be that? |
Nor be juju be that? Nor go let them kill u oh |
Na only 111WW go fit cool everybody down, until e come and pass, na so everybody go day like show themselves. Watin me take like the matter be say, the level nor day reach Africa. Even if them call am world war, we nor day participate, na to just send few Korofo sojo go hide for Britain and America back, when the war finish, super power go fall out, then, everybody go still cool for the next 70 years |
na that word i hate to hear: we are investigating. Watin una day investigate. Oyibo go say the policemen are in custody while we carry out further investigation. But for Nigeria Police, them nor day ever arrest them oh, na just investigation. Even the person way Dele Giwa, Nigeria police still day investigate till tomorrow. Nigeria Police is the most corrupt institution in Nigeria and more than 60% of the crime taking place in Nigeria has police involvement. If we wan begin fix Nigeria, na police be the first place, because, our police na lion, proper OMILA |
The reason why they rejected the offer is because they will get to see us for what and who we are, that is, religious, ethnic and a country where nepotism is the only way you get a job. who them wan try? aboki way nor fit even tall na DSP, DPO or even Commissioner. Sleep go carry them for class room. |
See better people day think well, meanwhile, Nigeria Senators day deliberate grazing matter and money to maintain ASOROCK generator. FOOLS |
So u mean that Senator from EDO STATE is the only person that can speak for our region? or we nor get other senators to support the man? chai. na money spoil us so or na watin? |
Join #NSPPD Prayer program every morning, Monday to Friday. I assure u, that leg will not be cut off. God bless u |
lolz |
Which youth day listen to this people sef? i remember when Osinbanjo went to Benin City to address people and a young man angrily confronted him, at that time, i thought the boy was to rude and disobedient to talk to the VP like that. But look back now, the boy suppose even slap am that day. |
phemmie06:You are a mugu |
JESUS CHRIST is the only holy stick you need in life, accept him as your lord and savior and you will not need any other holy stick again. JESUS IS LORD OVER ALL |
Who be buhari? |
1k? Jesu. That won't be enough to buy beans and garri. Make am 4k per day, abeg, That means, those guys nor even day eat meat at all? Na wickedness be that na. 4-5k per prisoner daily. |
That is a bad news for all Nigerians. why na. |
Nigeria military, lolz. abeg, give better news. Nor be them tell us say Buhari na General for army? That weak vegetable na General? anyways, na the reason Nigeria nor go ever fit move forward be that |
Brother wait 5-6 months, watin day there? let madam relax small. i wait 6 moths, no big deal |
kokoA:Yes. I know the school in benin city, na military |
hahahahahaha. Nigeria govt officials day make devil fear say him nor bad reach. |
Join NSPPD prayers on YOUTUBE of Facebook. You don't need money, u need God to heal u. I promise u God will heal u, because, what God can not do, does not exist. Pastor Jerry Eze is the name. NSPPD LIVE PRAYERS. |
A country where nobody is accountable. |
Ahah, na that one you day tok? please come to Atlanta and see how ur officers are destroying the image of the country. In fact, Atlanta too far, Go Lagos international airport, see as ur boys, custom services and NDLA day extort innocent Nigerians and the painful thing is , foreigners day see these things. Abeg, oga controller general, even u get hand for this matter. If international airport way be the first place way person day see when them enter Nigeria, una nor fit clean am, na immigration office way hide u wan go clean? I don't believe u can do anything about it, them be ur boys |
NOR BE JUJU BE THAT? |
I doubt. Command schools are owned and run by Nigeria Army no state governments.