Gval123's Posts
Nairaland Forum › Gval123's Profile › Gval123's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
LOLZ. even Buhari day ahead of this guy. Watin BUBU don do pass. |
The British were foolish to grant Nigeria Independence. In Fact, We are begging the British to come invade Nigeria now, we are tired of these Animals called politicians |
Baba, go chill for nursing home. As I day reason this old man so, him nor too well, so, him go need some personal and medical care. Nursing home go fit u baba |
This Guy na dully sha. Lolz. |
Go study yahoo yahoo, or man na man, u go get work well |
The only time i will agree that we have terrorist in Nigeria is when they start killing Politicians and they allies, For now , i still believe politicians are just using their boys to terrorize us, we the ordinary masses are at their mercy economically, now, they want our lives to be at their mercy. Wait oh, how many governor, senators, house of rep members, Ministers have these terrorist killed? They are always killing our mothers, fathers, children. Why them nor day kill governor mama? una say them get weapons abi? oh, na only to go kill for farms, schools, church, mosque them sabi abi? Abeg, na Nigeria politicians day use these boys take day kills us |
A country where a Policeman becomes a houseboy or a gateman to a politician, is that not a hopeless country? Policeman day open gate for politician, and u say that one na country, ah. Nor be juju be that? |
MangekyoAlt:Oga way know foreign policy pass America president, person way don be senator befor them even born u. lolz. Nigerians, this country nor fit even good, because our people nor know anything, but assume say oyibo na mumu, at the end, we day run go their country. |
Lolz. Federal Government day proud say them do road. Lolz. Na Abacha way quick die i blame, If not, most of these minister s and governors, Senators, especially House of Rep members , go 4 day drive Uber for Europe. I nor blame una. |
Nor be una them day give most of the human heads? Lolz. Na una day day buy the human parts, politicians. who una day deceive? when Nigeria was under the military rule, we did not have this level of insanity in our country, but since Abacha died, politicians have turned this country to ritual zone. Bastards |
We never see Light take charge our phones, them say na body camera, lolz. So una mean say black man nor get mind of his own, anything way America do, we day like to do. Which Network una wan Use? Wait oh, country way e be say if u nor get credit for ur phone, u nor fit call police. Even police can't call for extra back up with e own phone, because e nor get credit. Lolz. Country way u go report incident for police station, police go say them nor get fuel for motor. Most times, before police go even follow u go crime scene, them go say make u mobilize them with money. Lolz. Abeg, i nor wan hear this matter again , abeg. |
Behave urself , so that man go marry u, una go so NO, Una go say: I be independent woman, so i don't need a man. Some go say self love. When una don masturbate tire, to the extent, vibrator nor day even work again, una go begin exhibit funny character. See na |
Wait oh, What is going on in Nigeria? Jesu |
E be like say sense fall on top this rep. But wait oh, our rep even get sense like this? e Shock me |
marenx:So Joe and Tinubu na the same abi? Nigeria and America na the same for ur eye? |
Raymond Dokpesi has always been stupid. He can't even win a ward in his LGA |
Ambo Bleep up sha. Oga, fight that fight, the worst na, u lose. Chai. Tinubu nor day pick person way get mind to become governor, that is the game. Make him pick person like Wike or that shot man from Edo State, Adam Oshiomole to be governor, then , him wan control them. Lol. Tinubu know watin him day do |
Go Nigeria, go see how Nigerian politicians d Bleep their staffs. In some case, na force oh, nothing will still happen. |
Is like e don tay way this person enter street for night reach for naija. Girls day vex for naija not to tok of for ITALY. You don see the poverty for naija? e, this one day say Italy, go Ghana go see 4 urself. 85% of Nigerians girls get their own biz, when u ask them: What do u do for a living? them go say them be entrepreneur. Ask them say where their company day? Them go say na Mobil biz. So which service u think say them day render? Mugu |
Baba, u get mind oh, u mean say train for Nigeria? wait oh, where una for day see mind sef? you use ur two let waka enter Mediterranean sea nor sure pass say u enter train for naija? i day tite for una. Oh, na those one way Buhari and El Rufai ba day enter the train for TV day give u hope? chai, Na mugu una fall so so, nor let tv deceive u baba, na 10 days una go spend there if una nor begin treck rit nw |
Na old age day worry Buhari or na ogogoro? Because, whenever he speaks, is like he's under illusion. |
With the way things are right now, i will vote for our colonial masters to come take over power, than for any Nigerian to be in government |
Wait oh, if nor be waitin spoil, Greenwood don reach to Bleep? not to tok of say him day beat woman. Chai. |
TheRareGem1:You are a mugu. |
primary sch. |
Oracleforce:becos, if na u, u 4 don bleach ur skin finish since |
GoodHardDick:Baba, u never see cold. |
slawormiir:Show me one African country that democracy have improved the wellbeing of the people of the county? If fact, na democracy we day operate for Africa so? |
obyrich:So u nor know say logistics na money? so. u expect say Nigeria police go just move, when u never move them with money? |
baba, if u get akpan, nor near Mozambique oh. lolz |
Baba, u get lick say u nor play for them oh. If na me, na same thing i go do, Love from afar |
WHEN U ELECT FOOLS INTO POWERFUL POSITIONS, THIS IS WHAT U GET. THE GOVERNMENT KNOW S THAT THEY HAVE FAIL WOEFULLY, TO DEFLECT, THEY RESULT INTO RELIGIOUS FOOLISHNESS, KNOWING THEIR CITIZENS VERY WELL, THAT INSPITE OF THEIR PORVARTY, ONCE THEY HEAR RELIGION, THEY WILL BE HAPPY. POLITICS OF DEFLECTION. |
