Hope567's Posts
Nairaland Forum › Hope567's Profile › Hope567's Posts
1 (of 1 pages)
Bros... she is only respecting you and trying to save your heart from being broken.... and y must you want to go through your spouse phone? |
but wat does it pay pretending to be wat you are not? ![]() |
madness. these is total madness.. did he come back with anything from the hux? 2.5 million noway, 500 thousand noway.. 45million noway, the only result he came back with is the toilet show wit bam bam and yet you people are going to welcome him with a limo Lincoln... if una like make una use private jet him don'g lose be say him don'g lose |
the only way out is to become a high class olosho so that any man booking her will also pay her for toilet F**k too |
I don't think these thing is ordinary ooo |
see the idiot 6 pack naw see the idiot 6 pack naw |
NwaAmaikpe:how did you know? you be the gateman for there? |
ehnnnn... Abeg no b this Same gal talk say she b virgin? so which one come b one night stand? ![]() |
y on earth will someone keep snakes as pet? some of these white men dem no get sense at alllll..... that's y I trust African men....by now all those snakes for become story for the gods inside pot of hot pepper soup ![]() |
so nowadays women no dey poison their husband again.... na men dey do the killing now... chai nawaoooo God help us. what a wicked world we are leaving in |
First it was Don wanny himself.... second he's younger brother and now his cso..... anyways make them go that side go continue wit their killing and kidnapping, I believe say Satan dey wait to welcome them wit the hundred storey building wey him keep for them ![]() |
ehnnnn..... this woman can change her mouth for Africa oooooo... she admitted that a snake swallowed the money but now she is denying the allegations.. chai!! what a shithole call Nigeria |
Rip to you... but assuming you went to church instead of farm you wouldn't have died |
who told you that |
:Pthat means it must be as wide as a well |
that is to tell you that the akwa ibomites are not cheap people.. akwa ibom dakada 8 |
Hmmm..... all I see here is this man using his hand to sign his death warrant... Rip in advance |
wait... let me go and call Fulani herdsmen for him.. he deserves to be butchered like a cow ![]() |
nawaoooo... all this hungry men police them.. them no go go find one place sleep make death kill them instead them dey find souls wey them go sacrifice give their gods foolish pipo |
Anyways.. them talk say sharp guy no b thif... so the guy no b thif na sharp guy him be. Baddoo ![]() |
:Na this type dey first use him mama for money rituals Wen him dong big.... chai children of nowadays, see him small head |
Abeg make una no vex...... na only these Khloe dey Dis bbnajia house cuz me I don'g tire to dey hear Khloe Dis Khloe that..... abi na she b the only ashawo there? make she no go fine beta work use take help herself than for she to come dey here dey show people say she be professional ashawo. smhhhhh rubish |
what is this bbnajia all about... is it a porn scene or what cuz me I no really understand ooooo |
nna mheeennn... this berbieque for make sense shal if say na Fulani herdsmen ownnn...all the same rest in peace to the victims |
ehnnnn.... which day wey River State go repent self... nawa for them ooo |
1 (of 1 pages)

the only way out is to become a high class olosho so that any man booking her will also pay her for toilet F**k too
see the idiot 6 pack naw
