Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 119 pages)
Though am not a fan of the Buhari government Truth be told ,Magu is the best guy for the job of Efcc chairman His recovery of stolen funds has made him step on powerful toes, who are fighting back by trying to remove him from his post using the DSS and our corrupt legislators Buhari should use all his powers to keep Magu as Efcc Chairman |
I hope the woman has strong backers fighting her case else the matter will die a natural death like others There is no justice for the poor in this country |
Lol
Oga teacher don become Oga gateman |
sarrki:Na so pot been take call kettle black |
finalboss:get well soon Boss Seems my theory is now proven that you are my Oga who has Another account that starts with Y . |
E dey Funny me say Na this same Asaba people were go wait for Airport with drums to welcome High Thief James Ibori a few weeks back oh Lesson learnt Thief were steal billions for Naija Na Chief |
I always knew that those guys on here were getting paid oou Another tool the employ is fake likes The have hundreds of accounts the use to like their own comments Its a pity that our youths are doing this No blame hunger for this abeg Na greed and lack of conscience Even me were hunger dey catch no go fit defend this government for chopping money |
We already have Nscdc and police What do we need the peace corps for |
Stop arresting prostitutes abeg Legalise prostitution Create a database of prostitutes And run hiv test on them regularly The provide a very important service |
If there is one thing i have learnt in life It's that gratitude has a short lifespan I blame the poor leaders we have had in this country since 1960 for all this If all the money looted by our leaders since 1960 was used in developing this country Nigerians will be visiting South Africa only for vacation not as immigrants |
Na swear dem swear for me say finalboss no go look my side I don drop account number tire Nothing dey reach my side Bros abeg in case you wan finally look my side . |
Grandpapa were suppose dey him house dey chop army pension Use the small strength were remain service Aisha for d other room Wan come carry Nigeria problem for head Baba resign now Before Nigerians problem kill you |
madridguy:How was Sheik Zazaky holding us to ransom You stand with Buhari who sanctioned the killing of hundreds of Shittes for blocking the convoy of the Chief of army staff And still detains their leader in disobedience of court orders I always tell people that this country will never move forward Not because we have terrible leaders But because we have terrible followers who encourage their violence |
Finalboss I don drop account number tire for your topics but you no dey even look my side Bros make e no dey like say na my village people dey Block your view Abeg help your boy The account number na 0058509716 diamond bank |
Finalboss of life E be like say you dey vex with your boy oh I don drop account number tire for your topics but you no dey even look my side t Bros abeg make I no dey like say dem swear for me from village Bless your boy Nothing is too small the account number again na 0058509716 diamond bank |
Cutehector:Bros no make me vex dis night oh Stop blaming poverty as the reason for armed robbery abeg Thief na thief E dey dia blood |
This matter funny me sha See lecturer were teach pesin accounting dey happy say him student now dey hawk cake Bros why waste 4yrs in university only to graduate and come and hawk cake If to say you been use those 4yrs were you waste for school hawk cake You for be millionaire cake tycoon with a few employees working for you by now |
Recession don make dis one answer lesbian by force Sister we know say na way to take collect asylum for Canada you dey find |
This is sad I just hope the girl's parent will sue the hospital for whatever it's worth Na this kind thing dey make me no blame Politicians too much were dey go abroad for common headache treatment I no trust Nigerian doctors at all Even na me get money Na UK i for dey go treat my malaria like Buhari |
finalboss:finalboss your loyal boy dey here since last week dey drop number Abeg the number na still 0058509716 diamond bank Abeg if I been do anything were vex you I dey apologize |
That together we change the world motto dey always make me laugh Mavrodi be like Together una contribute money give me But na only my world go change Oyinbo don use Mavrodi collect all the money were Nigerians defraud Oyinbo through yahoo yahoo since 1960 |
Bros The mainstream media has always been Anti Trump right from When he declared his intention to run till when he won Majority of this liberal countries like Sweden Germany Denmark etc Collude with the mainstream media to hide data about crimes committed by immigrants fearing far right parties will capitalise on that to win elections Thanks to the Internet many are seeing through their lies |
Finalboss I hope say today go favour me Cos I don drop my account number tire for your topics Since last week You no dey even look my side If you wan make i come dey help you count your money or open door for you for your house when you wan comot Am always available Abeg my account number na still 0058509716 diamond bank |
Na this one make us realise say Without white South Africans were develop South Africa The country for worse pass Somalia |
Some corrupt vice chancellors don begin to smile Time to give some inflated contracts around campus and loot some millions |
Nigeria is the only country in the world were the Government spends more on Graduates than the uneducated and poor Why should the Government After subsiding education For our University students Pay them a stipend every month or even give them free loans to start a business You educated folks should stop having this sense of entitlement abeg The Government does not owe you a job or free capital Poor uneducated man go hustle start business with no government help But graduate with all the book were dey him head wan make Government give am loan to carry start business and even teach am how to start the business sef |
It's will be very hard to scrap a scheme like Nysc in Nigeria Because na some Ogas at the top racket be that You comot all those supply of uniforms Shoes food etc contracts from dem Oga hand Dem no go gree you Nysc no get any benefit Scrap am |
This ram just go National Assembly to show off him latest wears and loot enough to afford a luxurious lifestyle |
How Thunder no go fire poverty I still remember say The time were i be 2yrs I been dey play for sand sand dey waka around nakked for street |
Some black men get black heart |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 119 pages)