Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 119 pages)
Smellymouth:my oga i wan go pack block for site oh I wan chop belleful make I no go slump for site I know say there is love in sharing But I no go fit share this garri with anybody Garri no cost again na 6 cups now 200naira Go buy come, I go dash you salt make you take sip am |
Smellymouth:bros even me dey wait for am with my garri for Pocket Why this woman come do like this today nah |
Sister were your eye witness Or picture evidence nah Cos I dey suspect say na story for the gods you tell us #publicity stunt tings |
Another fake Pastor don come defend him partner I go even take the Stripper's words over Reno's A so called pastor who served in the corrupt Goodluck government |
Smellymouth:My oga tell that to Naija politicians nah, Even when you no fulfill election promises, With enough money to buy bags of rice and salt to share during re-election campaigning, You will still win re - election Na the taste of the honey pot dey bring back those were don test am before, If your honey pot no sweet, Why the guy go come back When other honey pots full road dey find honey "taster" |
Petar25M:OK I'm not based in Lagos and am not a girl Seems I'm not what you are looking for Bye |
Petar25M:OK white guy So are you American or European? |
The odds of you having genuine friends is 0.001% Majority of humans on the this earth will always put their self and their interests first, Some people are just friends with you because you help 'em in advancing their dreams or life goals The best friend you can have or keep is the guy on the Mirror And that's You |
Petar25M:how can we confirm that you are truly a white guy? |
Bros leave us suicide aspirants alone abeg Is my life and I have the right to end it In Nigeria everybody pretends the give a fvck when you die, But none will ask how you are faring when you are alive The doctor committed suicide, Another doctor has already taken over his post, Life goes on, In a few weeks, We all will stop talking about it on move on to the next trending news headline Hungryboy commits suicide , Nairaland will still be nairaland , A few people will type Rip or he is so foolish or he is an idiot for taking his life, A day or two , Hungryboy is forgotten and nairaland goes on Whether you choose to commit suicide or not, At the end of the day All Men shall die, The only question is when |
World's greatest leaders and we the citizens of the world didn't even get to vote for who will make the list or their position on the list Abeg carry that list go throw for dustbin |
This Ortom still get mind dey talk To slap this ediotic Governor just dey hungry me Thousands of Benue citizens whom you claim to govern have been slaughtered by fulani herdsmen Instead of this ediot sponsoring a bill to ban nomadic cattle grazing in his State He is busy replying Wike , who was only pointing out his poor leadership and lack of courage |
Another Buhari media centre production Produced by Lai Mohammed and directed by Femi Adesina |
Congrats Man Na dis kind story dey give me were get small prick hope Maybe when i hammer money, I go go Egypt go enlarge this my small 2inch prick to 13inches Since all girls now dey find big Cassava |
bezimo:lol Bros use your head nah Even if El rufai wan blackmail pastor Suleiman , Him no go invite the ashawo come government house nah And the people were him go send No go even mention say na him be the mastermind of the whole thing to the ashawo nah |
I never even hear of this company before or the Comedian sef How people dey get luck like this for this world Na so one guy just come chop 10million for bet9ja for our area My own game even na just 100 stake to chop 1k , 1 game must cut am |
The more pictures like this come out from the Pastor's camp,
The more I think him guilty of the allegations levelled against him |
Efcc should start probing all this C List actresses were we no even know the name of one film were dem appear in, Who are living large and buying expensive mansions and cars |
ganisucks:Madam why him go show you him certificate nah? Him wan apply for job for your company? Abeg make we dey vex for Buhari small small What he is saying is the gospel truth Corruption has invaded all sectors of our economy People not only buy waec certificate , The bribe their way through the University and even pay a bribe to get a job I been don lose hope for this country tey tey |
I can't advice you to forgive her because i haven't gone through what you went through It's your choice to forgive or not Don't let anyone advice you otherwise |
All this hypocrite Internet "blasters" sha , Majority of those girls on IG bashing this Lady, will not mind dating a married man with deep pockets, who will take 'em shopping abroad and buy them Lexus Jeep |
It's his decision to take not our's Does he love this girl so much that he is ready to endure with the girl and spend his money on treating her when her craze start? That is his decision to take My own wahala Na garri were be 3cups 200naira so |
Like play like play, i don reach 20yrs i no even get passport or enter plane before See me were been dey talk say i go travel the world when I grow up oh I never even reach Lagos before The only travel were i do, Na burial were i go for Akwa ibom |
Even I hungryboy can stop HerTeaKu |
finnestdope:lol Wetin god go do me were never follow do Bible believing Christian?, Na death abi Na sickness? |
finnestdope:lol Bros no make me laugh nah Majority of us sabi say na devout Christians and prayer warriors dey poor pass |
finnestdope:merciful to who again bros? Is it the thousands who die daily of various diseases Or the millions who go to bed hungry daily? Remember those kids that Elisha commanded lions to kill 'em for calling him baldy, And God acceded to his request , Your biblical God is no definition of merciful abeg |
I just dey feel like to comment |
The Op dey "picture blind "?
Wetin dey beautiful for here |
There is no shame in being corrupt in this country anymore If you are caught taking a bribe People will just say that you are the unlucky one Because everyone else does it too |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 119 pages)

