Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 119 pages)
finalboss:Boss you don even forget the only hungryboy of this forum Abeg wire me something make I take buy garri(no be order na Beg I dey beg oh) The account number na 0058509716 diamond bank |
sarrki:shaking my head Hunger fit make man Pikin defend even Satan for minimum wage |
Na this kind one we dey call for our side na money make me fine Without expensive makeup and hair do She is just another plain Jane |
I love this But let's not pretend that the Nigerian Army now respects human rights If you want us to take you seriously Jail those soldiers that killed those protesting Ipob youths Strip Buratai of the Chief of Army Staff title and let him face a court for the Murder of almost a thousand Shittes who blocked his motorcade in Kaduna and also jail all the soldiers involved in that massacre |
I so much loved when Trump asked Bill O'Reilly in that interview on Fox news "is our country so innocent" When he told him that Putin kills people America should never ever try to claim the moral high ground when it comes to the issue of killing innocents and destroying countries Cos no country has killed more people or destroyed more countries than America |
It's really sad I'm always of the opinion that instead of preaching prosperity our Pastors should be preaching contentment People have become so greedy in this country Pesin go thief 20billion go hide while people like me dey find 2k to take chop |
Sometimes I dey meet People were hunger catch e dey shame me to answer hungryboy |
Chai Hunger dey dis country oh People don give account numbers sotey e dey shame me to join my own dia E just dey like say i for be one unknown billionaire I for help Nairalanddss bless every account number with 20k But I be Hungryboy for now Nairalanddss I want to be like you when I grow up Abeg help my dream with small capital The account number na 0058509716 diamond bank Abeg In case the "blessing" no dey today Just save the account number for future "use" |
sarrki:Na pesin Papa be dis oh |
bravozulu:lol Funny thing is Kemen in my language stands for go and swallow |
Just watching Kemen dancing now
Dude looks so funny
Which one him come dey hold Tboss hand dey show am moves nah |
The house will get hotter after this week when two or three more housemates are gone We will see many of the housemates getting more desperate betrayal and gossip will be rife and nobody go trust nobody again Nobody go Big Brother house to help another pesin win 25million oh |
pocohantas:spot on I like Gifty even with her fake accent She makes the house fun Tboss and Uriel are just too boring |
I'm always of the opinion that Gifty is the most misunderstood housemate in the house She is no LovePeddler She is just trying to win herself the 25mili |
HungerBAD:lol How Is the world at risk People keep repeating this Russia made Trump president line with no real evidence to back it up From the beginning of Trump's campaign He was always for good relations with Russia and Hillary Clinton was always against Putin and Russia The Russians wanted and end to sanctions and bad relations with America that's why the preferred a Trump presidency to an Hillary Presidency The story ends there Trump didn't win because the Russians hacked the voting machines , he won because the were many Americans who were tired of corrupt politicians who only serve corporate and special interests Trump is no hypocrite That's why he is for good relations with the Kremlin If the USA are allies with the Wahhabi head choppers of Saudi Arabia Why shouldn't the have good relations with Moscow? |
Nice one But I dey suspect say na because her Papa no gree share loot with am All this Politician Pikin were dia father dey send dem go school abroad give them huge pocket money no go ever join protest |
sarrki:this work no dey tire you |
omofunaab:wetin dey funny now |
Jesus Christ Dem swear for us With stupid leaders for this Our Niger Delta Giving thousands of hectares of land to Fulani herdsmen to rear cattle When the are thousands of poor Bayelsan farmers that could be given that land to plant crops or keep livestock Or even give the land to a company free of charge that will hire thousands of Bayelsans Abi na so the mumu Dickson like Suya reach |
Abeg make una leave the dullard alone
Him presence or absence no go change anything
Na for us to just wait may 2019 fast reach so that we go vote am out |
OK Mumu Governor We have heard you
Next Zombie please |
Na God go Bless Fela wherever him dey now Fela were be ajebo during Military regime no fear to talk true to those in power even at a risk to his life Tubaba you are nothing but a coward |
Oga abeg No make me vex dis morning oh Who been send 2face work Him with him millions for bank were dis hunger were dey now no dey even touch am just wake up say him wan protest about hunger were people like me dey face We come begin thank God say our Messiah don come We no sabi say him go deny us three times like Peter been deny say him know Jesus for Bible |
Donald Trump abeg there is no need of returning the loot abeg cos dem go still thief am if you return am |
Here is the difference between them Pastor takes your money and gives it to the Reverend Reverend takes your money and gives it to the Evangelist Evangelist takes your money and gives it to Apostle Then Apostle finally takes all the monies and hands it over to the Bishop |
Okay mumu governor
We now know that you are not there to serve your people but to serve Tinubu Next Mumu please |
Na now our eye don clear say 2face is no
Fela |
How poor man go take rich for dis country
Pesin like Olamide were don already millions for bank
Glo still carry millions dash am again |
This one were still dey live for Davido house don follow dey spray money?, |
This one were I no see Peter wife for this picture,
I hope say dem no go from dia to the bedroom oh? |
INTROVERT:Small money?, Money that will build at least three decent decent Secondary Schools is what you are calling small money?, Sister respect yourself for this recession oh, Even Dangote with all him billions no go call 500million small money |
amnesty7:seriously bro?, That Clueless man kept kerosene price lower than Fuel's, A dollar exchanged for 160 naira during his tenure, A bag of rice was cheap, Garri was cheap Indomie hungry man size sef was cheap compared to what it is now, Innocent protesters and Shittes weren't killed Idps weren't mistakenly bombed by our Airforce. Give Me the Clueless one and take back your Wise one abeg Before his "wiseness" kills us all |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 119 pages)
.
We've lost Soma and Miyonse, we can't afford to lose Gifty...
I love her spirit, very confident something.