Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 119 pages)
First thing first,
If girl like make she good for bed like IndecentStar,
If she sabi cook,
She don fail my exam. |
.Public Service Announcement . A new member has been added to the crew of the Walking Dead. |
Typical Apc tactic, When you expose that their anti corruption stance is a sham, and that the are corrupt, The start hounding you, and claim that the are fighting corruption. |
Millz404:ok bros, see wetin go happen, We go first cut your own dicck keep am as collateral, in case the transplant work, we put your dicck back, in case e no work, dem carry your dicck give me. You gree? |
Buhari won't heed that call, Liar Muhammad has paid his 'dues' as an attack dog for both the Apc and Buhari, Na him time to chop be dis |
Abeg, una sabi where i fit increase this my own 3inch to at least 7inches? |
Who dis man dey deceive sef?, blatantly encouraging corruption by pegging the official exchange rate at 199naira while the black market rate is 345naira, Refusing to probe Amaechi and Fashola and even making 'em Ministers, Not to mention Tinubu, who has the Lagos state treasury in his pocket. Na only zombies you fit deceive, Many Nigerians have come to the realisation that you are a scam Mr Buhari |
I travel go farm for weekend oh,
Na now i come back,
Happy birthday Mama Optional,
And may her days be long enough to see her great grandchildren |
SANDOSKI:i no dey drink coke, na only Seaman Aromatic Schnapp, were i dey drink |
SANDOSKI:aunty mbok, i no dey chop fufu, To add to that, i no dey use knife and fork chop swallow. To add again to that, That food to small for me to chop |
SANDOSKI:i love the track too, It's been a while i heard the track on the radio though, Make i go find am download now sef |
It depends on the Guy's strength and the girl's fighting power sha, If guy like The Rock, Randy Orton, Mark Tyson, hold woman say dem wan rape am, Dem no need weapon 'cos dia body sef na weapon, But if pesin like Denrele hold woman without weapon to ra.pe, na the girl go turn rape am. |
Bros, No be lie you talk, wowo people dey suffer oh, If pesin mess for motor na the guy were wowo pass dem dey always suspect, Girls no get your time except you get money, Even if you dey trustworthy, people dey hardly trust you, Except you wan use am play masquarede without mask, To wowo no get any advantage. |
SANDOSKI:aunty, why i no receive notification say you don update your profile picture nah?, If no be say that guy make that comment, Na so i for take miss out on the biggest event of the day oh. |
We were be single dey enjoy oh, I swear relationship na Prison, And the thing were pain me pass be say, no be pesin put you inside the prison, na you put yourself, And you are both the jailer and the jailed |
Chibenze:ok bro, No worry, i still dey study dey go, No worry, I don already dream all the domain names were i wan carry make the $100k, And my dreams dey always become reality like Joseph own. |
SANDOSKI:Aunty mbok don't scatter oh, If you scatter, who i go come crush on?. |
Chibenze:thanks bro, I don vex oh, I wan enter domaining make like $100k before christmas, I dey study this thread and namepros..com like bible now. |
Abeg, how i fit use birth certificate only verify Godaddy account? |
Go out there in the real world and look for your 'husband material', Cos here online, It's a game of smoke and mirrors, Many of us are not really who you think we are, Aunty SANDOSKI, abeg na lie i talk? |
Without Nl,
boredom for don kill me for house. |
Tinubu never pay their mobilisation fee nah, This is why i take no Nigerian human right activitist seriously, See that Joe Odumakin, Were been dey rant during Gej tenure, Now she don lose her voice. |
A dollar exchanging for 500naira scenario looking likely.
If this is what change looks like,
I no wan change again, give me corruption |
Since Buhari Assumed office, Not only has the price of foodstuffs gone up, But the price of all essential items, like creams, toothpaste slippers, gadgets etc. Now he is telling us that he is fighting the oil cabal by removing subsidy, Who is going to suffer this?, it won't be Buhari's family, it certainly won't be our overpaid legislators, It won't be the oil marketers, it will be us the masses, Who will pay the price. |
I'll go with Money, With Money, i can buy the Pen and Silence the Gun, |
Yeah Jonathan's Government was corrupt, But after experiencing Buhari's rule for this 11months plus, Nigerians be like, 'If this is what change looks like, abeg, just bring back corruption'. |
That's Naija for you, With just a ghana must go filled with cash, you will not only buy the support of the Unions, but the Silence of Press |
SANDOSKI:i keep seeing u everywhere i go, Aunty u be Mtn? |
SANDOSKI:so you are fan of Korean movies then?. Please recommend some interesting series for me to watch, I mean epics, Like Jumong, Dae Joyoung, Empress Ki, etc. |
SANDOSKI:SAN DOS KI |
A good read |
optional1:ok nah, just on the torch keep. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 119 pages)



