₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,041 members, 8,420,023 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 09:44 AM

Toggle theme

Iambibi's Posts

Nairaland ForumIambibi's ProfileIambibi's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 55 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:26am On Mar 24, 2016
SMartins1:
lol...who says i can't cook? the fact she's @ hme,then is her job,if i was alone in the house,na small thing for me oo. Would've made my BF since.
... Lolz.. Abi would hav gone to mai shayi since.... Anyways shaa, keep on waiting for her... Gud morning..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:49am On Mar 24, 2016
iamdynamite:
happy people goodmorning

my darling chommieblaq,how are you doing.have missed you so dearly

my twinnie your head is there.
.. Lol.. Gud morning dear... Hw was ur nite
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:59am On Mar 24, 2016
Abbeyunique2:
if not for dem oga at the top, we suppose don dey print CUL by now.
.. Like seriously...very annoying ppl
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:26pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
baba, i don try....i mention u for blizzydodo post, na whr road no dey u wan cari u keke napep pass, OYO na ur case....i don try for u
.. Lolz gudnit dear
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:24pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
If it's posibu to hav u in my dream, I use evrtin dat maks u a woman to beg u pls don't wake me up.... Blizzy is a very wondaful bae bt no gal can change my mind
... Oya tnks i don hear...... Dis one is enough... Gudnit!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:21pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
E no go happen trust mi
Alryt dear, i trust u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:13pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
I want 2 b happily single here ooo
Alryt dear if u say so... Buh na make Fraiser no come play with ur heart again we no want o..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:08pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
All I wnt is iambibi, notin mor n notin less!!!!
..lolz oya wakeup from dah dream.... Oya See its time nw to propose to Blizzy.... Or hw u see am?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:57pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
he z a playful bird n I want a serious bird
.. Lolz..... U min serious bird like vulture? .. Lwkmd
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:49pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
I'm certain dat one day u'll giv me d damn ansa #iambibimybestie!!!
.. Hope u kno say all my besties dey pay bestie allowance.... Urs wont be different o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:46pm On Mar 23, 2016
SMartins1:
heheheh, that nah you husband role na
naaahhh,.... His swags no go evn allow dem giv am dah role cool.... Buh u see u, role like baba suwe don already dey wait for u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:27pm On Mar 23, 2016
SMartins1:
Lmao... My lady ain't an Egbedi nah... abi na pkepkeye role you want... because nah my Lady(Molakem) that role suit. because she nah slim shedy ooo
... Lol.. if she's pkepkeye,.. Den u must be boyyyyyyyy Alinco.... Lol....... Buh na PA JAMES fit u pass....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:18pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
Lol.... I knew it........ Bt all is well, I know all ur mission... For dat *a something* it ws a typographical error..... Bt even if I wrote dat knowingly, u can laf as long as u want..... I'll nt giv up on iambibi....... She's my bestie even if I'm nt her's
..lol... . Oga talk to my husband with respect naaaaa... Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:14pm On Mar 23, 2016
SMartins1:
You just said the full qualities for that role,and you have got em all. Lmao. mama egbedi
.. Lol..... Still yet i no qualify for d role, hu am i, wen ur wife is the ultimate mama egbedi..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:01pm On Mar 23, 2016
SMartins1:
My molakem is to sexy for that role nah... that role go feet you die.
.... Ehennn na dat particular "sexyness" dem dey find for d role of mama ajasco naa....... Me wey no evn reach anytin like big bold and beautiful hw d role wan use fit me.. Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:54pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
Sowi typographical error *i hav somfin to tell u*............ I'm nt doin somfin illegal n I bliv jubrealguy knows dat I'm fond of u........... He is a matured guy, he surely undastand cos it dos'nt change anytin........ So jst ansa my damn question dearie
.. Lolz.....alryt den.. . Ur damn question has gat no damn ansa... Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:48pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
Alrait! Bt weneva he's nt around nd u get bored jst beep mi, I'll run thousand of miles even if I'm in pluto jst to drive away d boredom!!!!!!!!
lol... Alryt Johnny Bravo!!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:44pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
lol.....d day wey dat TV go vex pack up......i hope say no b wall u go dey watch.....day was fine buh e b lik say all ds mosquitoes wey don dey chop me since January wan dey get effect for my body ooo
plz dnt fall sick o....
SMartins1:
Mama ajasco go feet you too...wella...
.. Wen i no be ur wife.... Na ur wife molakem go take dah part naaa abi u don forget... Lol..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:35pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
Yab kwa? I'm so damn serious abt d qst nd pls jst giv me a sincere ansa!!!!!! I hav a somfin to tell u.... Jst u nd u alone!!!
.. .. If jubrealguy break ur leg for u.... Lol.. Oya goan sask him d question..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:21pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:
Continue 2 dey sleep, wake and chop u hear. No go find something good 2 do 2 yr life. By d time u fat 4 house pass papa ajasco, u go find work u no go c.
lmao.. The only work wey go con remain for am na to help dem replace their own papa ajasco for d papa ajasco and company..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:17pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
U'd hav jst beep mi, I will run lik it's $25m call jst to keep u busy n maks u laf lik neva b4!!!
.lolz.. Really nice... Tnks.... Buh Jubrealguy already did dat for me.. Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:10pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
lol....everyone wit dr boredom killer....pele
.. Lwkmd... Seriously if to say our TV get legs, E for escape comot from house because of mee.... .... Lol.. Buh wetin concern me, ... Na me say make E be non-living thing? Abi na me say make NYSC push dia date..lolz... Jst leav d TV first, E neva see anytin. Lol.....sooo.. Hw was ur own day
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:59pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
Iambibi why did u leave heaven?
.. Na hu u wan yab dis evening, u bera lemme alone ootongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:54pm On Mar 23, 2016
Fraih:
ROTFL
cheesy cheesy cheesy
Lol, another husband no fit do am o, you see say Rukkyola wan attempt am, But she know say e no fit work.
Come to think of it, I havent been lonely, But I Miss him sad

Instead of re-marrying, I go travel go meet Bae ni o. Then both of us go dey away smiley
.. Lol.. If i hear say u go away.. Bera no try am o..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:52pm On Mar 23, 2016
Testimony89:
Evening guys nd hw ws ur dayhuh Iambibi, Fraih, DTOBS, Rukkyola nd odas I hail oh................
.. Testi testi .... testing the microphone.. 1-2,...lol.. Hw fa na..,.. Hmm, my day? My day was... Boorrriinngg...gushhh...and If to say awa TV geh leg, E for don run comot from house because me...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:25pm On Mar 23, 2016
Fraih:
LoL cheesy
Bibi!!!
I dey well. How is your neighbour, my sister? I hope you guys are great together.
Fraih darling, ma neighbour Qutyjoice is doin gud, she traveled out of the country with her husband oyehomie and will soon be back....... Buh wait o, dis ur Loneliness is beginning to giv me concern o.. Like seriously ....dis one Shammak doesn't want to return, make him no let us enter OperationFindFraihAnotherHusband oooooo... undecided
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:21pm On Mar 23, 2016
iamdynamite:
yes dearie am doing great,just stress from work.i think i need your fruit salad for relief
... No problem... Here it is.. Lol..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:04pm On Mar 23, 2016
iamdynamite:
goodmorning lovely people of gc

and a special morning to the queen of my heart chommieblaq,how are you doing this morning?

and my twinnie iambibi,how are you too sho wa pa.
.. Twinnie am gud.. Hw are u too... Hope ur doin gr8
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:47am On Mar 23, 2016
Fraih:
Good morning this morning smiley
I dey gallant...
... As innnnnnnnnnnnnnnn like Goliath, the Giant, Waiting for those Blatant liers (NYSC) to be Compliant ,. Lwkmd.. Abeg no mind me joor.. Gud morning, hw u dey and hw was ur nite?.. Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:47am On Mar 23, 2016
Fraiser:
I love watchin it alot...gudmorni hw ur nyt
... Fab... Gud morning to u too..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:44am On Mar 23, 2016
jubrealguy:
that's nice.....do have a lovely day, beautiful pishure u gat
.. *blushing * tnks... Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:18am On Mar 23, 2016
jubrealguy:
Good morning beautiful, I slept well....I'm sure u did too
.. Yep... i did!!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 55 pages)